I Am Looking For True Love. - Celebrities - Nairaland
Nairaland Forum › Entertainment › Celebrities › I Am Looking For True Love. (816 Views)
| I Am Looking For True Love. by samzzycash(op): 5:45pm On Oct 04, 2016 |
Nairalanders abeg help a brother i dey look for babe wey go show me true love.I am a very cool and responsible guy. I no dey smoke i no dey drink in fact I never Bleep puna before, I be virgin.. |
| Re: I Am Looking For True Love. by Nobody: 5:50pm On Oct 04, 2016 |
![]() Ayaaaaayaaay! how we know ur still virgin? ![]() |
| Re: I Am Looking For True Love. by giftedheart1(m): 5:50pm On Oct 04, 2016 |
gbam... u need binoculars? hold on lemme call some of them for u... NL baes, food is set ooooo.... he said he is still a virgin and very responsible... |
| Re: I Am Looking For True Love. by madridguy(m): 5:52pm On Oct 04, 2016 |
Everybody just dey look for love. Na money be my problem now. |
| Re: I Am Looking For True Love. by CoolFreeday(m): 5:59pm On Oct 04, 2016 |
Good luck bro |
| Re: I Am Looking For True Love. by samzzycash(op): 6:01pm On Oct 04, 2016 |
TrapQueen77:make i try sex you first i hear say we virgin guys no dey release for the first time |
| Re: I Am Looking For True Love. by Nobody: 6:12pm On Oct 04, 2016 |
samzzycash:I smell lies now... ![]() |
| Re: I Am Looking For True Love. by samzzycash(op): 6:13pm On Oct 04, 2016 |
TrapQueen77:girl no be lie i never tasted puna before.btw you resemble kitty cat for that pics.. |
| Re: I Am Looking For True Love. by Nobody: 6:16pm On Oct 04, 2016 |
samzzycash:Uummm..... So u wanted to be devirginized first or u want relationship but still wanna be devirginized? |
| Re: I Am Looking For True Love. by samzzycash(op): 6:19pm On Oct 04, 2016 |
TrapQueen77:no i only want true love even if Bae no go sex me no problem, i never started suffering from konji |
Toni Payne Is Looking For True Love • True Love!! Viral Wedding Photos Of A Deaf & Dumb Couple That Is Melting Hearts • 9ice Ex-wife, Toni Payne Gets Engaged After Finding True Love Again [PICS] • 2 • 3 • 4
This Is The First Video Posted On Youtube.com (april 23, 2005) • At 17 I Made My First Million, At 19, I Built My First House- Actress Funke Ades • Photo Of The Day!!! Guess The Name Of This Nigerian Celebrity!!!

