₦airaland Forum

Welcome, Guest: RegisterLoginWith GoogleTrendingRecentNew

Stats: 3,326,653 members, 8,427,451 topics. Date: Monday, 15 June 2026 at 11:43 PM

Toggle theme

NYSC 2016 Batch B Corps Members House - NYSC (1682) - Nairaland

Nairaland ForumNairaland GeneralNYSCNYSC 2016 Batch B Corps Members House (3141444 Views)

1 2 3 ... 1679 1680 1681 1682 1683 1684 1685 ... 2142 Reply (Go Down)

Re: NYSC 2016 Batch B Corps Members House by surpriseMe: 11:09pm On Nov 13, 2016
justifiedcoyy:
Commedian u not getting any of d four states u chose during registration.

If u like comot soberMood go #wailinMood.
Lolz be Nice to the soberMood guy Na...but the truth bitter fa..
grin
Re: NYSC 2016 Batch B Corps Members House by justifiedcoyy(m): 11:10pm On Nov 13, 2016
So, I've been checking any profile with (f).


And majority have no picsure undecided undecided undecided


Here is ma conclusion ;

Anybody without a display picsure is ugly. tonguetongue


Y una go dey faceless nahuh


*leaves thread*
Re: NYSC 2016 Batch B Corps Members House by callmemercy(f): 11:11pm On Nov 13, 2016
justifiedcoyy:
Baby, I can not gree o. u have to allow me disturb ur sleep if u knw say na joke u dey.

Until den, fyt just start between us
Thou wants to awaken the lioness. Ah dun joke with my sleep o, my E-roar will make you back down from the fight. wink
Re: NYSC 2016 Batch B Corps Members House by justifiedcoyy(m): 11:12pm On Nov 13, 2016
U dey mind d guyhuh
surpriseMe:
Lolz be Nice to the soberMood guy Na...but the truth bitter fa..
grin
him.wan serve for where e dey live, kolewerk

Atleast, comot ur area small.

Him no fit use me as example, I dey live Oyo state, I wan serve for osun
Re: NYSC 2016 Batch B Corps Members House by justifiedcoyy(m): 11:13pm On Nov 13, 2016
My own fight is not E-fight fa
callmemercy:
Thou wants to awaken the lioness. Ah dun joke with my sleep o, my E-roar will make you back down from the fight. wink
have u heard of F-FIGHThuh
Re: NYSC 2016 Batch B Corps Members House by callmemercy(f): 11:14pm On Nov 13, 2016
justifiedcoyy:
My own fight is not E-fight fa have u heard of F-FIGHThuh
Edakun, worris F-FIGHThuh Ayam not understanding.
Re: NYSC 2016 Batch B Corps Members House by justifiedcoyy(m): 11:16pm On Nov 13, 2016
U no know anything
callmemercy:
Edakun, worris F-FIGHThuh Ayam not understanding.
just hold on
Re: NYSC 2016 Batch B Corps Members House by surpriseMe: 11:16pm On Nov 13, 2016
callmemercy:
Kitchen yaf close... No night food for you.
choi mercy have mercy fa...
Re: NYSC 2016 Batch B Corps Members House by Nobody: 11:17pm On Nov 13, 2016
/quote] true
Re: NYSC 2016 Batch B Corps Members House by callmemercy(f): 11:17pm On Nov 13, 2016
surpriseMe:
choi mercy have mercy fa...
Only the Lord can have mercy! But if u beat justifiedcoyy for me, I will reconsider opening ur kitchen *wink*
Re: NYSC 2016 Batch B Corps Members House by qizick: 11:17pm On Nov 13, 2016
Wen posting dey comot
Re: NYSC 2016 Batch B Corps Members House by justifiedcoyy(m): 11:18pm On Nov 13, 2016
qizick:
Wen posting dey comot
undecided undecided undecided undecided undecided
Re: NYSC 2016 Batch B Corps Members House by callmemercy(f): 11:19pm On Nov 13, 2016
justifiedcoyy:
U no know anything just hold on
You cannot place me on hold na
Abi u dun know F-FIGHT too?
Re: NYSC 2016 Batch B Corps Members House by justifiedcoyy(m): 11:19pm On Nov 13, 2016
Sir/ma, wetin u wan type??
IamCasey:
So, I've been checking any profile with (f).


And majority have no picsure undecided undecided undecided


Here is ma conclusion ;

Anybody without a display picsure is ugly. tonguetongue


Y una go dey faceless nahuh True


*leaves thread*
Re: NYSC 2016 Batch B Corps Members House by justifiedcoyy(m): 11:20pm On Nov 13, 2016
Mercy,
callmemercy:
You cannot place me on hold na
Abi u dun know F-FIGHT too?
park tongue


I even dey beef every (f) without a dp undecided undecided
Re: NYSC 2016 Batch B Corps Members House by callmemercy(f): 11:20pm On Nov 13, 2016
justifiedcoyy:
So, I've been checking any profile with (f).


And majority have no picsure undecided undecided undecided


Here is ma conclusion ;

Anybody without a display picsure is ugly. tonguetongue


Y una go dey faceless nahuh


*leaves thread*
U wey dey talk, where's ur own pishure huh
Re: NYSC 2016 Batch B Corps Members House by Nobody: 11:20pm On Nov 13, 2016
justifiedcoyy:
Sir/ma, wetin u wan type??
Na mistake fa. I dey try quote
Re: NYSC 2016 Batch B Corps Members House by specialdan: 11:21pm On Nov 13, 2016
guys,is it a must that d towel am to take to camp must be white so as to know if should buy white towel cuz my towel at home is nt white
Re: NYSC 2016 Batch B Corps Members House by surpriseMe: 11:21pm On Nov 13, 2016
justifiedcoyy:
U dey mind d guyhuh him.wan serve for where e dey live, kolewerk

Atleast, comot ur area small.

Him no fit use me as example, I dey live Oyo state, I wan serve for osun
One place nor dey bore ham fa....make he change place Jor....Borno go need ham.. grin
Re: NYSC 2016 Batch B Corps Members House by callmemercy(f): 11:22pm On Nov 13, 2016
justifiedcoyy:
Mercy,park tongue

I even dey beef every (f) without a dp undecided undecided
I'm different... U must kilishi me without dp
Re: NYSC 2016 Batch B Corps Members House by justifiedcoyy(m): 11:22pm On Nov 13, 2016
U don dey sleephuh
IamCasey:
Na mistake fa. I dey try quote
go put ur leg for inside bucket of water..

No sleep tonyt fa
Re: NYSC 2016 Batch B Corps Members House by justifiedcoyy(m): 11:23pm On Nov 13, 2016
I be (f) huh
callmemercy:
U wey dey talk, where's ur own pishure huh
Re: NYSC 2016 Batch B Corps Members House by justifiedcoyy(m): 11:23pm On Nov 13, 2016
Believe me, borno no need am
surpriseMe:
One place nor dey bore ham fa....make he change place Jor....Borno go need ham.. grin
na him need borno
Re: NYSC 2016 Batch B Corps Members House by justifiedcoyy(m): 11:24pm On Nov 13, 2016
Look at yew
callmemercy:
I'm different... U must kilishi me without dp
na u even make me dey beef dem :
Re: NYSC 2016 Batch B Corps Members House by callmemercy(f): 11:25pm On Nov 13, 2016
justifiedcoyy:
I be (f) huh
Chinese transcription as dphuh I give up
Re: NYSC 2016 Batch B Corps Members House by callmemercy(f): 11:26pm On Nov 13, 2016
justifiedcoyy:
Look at yewna u even make me dey beef dem :
Whyhuh Last I checked, I uploaded a dp huh
Re: NYSC 2016 Batch B Corps Members House by surpriseMe: 11:27pm On Nov 13, 2016
Must everything u carry to camp be WHITE ni? wen no be Heaven u dey go camp...abeg carry any colourful thing to camp..
Re: NYSC 2016 Batch B Corps Members House by justifiedcoyy(m): 11:28pm On Nov 13, 2016
Last I checked
callmemercy:
Whyhuh Last I checked, I uploaded a dp huh
I don't care..I just wan beef u tongue
Re: NYSC 2016 Batch B Corps Members House by justifiedcoyy(m): 11:29pm On Nov 13, 2016
Hahahahaha cheesy
callmemercy:
Chinese transcription as dphuh I give up
with or without dp, u know I am finer than d finest tongue
Re: NYSC 2016 Batch B Corps Members House by callmemercy(f): 11:30pm On Nov 13, 2016
justifiedcoyy:
Last I checked I don't care..I just wan beef u tongue
Lol... I see! You are one of those stubborn pursuers we prayed about in church today!
Re: NYSC 2016 Batch B Corps Members House by justifiedcoyy(m): 11:31pm On Nov 13, 2016
Like color red pant
surpriseMe:
Must everything u carry to camp be WHITE ni? wen no be Heaven u dey go camp...abeg carry any colourful thing to camp..
color pink bra
Re: NYSC 2016 Batch B Corps Members House by Nobody: 11:31pm On Nov 13, 2016
qizick:
Wen posting dey comot
qizick:
Wen posting dey comot
qizick:
Wen posting dey comot
it's out already, check ur black board.
1 2 3 ... 1679 1680 1681 1682 1683 1684 1685 ... 2142 Reply

NYSC 2018 Batch A Corps Members HouseProspective NYSC 2017 Batch B Corps MembersNYSC 2017 Batch A Corps Members House234

NYSC 2016 Batch A Corp Members HouseNysc 2015 Batch ANYSC 2015 Batch B House

Viewing this topic: 1 guest(s)