NYSC 2016 Batch B Corps Members House - NYSC (1775) - Nairaland
Nairaland Forum › Nairaland General › NYSC › NYSC 2016 Batch B Corps Members House (3112811 Views)
1 2 3 ... 1772 1773 1774 1775 1776 1777 1778 ... 2142 Reply (Go Down)
| Re: NYSC 2016 Batch B Corps Members House by SugarHiccup(f): 9:31pm On Nov 18, 2016 |
abiodunalasa:Bros calm down,I'm not even offering Tot 'fellow gay' was even an error. I know better now |
| Re: NYSC 2016 Batch B Corps Members House by y0rmee: 9:33pm On Nov 18, 2016 |
abiodunalasa:Soldiers are gay. Approach them. ![]() Ayam doing the same! ![]() |
| Re: NYSC 2016 Batch B Corps Members House by Nobody: 9:33pm On Nov 18, 2016 |
y0rmee:Are u gay...plssss pm me. |
| Re: NYSC 2016 Batch B Corps Members House by y0rmee: 9:35pm On Nov 18, 2016 |
abiodunalasa:Justy, come! They are calling you oh! Come fast, abeg! He haf wanto tear my Boxers comot finish oo |
| Re: NYSC 2016 Batch B Corps Members House by Nobody: 9:35pm On Nov 18, 2016 |
SugarHiccup:Now u know !...keep moving |
| Re: NYSC 2016 Batch B Corps Members House by y0rmee: 9:35pm On Nov 18, 2016 |
monniyi:Na my woman dey epp me wash am! ![]() |
| Re: NYSC 2016 Batch B Corps Members House by Nobody: 9:36pm On Nov 18, 2016 |
y0rmee:Dont play with my feelings bro ![]() |
| Re: NYSC 2016 Batch B Corps Members House by surpriseMe: 9:37pm On Nov 18, 2016 |
abiodunalasa:forwia! abeg o I no fit and I ain't non..I do woman not guy...u will know na just look for dos acting like a sisi in camp.. |
| Re: NYSC 2016 Batch B Corps Members House by y0rmee: 9:37pm On Nov 18, 2016 |
abiodunalasa:Shey you are related to Boxers007 fa? Him is strong enough for you fa! My own bombom is weak aiidy fa! *picks race* |
| Re: NYSC 2016 Batch B Corps Members House by blueknight4real(m): 9:37pm On Nov 18, 2016 |
monniyi:No play wif me wif all diz sweet words ooo, honey sugar boo & co becuz i dey can like do take tinz personl fa |
| Re: NYSC 2016 Batch B Corps Members House by ibroh22(m): 9:38pm On Nov 18, 2016 |
abiodunalasa:what!!!!!,,are u serious or joking as we dey always do here,,,when pvssy plenty,even olosho dey |
| Re: NYSC 2016 Batch B Corps Members House by Nobody: 9:39pm On Nov 18, 2016 |
chiefojiji:guy kaduna on piont. No worry i get award price from my school |
| Re: NYSC 2016 Batch B Corps Members House by Oyehomie(m): 9:39pm On Nov 18, 2016 |
y0rmee:Lol...i neva get bald head na...abeg no use dat ya mouth commont ma hair oo... Rivers dey hot o...election tns on d way..... Hw GraceLand nah? |
| Re: NYSC 2016 Batch B Corps Members House by Kylaperky23(f): 9:39pm On Nov 18, 2016 |
I heard pple have started seeing dre call up letter ooo..how true is dat |
| Re: NYSC 2016 Batch B Corps Members House by surpriseMe: 9:40pm On Nov 18, 2016 |
monniyi:*R plenty for there names fa hmmm! u ehn! |
| Re: NYSC 2016 Batch B Corps Members House by y0rmee: 9:40pm On Nov 18, 2016 |
blueknight4real:Ya playing with jedijedi (pile) fa! Too many sweet things! |
| Re: NYSC 2016 Batch B Corps Members House by Nobody: 9:40pm On Nov 18, 2016 |
surpriseMe:U need to taste man too...so sweet. Come taste me |
| Re: NYSC 2016 Batch B Corps Members House by Oyehomie(m): 9:41pm On Nov 18, 2016 |
successbank:Me dey veel u with ma 10D camon c10 |
| Re: NYSC 2016 Batch B Corps Members House by y0rmee: 9:41pm On Nov 18, 2016 |
Oyehomie:Hehehe! GL sef dey hot with NYSC suspense wahala oo |
| Re: NYSC 2016 Batch B Corps Members House by Abacharles(m): 9:42pm On Nov 18, 2016 |
ibroh22:I bin dy wonder if dat guy is related to boxer 007 fa.... |
| Re: NYSC 2016 Batch B Corps Members House by y0rmee: 9:42pm On Nov 18, 2016 |
abiodunalasa:MANilla yoghout dey available oo. |
| Re: NYSC 2016 Batch B Corps Members House by ibroh22(m): 9:42pm On Nov 18, 2016 |
wetin eyes no go see for this nairaland,wen gals plenty to do,na man u deem fit,,,,,bro abiodunalasa,,,,come carry yourself commot for here,u no fit see wetin u dey find here yormee,i pity Ur holes o,,dem go just drill am like wood,dont be too nosy |
| Re: NYSC 2016 Batch B Corps Members House by Nobody: 9:43pm On Nov 18, 2016 |
ibroh22:Forget it bros...I am a proud gay. One man food is another man's otapiapia |
| Re: NYSC 2016 Batch B Corps Members House by y0rmee: 9:43pm On Nov 18, 2016 |
Abacharles: ![]() Na him distance cousin wey jus discover him talent for gayism too fa |
| Re: NYSC 2016 Batch B Corps Members House by sharliz(f): 9:44pm On Nov 18, 2016 |
surpriseMe:almost sha n u |
| Re: NYSC 2016 Batch B Corps Members House by Oyehomie(m): 9:44pm On Nov 18, 2016 |
y0rmee:No worries...provisions re been made for una camping... Cos of dat, ma LG Vouched on Tuesday for December alredi...cos all officials will b busy with all of una.... |
| Re: NYSC 2016 Batch B Corps Members House by surpriseMe: 9:44pm On Nov 18, 2016 |
monniyi:Oh! na him? *breathing calmly* I'm safe fa! |
| Re: NYSC 2016 Batch B Corps Members House by y0rmee: 9:44pm On Nov 18, 2016 |
. |
| Re: NYSC 2016 Batch B Corps Members House by eemalex(m): 9:44pm On Nov 18, 2016 |
abiodunalasa:Are you at the receiving or giving end or you do both ways? |
| Re: NYSC 2016 Batch B Corps Members House by ibroh22(m): 9:45pm On Nov 18, 2016 |
abiodunalasa:drops dead!!!! |
| Re: NYSC 2016 Batch B Corps Members House by Abacharles(m): 9:45pm On Nov 18, 2016 |
Kylaperky23:it is false fa only D Photoshoped copy is available |
| Re: NYSC 2016 Batch B Corps Members House by ibroh22(m): 9:45pm On Nov 18, 2016 |
Abacharles:shey dat one Na gay too |
NYSC 2018 Batch A Corps Members House • Prospective NYSC 2017 Batch B Corps Members • NYSC 2017 Batch A Corps Members House • 2 • 3 • 4
NYSC 2016 Batch A Corp Members House • Nysc 2015 Batch A • NYSC 2015 Batch B House
Viewing this topic: 1 guest(s)





