₦airaland Forum

Welcome, Guest: RegisterLoginWith GoogleTrendingRecentNew

Stats: 3,325,206 members, 8,420,803 topics. Date: Friday, 05 June 2026 at 11:38 AM

Toggle theme

NYSC 2016 Batch B Corps Members House - NYSC (1816) - Nairaland

Nairaland ForumNairaland GeneralNYSCNYSC 2016 Batch B Corps Members House (3112525 Views)

1 2 3 ... 1813 1814 1815 1816 1817 1818 1819 ... 2142 Reply (Go Down)

Re: NYSC 2016 Batch B Corps Members House by y0rmee: 11:38pm On Nov 19, 2016
guruvicawelt:
Them boiz were dey here... ah scared for una o.. una libido high fa.. make nysc just post una to all boiz skul.. haba! anyways una done collect 50% of ma ba3 for diz phone i manage charge full for were i watch match in diz dark choba.. good night y'all
hehehe! Pele ehn
Re: NYSC 2016 Batch B Corps Members House by blueknight4real(m): 11:39pm On Nov 19, 2016
So nysc said we should com to camp wif our acc numba and bvn
Re: NYSC 2016 Batch B Corps Members House by sharliz(f): 11:40pm On Nov 19, 2016
surpriseMe:
Alakoba! make he no sabi sey we discuss o undecided
ehnehn he wee know ooo..onijibiti
Re: NYSC 2016 Batch B Corps Members House by surpriseMe: 11:41pm On Nov 19, 2016
ibroh22:
Na step mom now,,,tiri gbosa for u
gbosa! gbosa! gbosa! alaye wa kpe fun wa o!
Re: NYSC 2016 Batch B Corps Members House by sharliz(f): 11:41pm On Nov 19, 2016
ibroh22:
I am perfect for myself ma
whatever u say stands
Re: NYSC 2016 Batch B Corps Members House by y0rmee: 11:42pm On Nov 19, 2016
blueknight4real:
So nysc said we should com to camp wif our acc numba and bvn
lol. Yesna. Before nko?
Re: NYSC 2016 Batch B Corps Members House by Nobody: 11:42pm On Nov 19, 2016
monniyi:
i thought u were vexing ni,
Iv been sad all thru today cos of u. cry

But now that u have responded, im glad grin grin grin

#ghostmode
lol! why should you...please don't be..smiley

I just tend to be a very straight forward person, most times it's taken for anger.

Enjoy the ghost mode then...shift let me join you in the ghost mode...grin cheesy
Re: NYSC 2016 Batch B Corps Members House by surpriseMe: 11:42pm On Nov 19, 2016
blueknight4real:
So nysc said we should com to camp wif our acc numba and bvn
Me no get bvn o..
Re: NYSC 2016 Batch B Corps Members House by blueknight4real(m): 11:42pm On Nov 19, 2016
I'm the only one from my skool here, we no kuku plenty b4
Re: NYSC 2016 Batch B Corps Members House by blueknight4real(m): 11:43pm On Nov 19, 2016
surpriseMe:
Me no get bvn o..
Na wetin i read for that newspaper
Re: NYSC 2016 Batch B Corps Members House by surpriseMe: 11:45pm On Nov 19, 2016
sharliz:
ehnehn he wee know ooo..onijibiti
e ro o! ko le je be. ma je ko gbo o mi le fun adiye lo yun o grin
Re: NYSC 2016 Batch B Corps Members House by sharliz(f): 11:46pm On Nov 19, 2016
surpriseMe:
e ro o! ko le je be. ma je ko gbo o mi le fun adiye lo yun o grin
plz speak in English ..datz not yoruba
Re: NYSC 2016 Batch B Corps Members House by surpriseMe: 11:47pm On Nov 19, 2016
blueknight4real:
Na wetin i read for that newspaper
Age wey I use reg dat bvn na mistake I never correct ham fa
Re: NYSC 2016 Batch B Corps Members House by WilsonMayowa(m): 11:47pm On Nov 19, 2016
Just want to use this opportunity to say thank you for remembering on my birthday today Tru Whatsapp, Sms, calls, Facebook etc God will not forget you too #Wilson Mayowa
Re: NYSC 2016 Batch B Corps Members House by JohnQueen(m): 11:47pm On Nov 19, 2016
Madame Funkeadeoye ba wo ni?
Re: NYSC 2016 Batch B Corps Members House by y0rmee: 11:49pm On Nov 19, 2016
Funkeadeoye:
lol! why should you...please don't be..smiley

I just tend to be a very straight forward person, most times it's taken for anger.

Enjoy the ghost mode then...shift let me join you in the ghost mode...grin cheesy
lemmie too join follow una sef! Which road una wan pass though, abeg? ion know road. sad
Re: NYSC 2016 Batch B Corps Members House by JohnQueen(m): 11:49pm On Nov 19, 2016
Y0rmee shey you no wan nightcrawl. Oya goan sleep!
Re: NYSC 2016 Batch B Corps Members House by surpriseMe: 11:50pm On Nov 19, 2016
sharliz:
plz speak in English ..datz not yoruba
Lol Lol I was trying na even as i stay for Yoruba land for 10years reach fa cheesy I tink sey I don good fa
Re: NYSC 2016 Batch B Corps Members House by y0rmee: 11:50pm On Nov 19, 2016
surpriseMe:
Me no get bvn o..
come, lemmie borrow u mine. Plus my bank account number.
Re: NYSC 2016 Batch B Corps Members House by y0rmee: 11:51pm On Nov 19, 2016
JohnQueen:
Y0rmee shey you no wan nightcrawl. Oya goan sleep!
Na my spirit dey here fa
Re: NYSC 2016 Batch B Corps Members House by blueknight4real(m): 11:52pm On Nov 19, 2016
surpriseMe:
Lol Lol I was trying na even as i stay for Yoruba land for 10years reach fa cheesy I tink sey I don good fa
The yoruba wey yu write correct na, yu said yu cant breastfeed fowl
Re: NYSC 2016 Batch B Corps Members House by Nobody: 11:52pm On Nov 19, 2016
blueknight4real:
Offence bawo, noting dey make me vex except yu tiff my teddy
okay...glad to hear. lol you are funny grin
Re: NYSC 2016 Batch B Corps Members House by surpriseMe: 11:52pm On Nov 19, 2016
y0rmee:
come, lemmie borrow u mine. Plus my bank account number.
ma send u money fa lipsrsealed
Re: NYSC 2016 Batch B Corps Members House by JohnQueen(m): 11:53pm On Nov 19, 2016
So justifiedcoyy was right after all
y0rmee:
Na my spirit dey here fa
You don turn babalawo fa
Re: NYSC 2016 Batch B Corps Members House by sharliz(f): 11:53pm On Nov 19, 2016
surpriseMe:
Lol Lol I was trying na even as i stay for Yoruba land for 10years reach fa cheesy I tink sey I don good fa
well I dnt understand ni..look like Swahili
Re: NYSC 2016 Batch B Corps Members House by y0rmee: 11:54pm On Nov 19, 2016
surpriseMe:
ma send u money fa lipsrsealed
No oo... gif NYSC my bvn and account number fa. make I epp u dey receive ya allowee na
Re: NYSC 2016 Batch B Corps Members House by y0rmee: 11:55pm On Nov 19, 2016
JohnQueen:
So justifiedcoyy was right after all

You don turn babalawo fa
ayam nuh an ChiefOjiji
Re: NYSC 2016 Batch B Corps Members House by surpriseMe: 11:55pm On Nov 19, 2016
blueknight4real:
The yoruba wey yu write correct na, yu said yu cant breastfeed fowl
God bless u jawe. hanhan! as I take stay for Yoruba land reach fa..mesef sabi na even tho I be delta ibo I still sabi type Yoruba pass her fa grin
Re: NYSC 2016 Batch B Corps Members House by blueknight4real(m): 11:55pm On Nov 19, 2016
Gudnyte peepz, awon Eyan mayweather.....gat 2 go, going to work my 6am in da morwin
Re: NYSC 2016 Batch B Corps Members House by sharliz(f): 11:55pm On Nov 19, 2016
shocked
blueknight4real:
The yoruba wey yu write correct na, yu said yu cant breastfeed fowl
fowl ke .. aw u take understand Yoruba lemme probe u
Re: NYSC 2016 Batch B Corps Members House by blueknight4real(m): 11:57pm On Nov 19, 2016
surpriseMe:
God bless u jawe. hanhan! as I take stay for Yoruba land reach fa..mesef sabi na even tho I be delta ibo I still sabi type Yoruba pass her fa grin
So we are both deltans
Delta boyz dey fine gan
Re: NYSC 2016 Batch B Corps Members House by sharliz(f): 11:57pm On Nov 19, 2016
surpriseMe:
God bless u jawe. hanhan! as I take stay for Yoruba land reach fa..mesef sabi na even tho I be delta ibo I still sabi type Yoruba pass her fa grin
Yimu .. dat one jst came like maybe I was sleepy den
1 2 3 ... 1813 1814 1815 1816 1817 1818 1819 ... 2142 Reply

NYSC 2018 Batch A Corps Members HouseProspective NYSC 2017 Batch B Corps MembersNYSC 2017 Batch A Corps Members House234

NYSC 2016 Batch A Corp Members HouseNysc 2015 Batch ANYSC 2015 Batch B House

Viewing this topic: 2 guest(s)