Na Cotonou I Go Go Last Last LOL - Autos - Nairaland
Nairaland Forum › Nairaland General › Autos › Na Cotonou I Go Go Last Last LOL (1623 Views)
| Na Cotonou I Go Go Last Last LOL by cmoney22222(op): 4:07pm On Oct 23, 2016 |
With all this high amount una dey sale nija used mota, e be like say na cotonou i go go last last, who want go with me abeg? |
| Re: Na Cotonou I Go Go Last Last LOL by Nobody: 4:57pm On Oct 23, 2016 |
cmoney22222:da hell? ![]() |
| Re: Na Cotonou I Go Go Last Last LOL by koksybrown: 5:04pm On Oct 23, 2016 |
You dey fine EOD. Better go cotonou with 1.3m or buy Naija used at 900k. The choice is yours. |
| Re: Na Cotonou I Go Go Last Last LOL by Anchor84: 6:01pm On Oct 23, 2016 |
Even Cotonou na no go area,i was there last week.CFA is now 780 |
| Re: Na Cotonou I Go Go Last Last LOL by cmoney22222(op): 6:05pm On Oct 23, 2016 |
Na wa ooo but e better na, abeg how i fit go there myself? Anchor84: |
| Re: Na Cotonou I Go Go Last Last LOL by cmoney22222(op): 6:07pm On Oct 23, 2016 |
NA dey i go last last, me don tire koksybrown: |
| Re: Na Cotonou I Go Go Last Last LOL by cmoney22222(op): 6:07pm On Oct 23, 2016 |
| Re: Na Cotonou I Go Go Last Last LOL by Anchor84: 6:11pm On Oct 23, 2016 |
EOD with duty there is nothing less dan 1.4m o,better don't try it Droplight camry is 1.2m |
| Re: Na Cotonou I Go Go Last Last LOL by msochi: 12:05am On Oct 24, 2016 |
let him go to cotonuo..... last last you go do reverse come back come buy naija moto last last, @ mister last last ![]() cmoney22222: |
| Re: Na Cotonou I Go Go Last Last LOL by msochi: 12:08am On Oct 24, 2016 |
![]() |
| Re: Na Cotonou I Go Go Last Last LOL by ElTeezy(m): 1:25am On Oct 24, 2016 |
cmoney22222:Bros no try am ooo... I live in cotonou... If u know Wetin exchange rate be.... U go just keep ur money jeje |
| Re: Na Cotonou I Go Go Last Last LOL by msochi: 2:18am On Oct 24, 2016 |
tell am |
| Re: Na Cotonou I Go Go Last Last LOL by cmoney22222(op): 7:58am On Oct 24, 2016 |
ok oooo, i don hear, i no go again. make i still dey observe small small. thanks all hahaha |
| Re: Na Cotonou I Go Go Last Last LOL by kayjasper(f): 3:51am On Oct 25, 2016 |
cmoney22222:If you have 1.2m I can give u a 3months registered Honda Accord 2004 full options. Clean to the tyres. If you think all Naija used cars are bad, then u might not be ready to buy any as we have the capacity to get you clean good ones at affordable prices. Call/Whatsapp Roy65 Autos on 07051408241 For more details. |
| Re: Na Cotonou I Go Go Last Last LOL by loodba: 5:29am On Oct 25, 2016 |
Abeg me sef dey find clean used Mazda 6 btw 2004 - 2006... Pls indicate if avaialble |
| Re: Na Cotonou I Go Go Last Last LOL by 3kay945(m): 7:09am On Oct 25, 2016 |
kayjasper:Can you get me clean naija used rav4 '03 '04 or Rx300 same model . ? Budget 1m plus |
| Re: Na Cotonou I Go Go Last Last LOL by kayjasper(f): 7:16am On Oct 25, 2016 |
3kay945:Rav4 03 is possible but not for an 04 or an Rx300. Whatsapp us on 07051408241 For more details |
| Re: Na Cotonou I Go Go Last Last LOL by kayjasper(f): 7:23am On Oct 25, 2016 |
loodba:Wall Quote you here soon as a good one shows up very soon. Without issues... A buy and drive... That's what we guarantee you. |
Buy Cars From Cotonou At Cheaper Rates • How Oviecardealer Helped Me Purchased An SUV From Cotonou... • The Only Legal Way Of Bringing In Vehicles Through Cotonou...without Hassles • 2 • 3 • 4
Sold! Sold!! Sold!!! Reg. Toyota RAV4 2002 For Sale @ 1.2m • Mercedes Benz C - Class 2010 Tokunbo • Toks Toyota Camry 2007 LE Black Color V4 Leather With Formica

