NYSC 2016 Batch A Corp Members House - NYSC (2513) - Nairaland
Nairaland Forum › Nairaland General › NYSC › NYSC 2016 Batch A Corp Members House (4288808 Views)
1 2 3 ... 2510 2511 2512 2513 2514 2515 2516 ... 2535 Reply (Go Down)
| Re: NYSC 2016 Batch A Corp Members House by spixytinxy(f): 10:14pm On Nov 04, 2016 |
Dabbing in front of trailer, anoda land again , I dedicate half of d land to sent4rina nd dtobs. D remaining half goes to me again Sent4rina:ahn ahn, itumo face to wo glass |
| Re: NYSC 2016 Batch A Corp Members House by Sent4rina: 10:14pm On Nov 04, 2016 |
spixytinxy:alakoba ni sisi yi sha. Y u wan fall my hand nw, u wan make dem no say i no be tisha abi. |
| Re: NYSC 2016 Batch A Corp Members House by spixytinxy(f): 10:17pm On Nov 04, 2016 |
Sent4rina:hahaha, asiri ti tu, we av seen d bombom of d adie, wetin u kum b gan sef |
| Re: NYSC 2016 Batch A Corp Members House by Sent4rina: 10:19pm On Nov 04, 2016 |
spixytinxy:You ar gaski jare, i go use my own portion build the kitchen and d other rum as per say na woman dash me. |
| Re: NYSC 2016 Batch A Corp Members House by spixytinxy(f): 10:21pm On Nov 04, 2016 |
Sent4rina:hahaha correct, u too sabi |
| Re: NYSC 2016 Batch A Corp Members House by DTOBS(m): 10:26pm On Nov 04, 2016 |
spixytinxy:Ahhhh... Se o ti jo yin ni ma ![]() |
| Re: NYSC 2016 Batch A Corp Members House by DTOBS(m): 10:28pm On Nov 04, 2016 |
Spixytinxy, anu e o ti e se mi rara... Kwantinue dabbing in front of trailer ooo... God will see you through |
| Re: NYSC 2016 Batch A Corp Members House by spixytinxy(f): 10:29pm On Nov 04, 2016 |
DTOBS:hahaha, na dat one sure pass, come join me na |
| Re: NYSC 2016 Batch A Corp Members House by spixytinxy(f): 10:30pm On Nov 04, 2016 |
DTOBS:it did not jo mi |
| Re: NYSC 2016 Batch A Corp Members House by Armynu(m): 11:50pm On Nov 04, 2016 |
DTOBS:We not planning on doing dat(divorce) anytime soon. We camped in different states. But she stills remains my number one. |
| Re: NYSC 2016 Batch A Corp Members House by chiefololade: 6:44am On Nov 05, 2016 |
spixytinxy:Awon Irunmole dey hail you too from Kabba/Bunu LGA, Kogi State. |
| Re: NYSC 2016 Batch A Corp Members House by BlizzydoDo(f): 7:34am On Nov 05, 2016 |
Fraih:DTOBS needs to b spanked, on d back of cos |
| Re: NYSC 2016 Batch A Corp Members House by biotechshola(m): 8:21am On Nov 05, 2016 |
spixytinxy:Wow !!! Otipe o. Missed you to dearie, hope osun is treating you well. I go hala u wen i nxt i go home. I hail all my pple dem ,una dooooooh! Miss ya all. |
| Re: NYSC 2016 Batch A Corp Members House by DTOBS(m): 11:32am On Nov 05, 2016 |
Armynu:Issoriteee... |
| Re: NYSC 2016 Batch A Corp Members House by DTOBS(m): 11:34am On Nov 05, 2016 |
BlizzydoDo:Say wetin happen nahhh ![]() Nobody is above mistake nah, even Buhari dey call "Germany" for "west germany"...biko, make Una forgive and forget. |
| Re: NYSC 2016 Batch A Corp Members House by DTOBS(m): 11:35am On Nov 05, 2016 |
spixytinxy:Emi ati e ko... Kontinue dabbing upandan... U will tell me when u and Pogba start to dey date |
| Re: NYSC 2016 Batch A Corp Members House by DTOBS(m): 11:37am On Nov 05, 2016 |
biotechshola:Are this man Long time... How is the whole of EDO? Am I right? Chiefololade, I sight you ooo... The only fake village Chief of GC Abeg, where is oko gbogbo awon omoge nah... Kbs468? Spixytinxy, where is ur onisina husband? |
| Re: NYSC 2016 Batch A Corp Members House by LogoDWhiz(op): 1:43pm On Nov 05, 2016 |
spixytinxy:sweetie. God bless u plenty. I c u iya ibeji |
| Re: NYSC 2016 Batch A Corp Members House by Armynu(m): 2:54pm On Nov 05, 2016 |
DTOBS:Thats how its suppose to be...... |
| Re: NYSC 2016 Batch A Corp Members House by DTOBS(m): 3:39pm On Nov 05, 2016 |
Armynu:Lolll |
| Re: NYSC 2016 Batch A Corp Members House by LogoDWhiz(op): 4:39pm On Nov 05, 2016 |
DTOBS:Lol, i see u too. i can see old faces back ind fold. interesting. long may it continue. |
| Re: NYSC 2016 Batch A Corp Members House by spixytinxy(f): 7:53pm On Nov 05, 2016 |
chiefololade:ehn ehn, se dem d irumole na everywhere u go ni |
| Re: NYSC 2016 Batch A Corp Members House by spixytinxy(f): 7:54pm On Nov 05, 2016 |
biotechshola:osun is treating me well ooo, I go dey expect ur hala |
| Re: NYSC 2016 Batch A Corp Members House by spixytinxy(f): 7:56pm On Nov 05, 2016 |
DTOBS:but na me nd u dey always judi for owambe now, abi u don forget so soon ni |
| Re: NYSC 2016 Batch A Corp Members House by spixytinxy(f): 7:57pm On Nov 05, 2016 |
DTOBS:d oni sina guy don folo calabar gurl go ooooo, I don even forget her name sef |
| Re: NYSC 2016 Batch A Corp Members House by spixytinxy(f): 7:57pm On Nov 05, 2016 |
LogoDWhiz:God bless u too dearie |
| Re: NYSC 2016 Batch A Corp Members House by Fraih(f): 8:15pm On Nov 05, 2016 |
spixytinxy:Me is fine ooo ![]() |
| Re: NYSC 2016 Batch A Corp Members House by Fraih(f): 8:17pm On Nov 05, 2016 |
BlizzydoDo:Yelse o.. Bae please where is my brother Fraiser ![]() |
| Re: NYSC 2016 Batch A Corp Members House by Fraih(f): 8:20pm On Nov 05, 2016 |
If you are a GC member, and have not dropped a comment in the last 3 days, You are Very wrong!!! Arise o Compatriots!!! |
| Re: NYSC 2016 Batch A Corp Members House by spixytinxy(f): 8:36pm On Nov 05, 2016 |
Fraih:long time no tlk |
| Re: NYSC 2016 Batch A Corp Members House by spixytinxy(f): 8:37pm On Nov 05, 2016 |
Fraih:lol, GC call, obey |
| Re: NYSC 2016 Batch A Corp Members House by spixytinxy(f): 8:38pm On Nov 05, 2016 |
Dominion92 baby d only iya aleje in GC I greet oooo |
NYSC 2017 Batch A Corps Members House • NYSC 2016 Batch B Corps Members House • How To Verify Your NYSC 2016 Batch A Senate List • 2 • 3 • 4


