NYSC 2016 Batch B Corps Members House - NYSC (1182) - Nairaland
Nairaland Forum › Nairaland General › NYSC › NYSC 2016 Batch B Corps Members House (3151622 Views)
1 2 3 ... 1179 1180 1181 1182 1183 1184 1185 ... 2142 Reply (Go Down)
| Re: NYSC 2016 Batch B Corps Members House by Odoogu(m): 9:03pm On Oct 06, 2016 |
dipson546: dipson546: dipson546: |
| Re: NYSC 2016 Batch B Corps Members House by justifiedcoyy(m): 9:04pm On Oct 06, 2016 |
edbor:they give slots after u(skul) must have sent d names of ur pcms... so if u send 1000 names, dem go reduce am, send 50dem go reduce am. but how dem wan take reduce 30 na.. dat is negligible abeg ![]() |
| Re: NYSC 2016 Batch B Corps Members House by ibroh22(m): 9:06pm On Oct 06, 2016 |
Bestie0309:leave grammar,,,Na to understand the content be the koko,,, anyhow they wan do,,make my name sha dey dere,,Na wetin I dey pray for be dat,,those that their name is not on the first list,,,I jst pity them |
| Re: NYSC 2016 Batch B Corps Members House by edbor(m): 9:08pm On Oct 06, 2016 |
justifiedcoyy:it is 20+ actually not even up to 30, it is negligible like you said abeg. . .see me de give my self hope , it won't make sense to drop even 1 self |
| Re: NYSC 2016 Batch B Corps Members House by Haychay(m): 9:10pm On Oct 06, 2016 |
justifiedcoyy:Sell it kay, shey na national asset,abeg they should not try it oh,because na we go suffer ham,d company weh buy ham go just turn all corpers to manual labourers |
| Re: NYSC 2016 Batch B Corps Members House by Odoogu(m): 9:11pm On Oct 06, 2016 |
chiefojiji:my chiefo wetin dey sup. ow we own movt dey go! |
| Re: NYSC 2016 Batch B Corps Members House by justifiedcoyy(m): 9:12pm On Oct 06, 2016 |
Abacharles:hhahahahahahahaa buhari still dey thank Gowon for d scheme fa ![]() |
| Re: NYSC 2016 Batch B Corps Members House by ibroh22(m): 9:13pm On Oct 06, 2016 |
Viewing this topic: ibroh22 (m ), klassd (m ), queenasasili (f ), Donvitalis( m), Majikals (m ), Teaser4 ( m), zerozeroseven (m ), gilbert1, Uricas( m) , Yenime1 , Abacharles (m ), edbor (m ), Yourstruly16( f ), benELOHIM7( m), Birichie (m ), kween6(f ), orizon (m ), Ekob(m ), nanaman( m), Odoogu (m ), Juliet05 (f ), Foxxyy1, halims008 ( m), ayosco2008 (m ), Kristaps85 , guruvicawelt, monniyi (f ), Misskaycee21 (f ), Adeinfo, pweetybhy (f ) and 11 guest(s) chai!!,,see as people plenty,,, assuming we get this kind crowd from the beginning,,,we go don hit 2000 pages since.........see buhari's work |
| Re: NYSC 2016 Batch B Corps Members House by Abacharles(m): 9:16pm On Oct 06, 2016 |
justifiedcoyy:this thing just dey tie person down ni faa... he dn thank am enough |
| Re: NYSC 2016 Batch B Corps Members House by justifiedcoyy(m): 9:16pm On Oct 06, 2016 |
Haychay:wetin we com be now? automatic labourers ![]() |
| Re: NYSC 2016 Batch B Corps Members House by justifiedcoyy(m): 9:17pm On Oct 06, 2016 |
Abacharles:dem no go listen ni |
| Re: NYSC 2016 Batch B Corps Members House by HelloBiafra: 9:19pm On Oct 06, 2016 |
justifiedcoyy:Ive seen my name on the school list. but not on the portal |
| Re: NYSC 2016 Batch B Corps Members House by guruvicawelt: 9:19pm On Oct 06, 2016 |
joshuachuks93:plz clear us on d mata. u know say anytin u tell us is highly regarded cus na u dey arund. u mean uniport has already sent d name 5k to nysc? and they will b d one to slash it. i wan know cus i dey plan enta ph 2mor come ginger ma name. if its true na im b say no need to come |
| Re: NYSC 2016 Batch B Corps Members House by justifiedcoyy(m): 9:21pm On Oct 06, 2016 |
edbor:e no go funny if dem slash am to 9.. |
| Re: NYSC 2016 Batch B Corps Members House by joshuachuks93(m): 9:22pm On Oct 06, 2016 |
guruvicawelt:hmmmmm....i laf in chinese. Who d alphabetical order help na? him dne baf? abeg mk he step up o. |
| Re: NYSC 2016 Batch B Corps Members House by Abacharles(m): 9:22pm On Oct 06, 2016 |
justifiedcoyy:God will help us to remove the 6inch nail wey dey their ear, I swear ah dn tire to dey wait |
| Re: NYSC 2016 Batch B Corps Members House by ibroh22(m): 9:23pm On Oct 06, 2016 |
Mrukk,,,I see you,,,just be peeping |
| Re: NYSC 2016 Batch B Corps Members House by justifiedcoyy(m): 9:23pm On Oct 06, 2016 |
HelloBiafra:who skul list EPP. everybody don c name for skul list na.. na portal n koko |
| Re: NYSC 2016 Batch B Corps Members House by guruvicawelt: 9:24pm On Oct 06, 2016 |
justifiedcoyy:the old man no well joor.. only him 1st full year body done tell pcm's. e dey fear to scrap am base on e go dey records |
| Re: NYSC 2016 Batch B Corps Members House by justifiedcoyy(m): 9:25pm On Oct 06, 2016 |
Abacharles:make all of us just storm d camp.for our state wen time reach weda dem mobilize u o or not... make we kuku scatter everything with physical protest.. ![]() |
| Re: NYSC 2016 Batch B Corps Members House by Haychay(m): 9:26pm On Oct 06, 2016 |
justifiedcoyy:Lol..u just dy twist person word,pick any one weh u lyk manual,automatic, semi-automatic, na we go hear ham ![]() |
| Re: NYSC 2016 Batch B Corps Members House by Yourstruly16(f): 9:26pm On Oct 06, 2016 |
justifiedcoyy: ... Dat one go make sense Oh... |
| Re: NYSC 2016 Batch B Corps Members House by joshuachuks93(m): 9:26pm On Oct 06, 2016 |
kisssley:Bros u no got believe me o. Coz u no b believer....wh ur believe help na. I no call anybdy i got d info frm Dean student affairs 2day....no b by force to believe en....abeg kip callling Mr. Moses. |
| Re: NYSC 2016 Batch B Corps Members House by chiefojiji(m): 9:28pm On Oct 06, 2016 |
Odoogu:viamus d keske jomape on nysc inkankorosis. well Dgods are very wiser dan Solomon. it is written in d book of bookesis dat, 1000 sha slash by my right and 10,000 shall slashsis by my left, but omo emu will remain bembestic without any form orf slashing! because HE is made viamus d uppermost high! wok oooo jere! |
| Re: NYSC 2016 Batch B Corps Members House by Abacharles(m): 9:29pm On Oct 06, 2016 |
justifiedcoyy:this one get as e b o |
| Re: NYSC 2016 Batch B Corps Members House by justifiedcoyy(m): 9:30pm On Oct 06, 2016 |
Haychay:I don tire walai. but, nothing dey hapn |
| Re: NYSC 2016 Batch B Corps Members House by Bestie0309(f): 9:32pm On Oct 06, 2016 |
ibroh22:No first list uncle... They used d mobilisation reg on our portal |
| Re: NYSC 2016 Batch B Corps Members House by justifiedcoyy(m): 9:33pm On Oct 06, 2016 |
Abacharles:na d best thing if we want make dem kuku cancel d nysc. |
| Re: NYSC 2016 Batch B Corps Members House by joshuachuks93(m): 9:35pm On Oct 06, 2016 |
kisssley:Bros u no got believe me o. Coz u no b believer....wh ur believe help na. I no call anybdy i got d info frm Dean student affairs 2day....no b by force to believe en....abeg kip callling Mr. Moses. guruvicawelt:Bros e beta say u enta by urself o. Dean tlk say dey hv sent coz dey dnt knw wot to do dt NYSC will do d slashing demselves. Dose staff @ stdnt affairs dnt evn wnt to cme out plain nd tlk on d issue....evn Dean sd we shld go nd b praying but he is feeling dt NYSC may start frm d back log of students b4 gettin to dose who graduated more recently. so strt praying for evn unbelievers @dis stage nw knw dt prayer is d key. |
| Re: NYSC 2016 Batch B Corps Members House by justifiedcoyy(m): 9:35pm On Oct 06, 2016 |
Yourstruly16:na d solution o. dem go.kuku cancel d scheme. make graduates dey go home after skul. lobatan |
| Re: NYSC 2016 Batch B Corps Members House by kingsley3218(m): 9:38pm On Oct 06, 2016 |
ufondunenye:our dear skul doesn't paste pre-mobilisation list, they upload directly to d portal....... Na only error list dem dey paste. |
| Re: NYSC 2016 Batch B Corps Members House by Haychay(m): 9:41pm On Oct 06, 2016 |
justifiedcoyy:Naso,no shaking |
NYSC 2018 Batch A Corps Members House • Prospective NYSC 2017 Batch B Corps Members • NYSC 2017 Batch A Corps Members House • 2 • 3 • 4
NYSC 2016 Batch A Corp Members House • Nysc 2015 Batch A • NYSC 2015 Batch B House
Viewing this topic: 1 guest(s)


