Welcome, Guest: Register On Nairaland / LOGIN! / Trending / Recent / New
Stats: 3,150,591 members, 7,809,145 topics. Date: Friday, 26 April 2024 at 01:16 AM

NYSC 2016 Batch B Corps Members House - NYSC (1165) - Nairaland

Nairaland Forum / Nairaland / General / NYSC / NYSC 2016 Batch B Corps Members House (2540492 Views)

NYSC 2018 Batch A Corps Members House / Prospective NYSC 2017 Batch B Corps Members / NYSC 2017 Batch A Corps Members House (2) (3) (4)

(1) (2) (3) ... (1162) (1163) (1164) (1165) (1166) (1167) (1168) ... (2142) (Reply) (Go Down)

Re: NYSC 2016 Batch B Corps Members House by Yourstruly16(f): 10:35pm On Oct 05, 2016
justifiedcoyy:
y u dey fear shebi una get connection with nysc
grin grin grin ;.. Abeg help me ask Dem.. . After forming Don jazzy here grin
Re: NYSC 2016 Batch B Corps Members House by justifiedcoyy(m): 10:36pm On Oct 05, 2016
Dream2:

My dear sister,the so called rumour is indeed trending the path of heavy weight champion.
The rumour is like a hurricane,whirlwind,earthquake, just name it,it's a shattering rumour.
Permit me to say the rumour is like a visibly pregnant woman.
My dear sister,close your eyes,let us pray for a better outcome.
see as u just dey qualify d rumour fa.
Re: NYSC 2016 Batch B Corps Members House by aydeluxe(m): 10:36pm On Oct 05, 2016
Yourstruly16:

grin grin grin.. Nah one person go go for ur department


naso u wicked reach,, if frm 3 na 1 dey go, law wey get pass 150 , hw many dem go carry...in any case, that one na me in Jesus Name. AMEN AMEN AMEN
Re: NYSC 2016 Batch B Corps Members House by Nobody: 10:37pm On Oct 05, 2016
Dream2:

My dear sister,the so called rumour is indeed trending the path of heavy weight champion.
The rumour is like a hurricane,whirlwind,earthquake, just name it,it's a shattering rumour.
Permit me to say the rumour is like a visibly pregnant woman.
My dear sister,close your eyes,let us pray for a better outcome.

hehehe grin grin grin
prayer is the Master Key embarassed cry
Re: NYSC 2016 Batch B Corps Members House by Lordtrailz: 10:37pm On Oct 05, 2016

1 Like

Re: NYSC 2016 Batch B Corps Members House by Bestie0309(f): 10:37pm On Oct 05, 2016
justifiedcoyy:
lmao. dis is hilarious ..


C confessions.. . Lol
Re: NYSC 2016 Batch B Corps Members House by aydeluxe(m): 10:38pm On Oct 05, 2016
Yourstruly16:

grin grin grin ;.. Abeg help me ask Dem.. . After forming Don jazzy here grin


we no form, na misyarn den cry
Re: NYSC 2016 Batch B Corps Members House by Yourstruly16(f): 10:38pm On Oct 05, 2016
justifiedcoyy:
lmao. dis is hilarious ..
Lolzzzz.. . So funny I swear... I can't stop laffing grin grin grin
Re: NYSC 2016 Batch B Corps Members House by justifiedcoyy(m): 10:38pm On Oct 05, 2016
Yourstruly16:

grin grin grin ;.. Abeg help me ask Dem.. . After forming Don jazzy here grin
lol.

I no knw say skul dey get special connection with nysc fa.
Re: NYSC 2016 Batch B Corps Members House by chiefojiji(m): 10:38pm On Oct 05, 2016
if your surname starts with M (e.g Muhammed,) to Z (e.g Zuckerberg) start praying oooooooooo.. cus I heard that na people wey dere surname starts from A- L dem go 1st mobilise

1 Like

Re: NYSC 2016 Batch B Corps Members House by Yourstruly16(f): 10:39pm On Oct 05, 2016
aydeluxe:


naso u wicked reach,, if frm 3 na 1 dey go, law wey get pass 150 , hw many dem go carry...in any case, that one na me in Jesus Name. AMEN AMEN AMEN
Amen my dear... I go add you for my prayers
Re: NYSC 2016 Batch B Corps Members House by justifiedcoyy(m): 10:39pm On Oct 05, 2016
Bestie0309:



C confessions.. . Lol
lol.. nysc don change am for everybody.. even unilorin peeps wey dey form jagaban don gentle.

1 Like

Re: NYSC 2016 Batch B Corps Members House by justifiedcoyy(m): 10:40pm On Oct 05, 2016
Yourstruly16:

Lolzzzz.. . So funny I swear... I can't stop laffing grin grin grin
don't mind dem

connection kor, modem ni
Re: NYSC 2016 Batch B Corps Members House by aydeluxe(m): 10:41pm On Oct 05, 2016
chiefojiji:
if your surname starts with M (e.g Muhammed,) to Z (e.g Zuckerberg) start praying oooooooooo.. cus I heard that na people wey dere surname starts from A- L dem go 1st mobilise

haa wic kain life, se mak we con dey regret say our surname no enter A-L nii.....abi screw don comot deir head
Re: NYSC 2016 Batch B Corps Members House by Yourstruly16(f): 10:41pm On Oct 05, 2016
justifiedcoyy:
lol.

I no knw say skul dey get special connection with nysc fa.
Dem just dey make mouth hia wen nothing fall out grin grin grin
Re: NYSC 2016 Batch B Corps Members House by eemalex(m): 10:41pm On Oct 05, 2016
Lordtrailz:
nobody say make dem no slash oh buh first cme first serve...
and older graduates too.....





See you.... You think they won't slash 2015 too... it's the school they gave % not the year... you better start praying too
Re: NYSC 2016 Batch B Corps Members House by aydeluxe(m): 10:42pm On Oct 05, 2016
Yourstruly16:

Amen my dear... I go add you for my prayers



That will be appreciated a lot
Re: NYSC 2016 Batch B Corps Members House by Famutimi(f): 10:42pm On Oct 05, 2016
this thread is becoming more interesting. I wonder y d news sounds new to some Pple. d gist has bin on since Dey had premobilization workshop
Re: NYSC 2016 Batch B Corps Members House by yhenny(f): 10:43pm On Oct 05, 2016
eemalex:

They would use how long you have stayed in the university... like Medicne, Engineering, Law, and Agriculture would first be chosen then if you did Remedial, then followed by those that were admitted in 1st list. grin
Rara o...they should use Surname or G.P
Re: NYSC 2016 Batch B Corps Members House by eemalex(m): 10:43pm On Oct 05, 2016
justifiedcoyy:
lol.. nysc don change am for everybody.. even unilorin peeps wey dey form jagaban don gentle.
It will shock all of you that all Unilorin 2016 grad would be mobilised.... School wey get touch for head.
You think say na lasan dem no dey under ASUU

1 Like

Re: NYSC 2016 Batch B Corps Members House by justifiedcoyy(m): 10:43pm On Oct 05, 2016
chiefojiji:
if your surname starts with M (e.g Muhammed,) to Z (e.g Zuckerberg) start praying oooooooooo.. cus I heard that na people wey dere surname starts from A- L dem go 1st mobilise
u pple sha dey manufacture rumour out of rumours..

u wan kill pple wey be Yusuff? and co?

if dem lyk make dem use alphabetical order,(my/name start with O BT d O go turn A for dia eyes) if dem like make dem use numerical order, if dem like make eksu get just one slot..I dey go with B16

d wait is over.
Re: NYSC 2016 Batch B Corps Members House by Nobody: 10:43pm On Oct 05, 2016
chiefojiji:
if your surname starts with M (e.g Muhammed,) to Z (e.g Zuckerberg) start praying oooooooooo.. cus I heard that na people wey dere surname starts from A- L dem go 1st mobilise

grin grin grin grin grin
Re: NYSC 2016 Batch B Corps Members House by aydeluxe(m): 10:44pm On Oct 05, 2016
Famutimi:
this thread is becoming more interesting. I wonder y d news sounds new to some Pple. d gist has bin on since Dey had premobilization workshop

sure d news has bin arnd....but when u see slashing of 2314 to 894.....u gast fear na thats lik 61% reduction...
Re: NYSC 2016 Batch B Corps Members House by yhenny(f): 10:44pm On Oct 05, 2016
justifiedcoyy:
go.learn tailoring. make u turn designer
grin
Abi that is d next thing now.
Re: NYSC 2016 Batch B Corps Members House by eemalex(m): 10:45pm On Oct 05, 2016
yhenny:
Rara o...they should use Surname or G.P

What if they use both from Reverse.... Just be praying.... grin grin grin
Re: NYSC 2016 Batch B Corps Members House by benELOHIM7(m): 10:45pm On Oct 05, 2016
Any rsust hopeful in the house?
Re: NYSC 2016 Batch B Corps Members House by justifiedcoyy(m): 10:46pm On Oct 05, 2016
eemalex:

It will shock all of you that all Unilorin 2016 grad would be mobilised.... School wey get touch for head.
You think say na lasan dem no dey under ASUU
shebi na unilorin go finance unilorin Pcms.. abi dem no dey under nysc too.

like say na dem go dictate for nysc fa. why dem.no kuku.do.dia own camping dis month as d get touch for head.

touch kor, torchlight ni cheesy

1 Like

Re: NYSC 2016 Batch B Corps Members House by aydeluxe(m): 10:46pm On Oct 05, 2016
eemalex:

It will shock all of you that all Unilorin 2016 grad would be mobilised.... School wey get touch for head.
You think say na lasan dem no dey under ASUU

I laff in spanish, you think say nysc na ASUU ba....e go turn season film

1 Like

Re: NYSC 2016 Batch B Corps Members House by justifiedcoyy(m): 10:48pm On Oct 05, 2016
yhenny:
Abi that is d next thing now.
no worry.. eemalex don talk am say na everybody for unilorin dey go.. say una skul get touch light for head..
Re: NYSC 2016 Batch B Corps Members House by aydeluxe(m): 10:49pm On Oct 05, 2016
justifiedcoyy:
u pple sha dey manufacture rumour out of rumours..

u wan kill pple wey be Yusuff? and co?

if dem lyk make dem use alphabetical order,(my/name start with O BT d O go turn A for dia eyes) if dem like make dem use numerical order, if dem like make eksu get just one slot..I dey go with B16

i lik ur faith nd i key into it. Am a B16 corper
Re: NYSC 2016 Batch B Corps Members House by eemalex(m): 10:50pm On Oct 05, 2016
aydeluxe:


I laff in spanish, you think say nysc na ASUU ba....e go turn season film

grin grin grin grin
Re: NYSC 2016 Batch B Corps Members House by Lordtrailz: 10:50pm On Oct 05, 2016
eemalex:


See you.... You think they won't slash 2015 too... it's the school they gave % not the year... you better start praying too

2 Likes

(1) (2) (3) ... (1162) (1163) (1164) (1165) (1166) (1167) (1168) ... (2142) (Reply)

NYSC 2016 Batch A Corp Members House / Nysc 2015 Batch A / NYSC 2015 Batch B House

Viewing this topic: 1 guest(s)

(Go Up)

Sections: politics (1) business autos (1) jobs (1) career education (1) romance computers phones travel sports fashion health
religion celebs tv-movies music-radio literature webmasters programming techmarket

Links: (1) (2) (3) (4) (5) (6) (7) (8) (9) (10)

Nairaland - Copyright © 2005 - 2024 Oluwaseun Osewa. All rights reserved. See How To Advertise. 30
Disclaimer: Every Nairaland member is solely responsible for anything that he/she posts or uploads on Nairaland.