Welcome, Guest: Register On Nairaland / LOGIN! / Trending / Recent / New
Stats: 3,162,832 members, 7,851,822 topics. Date: Thursday, 06 June 2024 at 08:42 AM

NYSC 2016 Batch A Corp Members House - NYSC (2514) - Nairaland

Nairaland Forum / Nairaland / General / NYSC / NYSC 2016 Batch A Corp Members House (3425736 Views)

NYSC 2017 Batch A Corps Members House / NYSC 2016 Batch B Corps Members House / How To Verify Your NYSC 2016 Batch A Senate List (2) (3) (4)

(1) (2) (3) ... (2511) (2512) (2513) (2514) (2515) (2516) (2517) ... (2535) (Reply) (Go Down)

Re: NYSC 2016 Batch A Corp Members House by chiefololade: 8:53pm On Nov 05, 2016
spixytinxy:
ehn ehn, se dem d irumole na everywhere u go ni

Their bandwidth pass MTN own
Re: NYSC 2016 Batch A Corp Members House by chiefololade: 8:53pm On Nov 05, 2016
[
Re: NYSC 2016 Batch A Corp Members House by spixytinxy(f): 8:55pm On Nov 05, 2016
chiefololade:


Their bandwidth pass MTN own
grin
ehn ehn, eleyi gidi gan oooo, wetin dem d irumole dey tlk about wetin dey go on for our naija
Re: NYSC 2016 Batch A Corp Members House by chiefololade: 8:56pm On Nov 05, 2016
spixytinxy:
ehn ehn, eleyi gidi gan oooo, wetin dem d irumole dey tlk about wetin dey go on for our naija

They are angry with the president, and the state governor of Kogi, including the Local Government of Kabba/Bunu
Re: NYSC 2016 Batch A Corp Members House by BlizzydoDo(f): 9:04pm On Nov 05, 2016
Fraih:

Yelse o..
Bae please where is my brother Fraiser
he z doing fine shugar.....will b back soon
Re: NYSC 2016 Batch A Corp Members House by spixytinxy(f): 9:05pm On Nov 05, 2016
chiefololade:


They are angry with the president, and the state governor of Kogi, including the Local Government of Kabba/Bunu
ahn ahn kilode now, wat is dia offence
Re: NYSC 2016 Batch A Corp Members House by spixytinxy(f): 9:06pm On Nov 05, 2016
BlizzydoDo baby how is u? Chai dodo don dey hungry me now cos of ur name
Re: NYSC 2016 Batch A Corp Members House by DTOBS(m): 9:19pm On Nov 05, 2016
spixytinxy:
but na me nd u dey always judi for owambe now, abi u don forget so soon ni
Na dabbing we come dey dance for owambe abi na in front of trailer den dey put tent? Arabinrin yii, ma ko mi si wahala oooo...


You allow ur husband follow calabar woman shocked, just forget am ooo and shop for another one!
Re: NYSC 2016 Batch A Corp Members House by DTOBS(m): 9:20pm On Nov 05, 2016
BlizzydoDo:
he z doing fine shugar.....will b back soon
"Shugar'? shocked Like dangote sugar?
Re: NYSC 2016 Batch A Corp Members House by DTOBS(m): 9:21pm On Nov 05, 2016
spixytinxy:
BlizzydoDo baby how is u? Chai dodo don dey hungry me now cos of ur name
Atenuje lopa sule igbira.... grin
Re: NYSC 2016 Batch A Corp Members House by chiefololade: 9:24pm On Nov 05, 2016
spixytinxy:
ahn ahn kilode now, wat is dia offence


Incapability
Re: NYSC 2016 Batch A Corp Members House by spixytinxy(f): 9:25pm On Nov 05, 2016
DTOBS:

Na dabbing we come dey dance for owambe abi na in front of trailer den dey put tent? Arabinrin yii, ma ko mi si wahala oooo...


You allow ur husband follow calabar woman shocked, just forget am ooo and shop for another one!
ogbeni b innovative na, se to dey judi for owambe no tire u ni, na mschubby kbs follow go, Inshort me dey look for husband oo but nobody ready acept me after I don drop two
Re: NYSC 2016 Batch A Corp Members House by spixytinxy(f): 9:26pm On Nov 05, 2016
DTOBS:

Atenuje lopa sule igbira.... grin
c dis one ooo, wetin even concern u for wetin no concern u gan sef
Re: NYSC 2016 Batch A Corp Members House by spixytinxy(f): 9:27pm On Nov 05, 2016
chiefololade:



Incapability
se awon irumole gbo yinbo nla yi ni
Re: NYSC 2016 Batch A Corp Members House by Fraih(f): 9:32pm On Nov 05, 2016
BlizzydoDo:
he z doing fine shugar.....will b back soon
Cool.
I've missed him fa!

spixytinxy:
lol, GC call, obey
Hope you're serving your fatherland with Love and Strength and Faith. wink
Re: NYSC 2016 Batch A Corp Members House by BlizzydoDo(f): 9:33pm On Nov 05, 2016
spixytinxy:
BlizzydoDo baby how is u? Chai dodo don dey hungry me now cos of ur name
am doing fine shugar & yuu? Oya go & buy dodo o b4 yuu start planning to eat me. Happy weekend
Re: NYSC 2016 Batch A Corp Members House by Fraih(f): 9:34pm On Nov 05, 2016
DTOBS:

"Shugar'? shocked Like dangote sugar?
Golden Penny actually.. wink
Re: NYSC 2016 Batch A Corp Members House by BlizzydoDo(f): 9:35pm On Nov 05, 2016
DTOBS:

"Shugar'? shocked Like dangote sugar?
lol, r yuu jolos ni?
Re: NYSC 2016 Batch A Corp Members House by BlizzydoDo(f): 9:36pm On Nov 05, 2016
Fraih:

Cool.
I've missed him fa!


Hope you're serving your fatherland with Love and Strength and Faith. wink
hmmmmm, if ihear
Re: NYSC 2016 Batch A Corp Members House by dominion92: 9:42pm On Nov 05, 2016
spixytinxy:
Dominion92 baby d only iya aleje in GC I greet oooo

I'm loyal ma, how have you been_?
Re: NYSC 2016 Batch A Corp Members House by Fraih(f): 9:43pm On Nov 05, 2016
BlizzydoDo:
hmmmmm, if ihear
sad
Re: NYSC 2016 Batch A Corp Members House by chiefololade: 10:05pm On Nov 05, 2016
spixytinxy:
se awon irumole gbo yinbo nla yi ni

Irunmole don repackage, they are on digital level now.
Re: NYSC 2016 Batch A Corp Members House by peterveo(m): 8:05am On Nov 06, 2016
LogoDWhiz:
sweetie. God bless u plenty. I c u iya ibeji
Bro LogoD how far, where are you serving in the land of promise?grin
Re: NYSC 2016 Batch A Corp Members House by peterveo(m): 8:14am On Nov 06, 2016
[quote author=spixytinxy post=50771736]I just remeba somebori, biotechshola where art dou? I yam missing u oooo, chiefololade olori awon aborisa, bawoni awon irumole? Rukkyola iya shoko, how dem d omo pinishi wey u dey teach? Iambibi oni salad wey dey purge I greet oooo, igravweIG my broda from anoda moda wa gbayi, villagegoat be prepared we go kill u for Xmas, peterveo mavo?, jubrealguy nd fraiser no customer like u pple, amodu baba oooo, shammak d only fake prophet on GC, fraih olo yinbo, u go teach me English, kbs olowo ori mi, dtobs oni sina,logodwhiz d leader wey sabi. If u no c ur name no vex, if u c ur name too no vex na joblessness cause am." My dearest sister, meh-ero oooo. Hope u are good to go? grin grin].
Re: NYSC 2016 Batch A Corp Members House by LogoDWhiz(m): 8:21am On Nov 06, 2016
peterveo:
Bro LogoD how far, where are you serving in the land of promise?grin
Na uyo city o my broda. u?
Re: NYSC 2016 Batch A Corp Members House by LogoDWhiz(m): 8:46am On Nov 06, 2016
Where is the sturbborn rukkyola nd fraiser?
Re: NYSC 2016 Batch A Corp Members House by peterveo(m): 10:13am On Nov 06, 2016
LogoDWhiz:
Na uyo city o my broda. u?
. Ikot Ekpene... grin
Re: NYSC 2016 Batch A Corp Members House by spixytinxy(f): 12:56pm On Nov 06, 2016
[quote author=peterveo post=50804259][/quote]I yam good to go ooo, how ur ppa
Re: NYSC 2016 Batch A Corp Members House by spixytinxy(f): 1:18pm On Nov 06, 2016
BlizzydoDo:
am doing fine shugar & yuu? Oya go & buy dodo o b4 yuu start planning to eat me. Happy weekend
dis dat u r calling everybody sugar so, hope we r save ooo. Happy weekend to u dear, how is ur ppa
Re: NYSC 2016 Batch A Corp Members House by spixytinxy(f): 1:20pm On Nov 06, 2016
chiefololade:


Irunmole don repackage, they are on digital level now.
ahn ahn which kind packaging b dat one, abeg my proprietor too stingy se awon irumole fit help in any way
Re: NYSC 2016 Batch A Corp Members House by DTOBS(m): 2:10pm On Nov 06, 2016
spixytinxy:
ogbeni b innovative na, se to dey judi for owambe no tire u ni, na mschubby kbs follow go, Inshort me dey look for husband oo but nobody ready acept me after I don drop two
If u be anybody sister, u go allow am follow after 2? grin

Judi jupa na im own owambe oooo
Re: NYSC 2016 Batch A Corp Members House by DTOBS(m): 2:11pm On Nov 06, 2016
BlizzydoDo:
lol, r yuu jolos ni?
Na jollof rice? undecided

(1) (2) (3) ... (2511) (2512) (2513) (2514) (2515) (2516) (2517) ... (2535) (Reply)

Nysc 2015 Batch A / NYSC 2015 Batch B House

(Go Up)

Sections: politics (1) business autos (1) jobs (1) career education (1) romance computers phones travel sports fashion health
religion celebs tv-movies music-radio literature webmasters programming techmarket

Links: (1) (2) (3) (4) (5) (6) (7) (8) (9) (10)

Nairaland - Copyright © 2005 - 2024 Oluwaseun Osewa. All rights reserved. See How To Advertise. 26
Disclaimer: Every Nairaland member is solely responsible for anything that he/she posts or uploads on Nairaland.