Welcome, Guest: Register On Nairaland / LOGIN! / Trending / Recent / New
Stats: 3,158,279 members, 7,836,245 topics. Date: Wednesday, 22 May 2024 at 12:30 AM

NYSC 2016 Batch B Corps Members House - NYSC (1233) - Nairaland

Nairaland Forum / Nairaland / General / NYSC / NYSC 2016 Batch B Corps Members House (2566072 Views)

NYSC 2018 Batch A Corps Members House / Prospective NYSC 2017 Batch B Corps Members / NYSC 2017 Batch A Corps Members House (2) (3) (4)

(1) (2) (3) ... (1230) (1231) (1232) (1233) (1234) (1235) (1236) ... (2142) (Reply) (Go Down)

Re: NYSC 2016 Batch B Corps Members House by sharliz(f): 11:44am On Oct 10, 2016
FroshPapie:

Lol....not just you
hmmmm..I hope I get to sleep later at nyt
Re: NYSC 2016 Batch B Corps Members House by guruvivicawelt: 11:45am On Oct 10, 2016
joshuachuks93:
Hw fr my guy. Whr u dey i dey stdnt affairs nw.
all rite pls give us details of wetin dey happen for there.. ma frnd dey student affair rite now too. e call me concerning list were dem paste for student affair today.. am in lag
Re: NYSC 2016 Batch B Corps Members House by aBbiie25(f): 11:45am On Oct 10, 2016
guruvivicawelt:
babe i dey lag o.. my frnd for ma department naim give me diz info o. just to share it here so dah dsenator can help us out check our names like he promised some people here. d guy was rite afterall



Unilag? abi which lag?
Re: NYSC 2016 Batch B Corps Members House by Posimii(f): 11:46am On Oct 10, 2016
joshuachuks93:
Hw fr my guy. Whr u dey i dey stdnt affairs nw.
Wat's happening dere now?
Re: NYSC 2016 Batch B Corps Members House by coyjustified: 11:46am On Oct 10, 2016
chiefojiji:


Dgods!!!! adeyinka oladeji....aka Barry .....

well, I'm from oyemekun... FUTA sosay!
exactly...na ma padi padi. na him dey Carry me go some coronations...

I go tell am say I relate with cheif ojiji of oyemekun grin
Re: NYSC 2016 Batch B Corps Members House by Sleekshady(f): 11:47am On Oct 10, 2016
I didn't make the cut, we wait till next batch
arcnomec:

Xup sleek,how far your name stuff,hope yours is out.
Re: NYSC 2016 Batch B Corps Members House by FroshPapie(m): 11:47am On Oct 10, 2016
Wahala dey dis country
Re: NYSC 2016 Batch B Corps Members House by coyjustified: 11:49am On Oct 10, 2016
aBbiie25:





In a way, i think i believe him. If we are to tell ourselves the truth, that could be the case unless theres some sort of Divine intervention.
na dem sabi.. na uniport sabi cheesy
Re: NYSC 2016 Batch B Corps Members House by coyjustified: 11:50am On Oct 10, 2016
OzilMinutes:

E burst today,instead of slashing the numbers cos of no funding, just scrap the programme
when u turn senator..
Re: NYSC 2016 Batch B Corps Members House by chiefojiji(m): 11:51am On Oct 10, 2016
coyjustified:
exactly...na ma padi padi. na him dey Carry me go some coronations...

I go tell am say I relate with cheif ojiji of oyemekun grin

he might not really know me well.... but I know him cos he be my son...... tell him I reigned with one of is fada, olugeemol, even though he won't gree say he get comradic fada,
Re: NYSC 2016 Batch B Corps Members House by DannyJ7717: 11:54am On Oct 10, 2016
sharliz:
Why is my heart beating this fast.. Nysc this is ur handwork ooo
Lol
Re: NYSC 2016 Batch B Corps Members House by joshuachuks93(m): 11:54am On Oct 10, 2016
Posimii:

Wat's happening dere now?
The director sd dey want to paste d uploaded list so I'm waiting dere....uniport.
Re: NYSC 2016 Batch B Corps Members House by Posimii(f): 11:57am On Oct 10, 2016
joshuachuks93:
The director sd dey want to paste d uploaded list so I'm waiting dere....uniport.
Ok. Can I pm u?
Re: NYSC 2016 Batch B Corps Members House by coyjustified: 12:01pm On Oct 10, 2016
chiefojiji:


he might not really know me well.... but I know him cos he be my son...... tell him I reigned with one of is fada, olugeemol, even though he won't gree say he get comradic fada,
hahahahahaha
I go show am d msg grin

how far, ow dem wan do una slashing?
Re: NYSC 2016 Batch B Corps Members House by sharliz(f): 12:02pm On Oct 10, 2016
DannyJ7717:

Lol
hallo small Bro... heard anything abt us at all..ayam tired oooo

1 Like

Re: NYSC 2016 Batch B Corps Members House by OzilMinutes(m): 12:04pm On Oct 10, 2016
Posimii:
Ok. Can I pm u?
please if dey post d list can you drop screen shots here?
Re: NYSC 2016 Batch B Corps Members House by kwynette(f): 12:06pm On Oct 10, 2016
Any news from UNN?
Re: NYSC 2016 Batch B Corps Members House by Posimii(f): 12:07pm On Oct 10, 2016
OzilMinutes:
please if dey post d list can you drop screen shots here? Cc joshuachuks93
Re: NYSC 2016 Batch B Corps Members House by nairagossip: 12:07pm On Oct 10, 2016
Any update from UNN ooo? my body don hot
Re: NYSC 2016 Batch B Corps Members House by OzilMinutes(m): 12:07pm On Oct 10, 2016
joshuachuks93:
The director sd dey want to paste d uploaded list so I'm waiting dere....uniport.
Brus I sent you a pm abeg reply, na bmt I finish from u2009
Re: NYSC 2016 Batch B Corps Members House by Thesenators: 12:09pm On Oct 10, 2016
Sleekshady:
Bad news for me, I've not been mobilized by my school as the official list is out today, we wait till next batch which is February according to the NYSC officials that were in my school...
...dats maturity. Life goes on.
Re: NYSC 2016 Batch B Corps Members House by joshuachuks93(m): 12:09pm On Oct 10, 2016
Posimii:

Ok. Can I pm u?
No qualms.
Re: NYSC 2016 Batch B Corps Members House by chalsixtus(m): 12:11pm On Oct 10, 2016
@joshuachuks93 abeg if dem post the list alert me
Re: NYSC 2016 Batch B Corps Members House by chiefojiji(m): 12:11pm On Oct 10, 2016
coyjustified:
hahahahahaha I go show am d msg grin
how far, ow dem wan do una slashing?
my God don't promise me slashing....so I don't know anything about it
Re: NYSC 2016 Batch B Corps Members House by Abacharles(m): 12:11pm On Oct 10, 2016
as I hear say LAUTECH dn dey upload my heartbeat just dey run
Re: NYSC 2016 Batch B Corps Members House by OzilMinutes(m): 12:11pm On Oct 10, 2016
joshuachuks93:
No qualms.
na BCT abi MCBT u finish that year?
Re: NYSC 2016 Batch B Corps Members House by ibroh22(m): 12:12pm On Oct 10, 2016
Sleekshady:
I didn't make the cut, we wait till next batch
sorry about that,,the Lord is your strength
Re: NYSC 2016 Batch B Corps Members House by ibroh22(m): 12:13pm On Oct 10, 2016
Abacharles:
as I hear say LAUTECH dn dey upload my heartbeat just dey run
please,,,where you hear am
Re: NYSC 2016 Batch B Corps Members House by OzilMinutes(m): 12:14pm On Oct 10, 2016
See the way Snr boy dey shake.
Re: NYSC 2016 Batch B Corps Members House by Nobody: 12:14pm On Oct 10, 2016
Abacharles:
as I hear say LAUTECH dn dey upload my heartbeat just dey run
shuuuuuuu?
Re: NYSC 2016 Batch B Corps Members House by FroshPapie(m): 12:16pm On Oct 10, 2016
Abacharles:
as I hear say LAUTECH dn dey upload my heartbeat just dey run
kiss
Ehn! Abeg tell me sumting
Re: NYSC 2016 Batch B Corps Members House by Abacharles(m): 12:17pm On Oct 10, 2016
ibroh22:

please,,,where you hear am
Tige:
shuuuuuuu?
ibroh22:

please,,,where you hear am
na wettin I hear from my department WhatsApp group b dat o.... I no know aw dem dey take do D slashing sha

(1) (2) (3) ... (1230) (1231) (1232) (1233) (1234) (1235) (1236) ... (2142) (Reply)

NYSC 2016 Batch A Corp Members House / Nysc 2015 Batch A / NYSC 2015 Batch B House

Viewing this topic: 4 guest(s)

(Go Up)

Sections: politics (1) business autos (1) jobs (1) career education (1) romance computers phones travel sports fashion health
religion celebs tv-movies music-radio literature webmasters programming techmarket

Links: (1) (2) (3) (4) (5) (6) (7) (8) (9) (10)

Nairaland - Copyright © 2005 - 2024 Oluwaseun Osewa. All rights reserved. See How To Advertise. 29
Disclaimer: Every Nairaland member is solely responsible for anything that he/she posts or uploads on Nairaland.