₦airaland Forum

Welcome, Guest: RegisterLoginWith GoogleTrendingRecentNew

Stats: 3,327,107 members, 8,429,354 topics. Date: Thursday, 18 June 2026 at 06:45 PM

Toggle theme

Na Cotonou I Go Go Last Last LOL - Autos - Nairaland

Nairaland ForumNairaland GeneralAutosNa Cotonou I Go Go Last Last LOL (1622 Views)

1 Reply (Go Down)

Na Cotonou I Go Go Last Last LOL by cmoney22222(op): 4:07pm On Oct 23, 2016
With all this high amount una dey sale nija used mota, e be like say na cotonou i go go last last, who want go with me abeg?
Re: Na Cotonou I Go Go Last Last LOL by Nobody: 4:57pm On Oct 23, 2016
cmoney22222:
With all this high amount una dey sale nija used mota, e be like say na cotonou i go go last last, who want go with me abeg?
da hell? undecided
Re: Na Cotonou I Go Go Last Last LOL by koksybrown: 5:04pm On Oct 23, 2016
You dey fine EOD. Better go cotonou with 1.3m or buy Naija used at 900k. The choice is yours.
Re: Na Cotonou I Go Go Last Last LOL by Anchor84: 6:01pm On Oct 23, 2016
Even Cotonou na no go area,i was there last week.CFA is now 780
Re: Na Cotonou I Go Go Last Last LOL by cmoney22222(op): 6:05pm On Oct 23, 2016
Na wa ooo but e better na,

abeg how i fit go there myself?

Anchor84:
Even Cotonou na no go area,i was there last week.CFA is now 780
Re: Na Cotonou I Go Go Last Last LOL by cmoney22222(op): 6:07pm On Oct 23, 2016
NA dey i go last last, me don tire

koksybrown:
You dey fine EOD. Better go cotonou with 1.3m or buy Naija used at 900k. The choice is yours.
Re: Na Cotonou I Go Go Last Last LOL by cmoney22222(op): 6:07pm On Oct 23, 2016
person dey go hell go see come back come compare nah

wailing:
da hell? undecided
Re: Na Cotonou I Go Go Last Last LOL by Anchor84: 6:11pm On Oct 23, 2016
EOD with duty there is nothing less dan 1.4m o,better don't try it Droplight camry is 1.2m
Re: Na Cotonou I Go Go Last Last LOL by msochi: 12:05am On Oct 24, 2016
let him go to cotonuo..... last last you go do reverse come back come buy naija moto last last, @ mister last last grin
cmoney22222:
With all this high amount una dey sale nija used mota, e be like say na cotonou i go go last last, who want go with me abeg?
Re: Na Cotonou I Go Go Last Last LOL by msochi: 12:08am On Oct 24, 2016
cheesy cheesy cheesy cheesy
Re: Na Cotonou I Go Go Last Last LOL by ElTeezy(m): 1:25am On Oct 24, 2016
cmoney22222:
With all this high amount una dey sale nija used mota, e be like say na cotonou i go go last last, who want go with me abeg?
Bros no try am ooo... I live in cotonou... If u know Wetin exchange rate be.... U go just keep ur money jeje
Re: Na Cotonou I Go Go Last Last LOL by msochi: 2:18am On Oct 24, 2016
tell am
Re: Na Cotonou I Go Go Last Last LOL by cmoney22222(op): 7:58am On Oct 24, 2016
ok oooo, i don hear, i no go again. make i still dey observe small small. thanks all hahaha
Re: Na Cotonou I Go Go Last Last LOL by kayjasper(f): 3:51am On Oct 25, 2016
cmoney22222:
ok oooo, i don hear, i no go again. make i still dey observe small small. thanks all hahaha
If you have 1.2m I can give u a 3months registered Honda Accord 2004 full options. Clean to the tyres.

If you think all Naija used cars are bad, then u might not be ready to buy any as we have the capacity to get you clean good ones at affordable prices.

Call/Whatsapp Roy65 Autos on 07051408241 For more details.
Re: Na Cotonou I Go Go Last Last LOL by loodba: 5:29am On Oct 25, 2016
Abeg me sef dey find clean used Mazda 6 btw 2004 - 2006... Pls indicate if avaialble
Re: Na Cotonou I Go Go Last Last LOL by 3kay945(m): 7:09am On Oct 25, 2016
kayjasper:
If you have 1.2m I can give u a 3months registered Honda Accord 2004 full options. Clean to the tyres.

If you think all Naija used cars are bad, then u might not be ready to buy any as we have the capacity to get you clean good ones at affordable prices.

Call/Whatsapp Roy65 Autos on 07051408241 For more details.
Can you get me clean naija used rav4 '03 '04 or Rx300 same model . ?
Budget 1m plus
Re: Na Cotonou I Go Go Last Last LOL by kayjasper(f): 7:16am On Oct 25, 2016
3kay945:
Can you get me clean naija used rav4 '03 '04 or Rx300 same model . ?
Budget 1m plus
Rav4 03 is possible but not for an 04 or an Rx300.

Whatsapp us on 07051408241 For more details
Re: Na Cotonou I Go Go Last Last LOL by kayjasper(f): 7:23am On Oct 25, 2016
loodba:
Abeg me sef dey find clean used Mazda 6 btw 2004 - 2006... Pls indicate if avaialble
Wall Quote you here soon as a good one shows up very soon.

Without issues... A buy and drive... That's what we guarantee you.
1 Reply

Buy Cars From Cotonou At Cheaper RatesHow Oviecardealer Helped Me Purchased An SUV From Cotonou...The Only Legal Way Of Bringing In Vehicles Through Cotonou...without Hassles234

Toyota Tundra 2008 Limited Edition Clean Used...4.5mThe 2010/2011 Acura TL Sedan **USA Direct**asking Price:6mAll Lagos Registered Vehicles – Must READ !!!