₦airaland Forum

Welcome, Guest: RegisterLoginWith GoogleTrendingRecentNew

Stats: 3,330,029 members, 8,443,554 topics. Date: Sunday, 12 July 2026 at 01:35 AM

Toggle theme

Nigeria Vs Algeria 2018 FIFA World Cup Qualifiers 3 - 1 (Full Time) - Sports (18) - Nairaland

Nairaland ForumEntertainmentSportsNigeria Vs Algeria 2018 FIFA World Cup Qualifiers 3 - 1 (Full Time) (153029 Views)

1 2 3 ... 15 16 17 18 19 20 21 ... 44 Reply (Go Down)

Re: Nigeria Vs Algeria 2018 FIFA World Cup Qualifiers 3 - 1 (Full Time) by ShedrachU(m): 5:45pm On Nov 12, 2016
Goal Nigeria 2 vs 0 Algeria (Mikel).
Re: Nigeria Vs Algeria 2018 FIFA World Cup Qualifiers 3 - 1 (Full Time) by JeffreyJamez(m): 5:45pm On Nov 12, 2016
Freciprocal:
Everybody shock... even Mikel
Baba first look linesman.. grin
Re: Nigeria Vs Algeria 2018 FIFA World Cup Qualifiers 3 - 1 (Full Time) by HIRAETH: 5:45pm On Nov 12, 2016
perfect....at least one good thing to make me happy.
Re: Nigeria Vs Algeria 2018 FIFA World Cup Qualifiers 3 - 1 (Full Time) by homody(m): 5:45pm On Nov 12, 2016
I beg make una dey update us here steadily,na all of una be commentators for those of us wey no remember to by TV.
Re: Nigeria Vs Algeria 2018 FIFA World Cup Qualifiers 3 - 1 (Full Time) by Godwin16(m): 5:45pm On Nov 12, 2016
goalllllllllllll Mikel Obi thank you Jesus
Re: Nigeria Vs Algeria 2018 FIFA World Cup Qualifiers 3 - 1 (Full Time) by EHMIR(m): 5:45pm On Nov 12, 2016
Where that govrnor,hope say im nevr run thru back doorgrin
Re: Nigeria Vs Algeria 2018 FIFA World Cup Qualifiers 3 - 1 (Full Time) by Nobody: 5:45pm On Nov 12, 2016
Smellymouth:
Goalllllllllll

MIKEL!!!!!

Captain fantastic!!!

We don off mahrez and Slimani pants cheesy grin

Mikel, please come and marry my babe.. grin


[img]http:///media/5-29-2015/9BMH3e.gif[/img]
grin grin grin he don engage my sister
Re: Nigeria Vs Algeria 2018 FIFA World Cup Qualifiers 3 - 1 (Full Time) by Nobody: 5:46pm On Nov 12, 2016
Why is our jersey so tight? Na Puma dey make am?

Person wey dey play 2 better man up else i go enter TV fight am.
Re: Nigeria Vs Algeria 2018 FIFA World Cup Qualifiers 3 - 1 (Full Time) by Shedysworld(m): 5:46pm On Nov 12, 2016
Chelsea boys doing well.
My dear Iwobi show yourself too
Re: Nigeria Vs Algeria 2018 FIFA World Cup Qualifiers 3 - 1 (Full Time) by Phi001(m): 5:46pm On Nov 12, 2016
Okocha sef dey watch...



But our defence head dey touch sha
Re: Nigeria Vs Algeria 2018 FIFA World Cup Qualifiers 3 - 1 (Full Time) by yoged(m): 5:46pm On Nov 12, 2016
This omeruo na mumu
Re: Nigeria Vs Algeria 2018 FIFA World Cup Qualifiers 3 - 1 (Full Time) by ebiye55(m): 5:46pm On Nov 12, 2016
Why is this thread no longer on FP?
Re: Nigeria Vs Algeria 2018 FIFA World Cup Qualifiers 3 - 1 (Full Time) by Zipopo(m): 5:46pm On Nov 12, 2016
Half time
Re: Nigeria Vs Algeria 2018 FIFA World Cup Qualifiers 3 - 1 (Full Time) by Category1: 5:46pm On Nov 12, 2016
daneni1:
is dat an offside or onside
Pure onside!
Re: Nigeria Vs Algeria 2018 FIFA World Cup Qualifiers 3 - 1 (Full Time) by Ifeanyi4491(m): 5:47pm On Nov 12, 2016
donsteady:
That governor when promise $10k for each goal done dey pray make goals no enter again lol
lmao
Re: Nigeria Vs Algeria 2018 FIFA World Cup Qualifiers 3 - 1 (Full Time) by Phi001(m): 5:47pm On Nov 12, 2016
Halftime!
Re: Nigeria Vs Algeria 2018 FIFA World Cup Qualifiers 3 - 1 (Full Time) by Kevsman(m): 5:47pm On Nov 12, 2016
End of first half
Re: Nigeria Vs Algeria 2018 FIFA World Cup Qualifiers 3 - 1 (Full Time) by JeffreyJamez(m): 5:47pm On Nov 12, 2016
This commentor should just Shut the fvck up!!! angry

Nigga can't even keep his emotions in check!

He no dey watch epl ni?!
Re: Nigeria Vs Algeria 2018 FIFA World Cup Qualifiers 3 - 1 (Full Time) by doubleportion: 5:47pm On Nov 12, 2016
H T
Re: Nigeria Vs Algeria 2018 FIFA World Cup Qualifiers 3 - 1 (Full Time) by Nobody: 5:47pm On Nov 12, 2016
20000$
Re: Nigeria Vs Algeria 2018 FIFA World Cup Qualifiers 3 - 1 (Full Time) by kinibigdeal(m): 5:47pm On Nov 12, 2016
That iwobi is playing like Jay Jay
Re: Nigeria Vs Algeria 2018 FIFA World Cup Qualifiers 3 - 1 (Full Time) by Smellymouth: 5:47pm On Nov 12, 2016
Mikel, even if Conte of chelsea nor wan make u play, you are forever gonna be our MOST dedicated player!!

Mikel..I hail you..

Mikel... I salute you saah.

Mikelllllllll!! May you remain BLESSED!!


https://www.reactiongifs.com/wp-content/uploads/2013/07/not-worthy.gif
Re: Nigeria Vs Algeria 2018 FIFA World Cup Qualifiers 3 - 1 (Full Time) by lummyD: 5:47pm On Nov 12, 2016
Very Bad Pitch
Re: Nigeria Vs Algeria 2018 FIFA World Cup Qualifiers 3 - 1 (Full Time) by meforyou1(m): 5:47pm On Nov 12, 2016
Naija defence is wack
Re: Nigeria Vs Algeria 2018 FIFA World Cup Qualifiers 3 - 1 (Full Time) by Freciprocal: 5:47pm On Nov 12, 2016
JeffreyJamez:
Baba first look linesman.. grin
Imm nor wan hear say na offside
Re: Nigeria Vs Algeria 2018 FIFA World Cup Qualifiers 3 - 1 (Full Time) by Nobody: 5:47pm On Nov 12, 2016
Our defence gives me jitters. We could have conceded two or three goals in that first half.
Re: Nigeria Vs Algeria 2018 FIFA World Cup Qualifiers 3 - 1 (Full Time) by Mileslamar1(m): 5:47pm On Nov 12, 2016
HT 2-0 .. stop iwobi and kelechi.... and obi n Moses fire u Lol
Re: Nigeria Vs Algeria 2018 FIFA World Cup Qualifiers 3 - 1 (Full Time) by Nobody: 5:47pm On Nov 12, 2016
Musa must score oo.....the thing go become MMM.......algeria don enter am today grin
Re: Nigeria Vs Algeria 2018 FIFA World Cup Qualifiers 3 - 1 (Full Time) by EHMIR(m): 5:47pm On Nov 12, 2016
Super mikel
Re: Nigeria Vs Algeria 2018 FIFA World Cup Qualifiers 3 - 1 (Full Time) by osothermal(m): 5:47pm On Nov 12, 2016
henrydadon:
youtube
[img]
https://www.youtube.com/watch?v=-aT1q2CZswA[/img]
You too much bro
Re: Nigeria Vs Algeria 2018 FIFA World Cup Qualifiers 3 - 1 (Full Time) by Emeskhalifa(m): 5:48pm On Nov 12, 2016
na penalty Mikel take score huh
Re: Nigeria Vs Algeria 2018 FIFA World Cup Qualifiers 3 - 1 (Full Time) by Rockyrascal(m): 5:48pm On Nov 12, 2016
Am short of words......happiness as taken over me
1 2 3 ... 15 16 17 18 19 20 21 ... 44 Reply

Senegal Vs Algeria: AFCON Finals (0 - 1) Full TimeFifa Sanctions Nigeria In 2018 World Cup Qualifiers, Awards Algeria2018 World Cup Qualifiers: Nigeria Vs Algeria - Who Is Your Man Of The March?234

Floyd Mayweather Beats Conor McGregor In 10th Round As Referee Stops FightNigeria Vs Zambia: 2018 FIFA World Cup Qualifier - 1 - 0 (Full Time)Congo Vs Nigeria: AFCON Qualifiers (0 - 2) ON 15th November 2014