NYSC 2016 Batch B Corps Members House - NYSC (1495) - Nairaland
Nairaland Forum › Nairaland General › NYSC › NYSC 2016 Batch B Corps Members House (3207041 Views)
1 2 3 ... 1492 1493 1494 1495 1496 1497 1498 ... 2142 Reply (Go Down)
| Re: NYSC 2016 Batch B Corps Members House by Abacharles(m): 7:49pm On Oct 23, 2016 |
| Re: NYSC 2016 Batch B Corps Members House by JohnQueen(m): 7:50pm On Oct 23, 2016 |
coyy:When you see am you ask |
| Re: NYSC 2016 Batch B Corps Members House by JohnQueen(m): 7:50pm On Oct 23, 2016 |
| Re: NYSC 2016 Batch B Corps Members House by coyy(m): 7:55pm On Oct 23, 2016 |
I remove.d.john from.ur name, ...henceforth, u answer queen JohnQueen:queen, park well |
| Re: NYSC 2016 Batch B Corps Members House by JohnQueen(m): 7:55pm On Oct 23, 2016 |
When e go happen you sef no go know Abacharles: |
| Re: NYSC 2016 Batch B Corps Members House by JohnQueen(m): 7:58pm On Oct 23, 2016 |
Na person dey bear Anita. Another dey bear Angel. Angelo sef dey. Rose sef dey. coyy:Na my own wan different ni? |
| Re: NYSC 2016 Batch B Corps Members House by y0rmee: 7:58pm On Oct 23, 2016 |
Posimii: What do you sabi? Izit because I don't like discussing small match like this Carling cup match? Wait, let them start Champions league and Premier league, yhu wee know that I sabi ball! |
| Re: NYSC 2016 Batch B Corps Members House by coyy(m): 8:06pm On Oct 23, 2016 |
Gerout first. JohnQueen:I dey watch d highlight of d match for blitz |
| Re: NYSC 2016 Batch B Corps Members House by coyy(m): 8:07pm On Oct 23, 2016 |
Guy, no dey disgrace.fut.Mina boys na y0rmee: |
| Re: NYSC 2016 Batch B Corps Members House by Abacharles(m): 8:08pm On Oct 23, 2016 |
JohnQueen:brother, forget o, ifura loogun agba |
| Re: NYSC 2016 Batch B Corps Members House by Posimii(f): 8:10pm On Oct 23, 2016 |
y0rmee:Uhmmmmmm smh ![]() it's finished! |
| Re: NYSC 2016 Batch B Corps Members House by y0rmee: 8:11pm On Oct 23, 2016 |
coyy: ![]() |
| Re: NYSC 2016 Batch B Corps Members House by Posimii(f): 8:12pm On Oct 23, 2016 |
JohnQueen: ![]() |
| Re: NYSC 2016 Batch B Corps Members House by Posimii(f): 8:14pm On Oct 23, 2016 |
coyy:Josefu alala. |
| Re: NYSC 2016 Batch B Corps Members House by coyy(m): 8:14pm On Oct 23, 2016 |
![]()
|
| Re: NYSC 2016 Batch B Corps Members House by mightyleks(m): 8:17pm On Oct 23, 2016 |
Posimii: |
| Re: NYSC 2016 Batch B Corps Members House by Posimii(f): 8:19pm On Oct 23, 2016 |
mightyleks: ![]() |
| Re: NYSC 2016 Batch B Corps Members House by JohnQueen(m): 8:22pm On Oct 23, 2016 |
If you finish sha no disturb coyy:Cos I don retire to za oza room |
| Re: NYSC 2016 Batch B Corps Members House by dipson546: 8:27pm On Oct 23, 2016 |
pls there is calculation have trying to do and am getting big numbers for answer but am not sure... . here is the calculation .. If Arsenal beat Chelsea 3 - o . AND . Chelsea beat Man U 4 - 0 . What will be the number of goals for . Arsenal vs Man U... and geting something like 6 - 0 |
| Re: NYSC 2016 Batch B Corps Members House by Posimii(f): 8:45pm On Oct 23, 2016 |
dipson546:8 or 12 ~0 dear |
| Re: NYSC 2016 Batch B Corps Members House by Posimii(f): 8:48pm On Oct 23, 2016 |
[quote author=mightyleks post=50451704][/quote] ![]() |
| Re: NYSC 2016 Batch B Corps Members House by Mikkyjay17(m): 8:54pm On Oct 23, 2016 |
Joygel:if you know about it, you can go and tell me please. smiles. |
| Re: NYSC 2016 Batch B Corps Members House by Bigromeo(m): 8:58pm On Oct 23, 2016 |
coyy:yeah u rite bro.diz 4 B16 pcm.babaigbo,joshuakdboy,queen & others.u can talk abt campn futbal fine we gat no ish wif dat.coy u don get ur boot so |
| Re: NYSC 2016 Batch B Corps Members House by Bigromeo(m): 9:00pm On Oct 23, 2016 |
coyy:straight up,u damn rite |
| Re: NYSC 2016 Batch B Corps Members House by coyy(m): 9:04pm On Oct 23, 2016 |
Bros, e don tey wey I play ball.. BT if we reach camp, na must make I dey team even if I poor like fellaini Bigromeo:coach no get choice ![]() ![]() |
| Re: NYSC 2016 Batch B Corps Members House by Bigromeo(m): 9:08pm On Oct 23, 2016 |
Mcmooney:yeah bro.dats where i did ma reg.gonna b travln bak 2 lag soon 2 get ma kits.u fit track me 4 d hotel bar on thursday make them give u ya brand |
| Re: NYSC 2016 Batch B Corps Members House by dipson546: 9:08pm On Oct 23, 2016 |
Posimii:Yea.. I was think of 8 too ..lolzz sorry Man U fans |
| Re: NYSC 2016 Batch B Corps Members House by BabaIbo: 9:12pm On Oct 23, 2016 |
dipson546:let arsenal vs Chelsea game be (3-0=3), Chelsea vs man u game be (4-0=4)... Liverpool vs arsenal be (4-3=1), Liverpool vs Chelsea be (2-1=1) and finally Liverpool vs man u be (0-0=0)... while arsenal vs man u game be x... x = (Ars vs Chelsea)*(Chelsea vs man u) divided by (Liverpool vs Ars)+(Liv vs Che) x = (3*4)/(1+1)= 12/2 = 6... so arsenal vs Manchester United will end 6 goals to nothing but... I don't know who will be the winner or loser.. |
| Re: NYSC 2016 Batch B Corps Members House by coyy(m): 9:16pm On Oct 23, 2016 |
Only arsenal fit chop 8 dipson546:and only against manutd ![]() Abi u don forget? ![]()
|
| Re: NYSC 2016 Batch B Corps Members House by Bigromeo(m): 9:21pm On Oct 23, 2016 |
arcnomec:pls take note dis thread is all abt B16 nysc ish ok.if u wanna discuss futbal it shud b d one in camp.tank u.#dab |
| Re: NYSC 2016 Batch B Corps Members House by Nobody: 9:23pm On Oct 23, 2016 |
Bigromeo:shld I track u for my brand too. Ogohi hotel abi? ![]() Bigromeo:shld I track u for my brand too. Ogohi hotel abi? |
| Re: NYSC 2016 Batch B Corps Members House by coyy(m): 9:25pm On Oct 23, 2016 |
Gbam Bigromeo:romeo has spoken |
NYSC 2018 Batch A Corps Members House • Prospective NYSC 2017 Batch B Corps Members • NYSC 2017 Batch A Corps Members House • 2 • 3 • 4
NYSC 2016 Batch A Corp Members House • Nysc 2015 Batch A • NYSC 2015 Batch B House





