₦airaland Forum

Welcome, Guest: RegisterLoginWith GoogleTrendingRecentNew

Stats: 3,326,298 members, 8,425,917 topics. Date: Saturday, 13 June 2026 at 10:35 AM

Toggle theme

NYSC 2016 Batch B Corps Members House - NYSC (1016) - Nairaland

Nairaland ForumNairaland GeneralNYSCNYSC 2016 Batch B Corps Members House (3133190 Views)

1 2 3 ... 1013 1014 1015 1016 1017 1018 1019 ... 2142 Reply (Go Down)

Re: NYSC 2016 Batch B Corps Members House by Prettiepearlz(f): 10:03pm On Sep 07, 2016
skoloppy31:
thats moin moin is 110%..
So you sef chop moin moin Anatomy? Una dey fear to pass out lab but fear nor catch to chop our moin moin : P cheesy cheesy cheesy
Re: NYSC 2016 Batch B Corps Members House by FroshPapie(m): 10:04pm On Sep 07, 2016
skoloppy31:
no mind am.....shebi u know smile and AK, darey damex, agent ak??
Smile, AK awon eruku Electrical ....my Gss
Re: NYSC 2016 Batch B Corps Members House by SHEEGO2015(m): 10:07pm On Sep 07, 2016
FroshPapie:
Mother of Engnrn ni......#mech........talking of d best Lab come to engineering
Are u kidding adulting me. Mech of al depts. So whr do u want to put civil?
Re: NYSC 2016 Batch B Corps Members House by FroshPapie(m): 10:07pm On Sep 07, 2016
skoloppy31:
you miss fishbar, iya furo,iya peace and love,abi,, no worry the koboko you go chop dey inside kerosine
Customer dada ni.......u don patronize dem like........u 4t Liquor bar n iya yoruba villa
Re: NYSC 2016 Batch B Corps Members House by skoloppy31(m): 10:09pm On Sep 07, 2016
Prettiepearlz:
So you sef chop moin moin Anatomy? Una dey fear to pass out lab but fear nor catch to chop our moin moin : P cheesy cheesy cheesy
i usually send person ni oo, i got a buddie in agric, who do help me buy it...
Re: NYSC 2016 Batch B Corps Members House by FroshPapie(m): 10:11pm On Sep 07, 2016
SHEEGO2015:
Are u kidding adulting me. Mech of al depts. So whr do u want to put civil?
LoL.....mech is d mother.........Civil deal wt static structures while mech deals wt Dynamic
As well as static structure........mech engr. ll perfectly replace civil engr buh nt vice versa
Re: NYSC 2016 Batch B Corps Members House by skoloppy31(m): 10:11pm On Sep 07, 2016
FroshPapie:
Customer dada ni.......u don patronize dem like........u 4t Liquor bar n iya yoruba villa
werey boy, liquor bar is a shadow of himself now..yoruba villa of life..morning assemble before going to class..chai...you know iyaa aajeree??
thats iya ibeji for madel4
Re: NYSC 2016 Batch B Corps Members House by ardeypearlz(f): 10:12pm On Sep 07, 2016
Yes I know 'em....but I think smile is in EEE ryt?
skoloppy31:
no mind am.....shebi u know smile and AK, darey damex, agent ak??
Re: NYSC 2016 Batch B Corps Members House by skoloppy31(m): 10:13pm On Sep 07, 2016
FroshPapie:
LoL.....mech is d mother.........Civil deal wt static structures while mech deals wt Dynamic
As well as static structure........mech engr. ll perfectly replace civil engr buh nt vice versa
una dn bring una wahala come here again , na so una dey do for 750 thats time..mtceew..yeye engineers..baba oladeji kuku sabi how to deal with una...
Re: NYSC 2016 Batch B Corps Members House by skoloppy31(m): 10:15pm On Sep 07, 2016
ardeypearlz:
Yes I know 'em....but I think smile is in EEE ryt?
yeah na EEE he dey..o ma yan...any OGUN copper herehuh
Re: NYSC 2016 Batch B Corps Members House by FroshPapie(m): 10:16pm On Sep 07, 2016
Prettiepearlz:
So you sef chop moin moin Anatomy? Una dey fear to pass out lab but fear nor catch to chop our moin moin : P cheesy cheesy cheesy
How many food I dey chop wey I go dey eat moinmoin deadbody lab....
Laye Prettiepearlz ko jor!
Re: NYSC 2016 Batch B Corps Members House by skiberg(m): 10:16pm On Sep 07, 2016
chiefojiji:
Tikadima! U 1/2 fayad wellemblly.

Mayor 1st born never look like ur best man
mayanstically mayan
Re: NYSC 2016 Batch B Corps Members House by SHEEGO2015(m): 10:17pm On Sep 07, 2016
Prettiepearlz:
Yeah now, that department isn't meant for people wey nor get mind tongue tongue tongue.
Lol...Prettiepearlz n ardeypearlz. I knw anatomy is d study of internal features of living things.. .. So you want to tell me u cut d flesh of dis dead bodies to do ur practical... una get mind oo
Re: NYSC 2016 Batch B Corps Members House by skoloppy31(m): 10:17pm On Sep 07, 2016
FroshPapie:
How many food I dey chop wey I go dey eat moinmoin deadbody lab....
Laye Prettiepearlz ko jor!
yinmu..com
Re: NYSC 2016 Batch B Corps Members House by FroshPapie(m): 10:17pm On Sep 07, 2016
skoloppy31:
una dn bring una wahala come here again , na so una dey do for 750 thats time..mtceew..yeye engineers..baba oladeji kuku sabi how to deal with una...
U sabi Baba Oladeji....U sabi person........
#psycho baba
Re: NYSC 2016 Batch B Corps Members House by iamprotocol(m): 10:18pm On Sep 07, 2016
Posimii
Re: NYSC 2016 Batch B Corps Members House by FroshPapie(m): 10:19pm On Sep 07, 2016
skoloppy31:
werey boy, liquor bar is a shadow of himself now..yoruba villa of life..morning assemble before going to class..chai...you know iyaa aajeree??
thats iya ibeji for madel4
I stay close to to 7yrs for UnderG ....na only Soka I no sabi
Re: NYSC 2016 Batch B Corps Members House by skoloppy31(m): 10:21pm On Sep 07, 2016
SHEEGO2015:
Lol...Prettiepearlz n ardeypearlz. I knw anatomy is d study of internal features of living things.. .. So you want to tell me u cut d flesh of dis dead bodies to do ur practical... una get mind oo
dem dey buy cadaver oo
Re: NYSC 2016 Batch B Corps Members House by FroshPapie(m): 10:21pm On Sep 07, 2016
skoloppy31:
yinmu..com
Error loading page
Re: NYSC 2016 Batch B Corps Members House by skoloppy31(m): 10:22pm On Sep 07, 2016
FroshPapie:
I stay close to to 7yrs for UnderG ....na only Soka I no sabi
omo wobee..i sabi you for street now
Re: NYSC 2016 Batch B Corps Members House by skoloppy31(m): 10:23pm On Sep 07, 2016
FroshPapie:
U sabi Baba Oladeji....U sabi person........
#psycho baba
thats baba show me chin chin before i cross comot
Re: NYSC 2016 Batch B Corps Members House by ardeypearlz(f): 10:28pm On Sep 07, 2016
Prettiepearlz:
So you sef chop moin moin Anatomy? Una dey fear to pass out lab but fear nor catch to chop our moin moin : P cheesy cheesy cheesy
Hehehehe..The guy don chop our gross lab moin moin shaa. Atleast he was able to take his own share of the *a*av*r cheesy
Re: NYSC 2016 Batch B Corps Members House by Posimii(f): 10:28pm On Sep 07, 2016
iamprotocol:
Posimii
kiss Hiii, good evening!
Re: NYSC 2016 Batch B Corps Members House by SHEEGO2015(m): 10:28pm On Sep 07, 2016
.
Re: NYSC 2016 Batch B Corps Members House by SHEEGO2015(m): 10:29pm On Sep 07, 2016
skoloppy31:
una dn bring una wahala come here again , na so una dey do for 750 thats time..mtceew..yeye engineers..baba oladeji kuku sabi how to deal with una...
Lol Dr Oladeji.. D man sabi yab ehn.

skoloppy31:
thats baba show me chin chin before i cross comot
Oladeji funrefunre.. One he.ll of a Lecturer.. FroshPapie, hope d man no dey do shindren of wobey. I dey suspect d man oo
Re: NYSC 2016 Batch B Corps Members House by FroshPapie(m): 10:32pm On Sep 07, 2016
skoloppy31:
omo wobee..i sabi you for street now
Na nightclass #1200# no be street bro
Re: NYSC 2016 Batch B Corps Members House by FroshPapie(m): 10:34pm On Sep 07, 2016
SHEEGO2015:
Lol Dr Oladeji.. D man sabi yab ehn.

Oladeji funrefunre.. One he.ll of a Lecturer.. FroshPapie, hope d man no dey do shindren of wobey. I dey suspect d man oo
Lol.....I no know o.....buh if hin curse u ehn! U no go enter hin life again....
Baba b like ' Eyin omo Ofo'
Re: NYSC 2016 Batch B Corps Members House by SHEEGO2015(m): 10:34pm On Sep 07, 2016
Posimii:
kiss Hiii, good evening!
iamprotocol:
Posimii
Skoloppy31 n FroshPapie. Una don frustrate dis ppl 's life wit ur omo ladoke talk.. . Abeg make we free dem small... No let dem cast uz
Re: NYSC 2016 Batch B Corps Members House by skoloppy31(m): 10:35pm On Sep 07, 2016
FroshPapie:
Na nightclass #1200# no be street bro
with regal and lipton abi..ifaa slap you ehen ..you remember cholarjo, jybohuh? agric engin
Re: NYSC 2016 Batch B Corps Members House by ardeypearlz(f): 10:36pm On Sep 07, 2016
Well, your definition of Human Anatomy is not right. So whose flesh should we cut instead?
undecided
SHEEGO2015:
Lol...Prettiepearlz n ardeypearlz. I knw anatomy is d study of internal features of living things.. .. So you want to tell me u cut d flesh of dis dead bodies to do ur practical... una get mind oo
Re: NYSC 2016 Batch B Corps Members House by skoloppy31(m): 10:36pm On Sep 07, 2016
FroshPapie:
Lol.....I no know o.....buh if hin curse u ehn! U no go enter hin life again....
Baba b like ' Eyin omo Ofo'
baba be like, iwo ti ori re ti daru,ma da mi lamu ooo.omo ofo
Re: NYSC 2016 Batch B Corps Members House by SHEEGO2015(m): 10:37pm On Sep 07, 2016
ardeypearlz:
Well, your definition of Human Anatomy is not right. So whose flesh should we cut instead?
undecided
Na must u use human being
1 2 3 ... 1013 1014 1015 1016 1017 1018 1019 ... 2142 Reply

NYSC 2018 Batch A Corps Members HouseProspective NYSC 2017 Batch B Corps MembersNYSC 2017 Batch A Corps Members House234

NYSC 2016 Batch A Corp Members HouseNysc 2015 Batch ANYSC 2015 Batch B House

Viewing this topic: 2 guest(s)