NYSC 2016 Batch B Corps Members House - NYSC (1770) - Nairaland
Nairaland Forum › Nairaland General › NYSC › NYSC 2016 Batch B Corps Members House (3119911 Views)
1 2 3 ... 1767 1768 1769 1770 1771 1772 1773 ... 2142 Reply (Go Down)
| Re: NYSC 2016 Batch B Corps Members House by sonymax16(m): 7:02pm On Nov 18, 2016 |
Omo make Monday reach sharpaly make person know weather na stream 1 or 2 e go dey. Anyhow e be, weather stream 1 or 2,i go accept am in good faith |
| Re: NYSC 2016 Batch B Corps Members House by Posimii(f): 7:05pm On Nov 18, 2016 |
guruvicawelt:Monday dey okey den. Bum short? na bomb short I buy oooh. D truth is m even scared to make any prep. Sometin is just telling telling me dat wat if ..... u kno dat kind doubt. If I see my name prep na small tin. I fit do am for middle of d night self. Make name show first. |
| Re: NYSC 2016 Batch B Corps Members House by surpriseMe: 7:11pm On Nov 18, 2016 |
ibroh22:oya ma main man! u sure die! anybody wey sey u no fine d pesin call up letter go hang! ![]() |
| Re: NYSC 2016 Batch B Corps Members House by guruvicawelt: 7:14pm On Nov 18, 2016 |
Posimii:lolest i understand joor.. on monday evrybody go know were him dey.. i have a feeling dah all uniport students na stream1 base on who we b.. so those of una were dey give criteria since, this na ma own criteria..O; |
| Re: NYSC 2016 Batch B Corps Members House by blueknight4real(m): 7:14pm On Nov 18, 2016 |
I dont knw why FG can't scrap diz NYSC and divert d funds into paying graduates according to their grades Firstklass - 1m 2.1 - 500k 2.2 - 300k Thirdklass - 100k Distinction (HND) - 800k Atleast sumone wee be able to use the money to play bet9ja wit betta odds or even double up wif MMM |
| Re: NYSC 2016 Batch B Corps Members House by surpriseMe: 7:16pm On Nov 18, 2016 |
Posimii:No be only u fa....ma mind sef no gree rest. .that stream 2 ehn omo na strong Gods favor fa |
| Re: NYSC 2016 Batch B Corps Members House by ibroh22(m): 7:18pm On Nov 18, 2016 |
surpriseMe:haha,,y now,,, every guy handsome now,,but I checked your dp,u dope pass! |
| Re: NYSC 2016 Batch B Corps Members House by justifiedcoyy(m): 7:19pm On Nov 18, 2016 |
Hahahahahahahahaha y0rmee:Na ibroh22 infect me fa |
| Re: NYSC 2016 Batch B Corps Members House by justifiedcoyy(m): 7:20pm On Nov 18, 2016 |
Me think u like them thick ni Bigromeo: |
| Re: NYSC 2016 Batch B Corps Members House by surpriseMe: 7:20pm On Nov 18, 2016 |
blueknight4real:o boi na true fa... dem too stingy fa.....too stingy.....na MMM 4 make ham high.. |
| Re: NYSC 2016 Batch B Corps Members House by ibroh22(m): 7:21pm On Nov 18, 2016 |
blueknight4real:u dis guy ehn! lolll issokay |
| Re: NYSC 2016 Batch B Corps Members House by justifiedcoyy(m): 7:21pm On Nov 18, 2016 |
This is super story monniyi: ![]() |
| Re: NYSC 2016 Batch B Corps Members House by justifiedcoyy(m): 7:21pm On Nov 18, 2016 |
Piti kor, tipi ni kapable75:My day was fine finer finest |
| Re: NYSC 2016 Batch B Corps Members House by ibroh22(m): 7:23pm On Nov 18, 2016 |
justifiedcoyy:lolll,,wetin I infect you with oooo,e ma paro mo mi o,mo ni eleda temi o |
| Re: NYSC 2016 Batch B Corps Members House by guruvicawelt: 7:23pm On Nov 18, 2016 |
blueknight4real:try well well.. #objection.. 1stklas 1m,2.1 800k 2.2 500k,3rdklass 200 HND 400k. dah way we no go protest ![]() |
| Re: NYSC 2016 Batch B Corps Members House by surpriseMe: 7:24pm On Nov 18, 2016 |
ibroh22:Ha! me no no sey I dope for pishur o...wey I shy pass anything with selfie..abeg no loud ham mk people no sabi fa..na lowkey tins ma guy. |
| Re: NYSC 2016 Batch B Corps Members House by justifiedcoyy(m): 7:24pm On Nov 18, 2016 |
Ibile buruku ibroh22:Eyan lil kesh |
| Re: NYSC 2016 Batch B Corps Members House by Posimii(f): 7:25pm On Nov 18, 2016 |
guruvicawelt:This ur own criteria self,oda skulls nko. Don't b selfish fa. Me just hope say make one miracle happen, make all of us just go with a stream. |
| Re: NYSC 2016 Batch B Corps Members House by y0rmee: 7:26pm On Nov 18, 2016 |
justifiedcoyy:That one? Na ancient of days him be fa! |
| Re: NYSC 2016 Batch B Corps Members House by surpriseMe: 7:27pm On Nov 18, 2016 |
guruvicawelt:see ehn ur head dey dia fa..I no even check the amounts before...1m straight! |
| Re: NYSC 2016 Batch B Corps Members House by ibroh22(m): 7:28pm On Nov 18, 2016 |
surpriseMe:lol,,I don loud am already,,,,,all d babes here go dey follow you now |
| Re: NYSC 2016 Batch B Corps Members House by ibroh22(m): 7:30pm On Nov 18, 2016 |
justifiedcoyy:lolll,,me lil kesh,,God forbid,,,,eyan Mayweather le mi,,, olamide Badoo,,,lil kesh ko,lil kiss ni,,the guy no sabi sing |
| Re: NYSC 2016 Batch B Corps Members House by ibroh22(m): 7:31pm On Nov 18, 2016 |
Posimii:lolll,,Na Jesus fit do dat kind miracle but unfortunately,,he never come back yet |
| Re: NYSC 2016 Batch B Corps Members House by mlanreh: 7:32pm On Nov 18, 2016 |
y0rmee:Am sure ur heart z beating 2tyms faster than normal |
| Re: NYSC 2016 Batch B Corps Members House by guruvicawelt: 7:32pm On Nov 18, 2016 |
Posimii:sellfish? someone said its by even numbers, if i selfish dah person sellsharks o.. ha! dah kind miracle.. unless them go provide extra 10 camp location. apart from no money, d croud self.. |
| Re: NYSC 2016 Batch B Corps Members House by ibroh22(m): 7:32pm On Nov 18, 2016 |
y0rmee:loll,,only God be ancient of days o |
| Re: NYSC 2016 Batch B Corps Members House by surpriseMe: 7:34pm On Nov 18, 2016 |
ibroh22:chisos!!! abeg o kolewerk fa! nor do dis to ur main man na |
| Re: NYSC 2016 Batch B Corps Members House by Posimii(f): 7:36pm On Nov 18, 2016 |
surpriseMe:Yhmmm dis kind country wey we dey so. I remember slashing days na so dey want give person high bp back to same tin again. This country smh |
| Re: NYSC 2016 Batch B Corps Members House by guruvicawelt: 7:37pm On Nov 18, 2016 |
surpriseMe:nna d tin worri me o.. as a man from d east we dey dey money cautious o.. FG neva even dream to give us dah kian money self i done dey advocate for bsc |
| Re: NYSC 2016 Batch B Corps Members House by Nobody: 7:38pm On Nov 18, 2016 |
No serious discussion here since yesterday. So I wish I can sleep ryt now and wake up on Monday morning...check my Dashboard and see that am in stream one posted to lasgidi. |
| Re: NYSC 2016 Batch B Corps Members House by y0rmee: 7:39pm On Nov 18, 2016 |
mlanreh:My heart be hyena? When the heart no be Posimii own! ![]() |
| Re: NYSC 2016 Batch B Corps Members House by surpriseMe: 7:40pm On Nov 18, 2016 |
Posimii:see ehn we go survive and make ham weda dem like or not...dis country fa na story story e go be tomorrow.. |
NYSC 2018 Batch A Corps Members House • Prospective NYSC 2017 Batch B Corps Members • NYSC 2017 Batch A Corps Members House • 2 • 3 • 4
NYSC 2016 Batch A Corp Members House • Nysc 2015 Batch A • NYSC 2015 Batch B House
Viewing this topic: 1 guest(s)

..... u kno dat kind doubt. If I see my name prep na small tin. I fit do am for middle of d night self. Make name show first.
