₦airaland Forum

Welcome, Guest: RegisterLoginWith GoogleTrendingRecentNew

Stats: 3,325,153 members, 8,420,585 topics. Date: Friday, 05 June 2026 at 04:56 AM

Toggle theme

[NEW MUSIC] KRIZZ Reefa-holla My Name - Music Business - Nairaland

Nairaland ForumEntertainmentMusic/RadioMusic Business[NEW MUSIC] KRIZZ Reefa-holla My Name (572 Views)

1 Reply (Go Down)

[NEW MUSIC] KRIZZ Reefa-holla My Name by afeerzzirkaviv(op): 3:11pm On Aug 01, 2015
Re: [NEW MUSIC] KRIZZ Reefa-holla My Name by Nobody: 11:47am On Sep 03, 2016
EmperorLeee

Natongue

Why you no believe cheesy
Re: [NEW MUSIC] KRIZZ Reefa-holla My Name by EMPERORLEEE(m): 11:48am On Sep 03, 2016
OdikwaRisky:
EmperorLeee

Natongue

Why you no believe cheesy
grin My trust game low gaan, I too dey doubt things grin.

Why dem ban you na?
Re: [NEW MUSIC] KRIZZ Reefa-holla My Name by Nobody: 11:52am On Sep 03, 2016
For fighting sad.
Fight wey I fight since how many weeks ago
undecided
EMPERORLEEE:
grin My trust game low gaan, I too dey doubt things grin.

Why dem ban you na?
Re: [NEW MUSIC] KRIZZ Reefa-holla My Name by EMPERORLEEE(m): 11:54am On Sep 03, 2016
OdikwaRisky:
For fighting sad.
Fight wey I fight since how many weeks ago
undecided
Hahaha pele. I just checked your main this morning sef, I kan think say you busy. You for don tell me since say na u na, wey I kan dey miss you undecided
Re: [NEW MUSIC] KRIZZ Reefa-holla My Name by Nobody: 11:58am On Sep 03, 2016
Hehehehe
Eyah grin
Na ban oh sad

EMPERORLEEE:
Hahaha pele. I just checked your main this morning sef, I kan think say you busy. You for don tell me since say na u na, wey I kan dey miss you undecided
Re: [NEW MUSIC] KRIZZ Reefa-holla My Name by EMPERORLEEE(m): 12:01pm On Sep 03, 2016
OdikwaRisky:
Hehehehe
Eyah grin
Na ban oh sad
grin Correct babe kiss
1 Reply

U Need A Standard Production??? Holla @ Me #teamdbanjWanna Appear In A Musical Video? Holla234

How To Listen Indian Music?Lets Book Your Next Show And Promote Your Next HitInternational Music Label Is Here