Welcome, Guest: Register On Nairaland / LOGIN! / Trending / Recent / New
Stats: 3,166,004 members, 7,863,623 topics. Date: Monday, 17 June 2024 at 09:42 PM

I Loved It, I Got It - iPhone 7plus - Phones (3) - Nairaland

Nairaland Forum / Science/Technology / Phones / I Loved It, I Got It - iPhone 7plus (7318 Views)

Samsung Galaxy S9 Plus Review: Loved It! / Another Case Of Phone Explosion, Surprisingly, It's Iphone 7! / Finally I Got It From Mtn (2) (3) (4)

(1) (2) (3) (4) (Reply) (Go Down)

Re: I Loved It, I Got It - iPhone 7plus by tafat: 6:08pm On Nov 24, 2016
Wow, congrats to you hope it serves u well
Re: I Loved It, I Got It - iPhone 7plus by bada007(m): 6:17pm On Nov 24, 2016
skimmy005:
wat is ur bizness sef... moni is relevant.
do u know who u talking to you.well sorry dwell in your miserable like
Re: I Loved It, I Got It - iPhone 7plus by goldenceo1: 6:21pm On Nov 24, 2016
RoyWealth:
I loved it right from the release date, and now I've got it. My iPhone 7plus

TMT


Ur Froshness dey confirm u....
Na Boiz u just com intimidate for Nairaland oh.. work una go teach person, street una nor go agree say una dey run 4 NL make person follow una share moni.. U won't even bothered to reply fellow guy man who want to be loyal but would b quick to reply does NL babe that wanna collect offering frm u.. Make una change dey carry pple along oh..

6 Likes

Re: I Loved It, I Got It - iPhone 7plus by bada007(m): 6:43pm On Nov 24, 2016
skimmy005:
wat is ur bizness sef... moni is relevant.
Re: I Loved It, I Got It - iPhone 7plus by bada007(m): 6:54pm On Nov 24, 2016
x
Re: I Loved It, I Got It - iPhone 7plus by bada007(m): 6:58pm On Nov 24, 2016
skimmy005:
wat is ur bizness sef... moni is relevant.
low life I hate flaunting but lowlife like u make pple intimidate or is it because I use an iPhone 6 which am sure u can't buy in 2 years
Re: I Loved It, I Got It - iPhone 7plus by AgentGoat: 7:42pm On Nov 24, 2016
goldenceo1:



Ur Froshness dey confirm u....
Na Boiz u just com intimidate for Nairaland oh.. work una go teach person, street una nor go agree say una dey run 4 NL make person follow una share moni.. U won't even bothered to reply fellow guy man who want to be loyal but would b quick to reply does NL babe that wanna collect offering frm u.. Make una change dey carry pple along oh..




O boy U go sabi speak pigin die o


See u have take write am.. ...
Re: I Loved It, I Got It - iPhone 7plus by Nobody: 7:50pm On Nov 24, 2016
goldenceo1:



Ur Froshness dey confirm u....
Na Boiz u just com intimidate for Nairaland oh.. work una go teach person, street una nor go agree say una dey run 4 NL make person follow una share moni.. U won't even bothered to reply fellow guy man who want to be loyal but would b quick to reply does NL babe that wanna collect offering frm u.. Make una change dey carry pple along oh..
My bro, if e get who want make he better for everybody dis world na me. I love it wen my fellow guys are succeeding, and I no fit intimidate my fellow guy cool
Re: I Loved It, I Got It - iPhone 7plus by Nobody: 7:59pm On Nov 24, 2016
tafat:
Wow, congrats to you hope it serves u well
Thanks bro. May God bless us all
Re: I Loved It, I Got It - iPhone 7plus by Nobody: 8:02pm On Nov 24, 2016
bada007:
low life I hate flaunting but lowlife like u make pple intimidate or is it because I use an iPhone 6 which am sure u can't buy in 2 years
Bro calm down abeg embarassed. Exchanging words with a fellow nigga doesn't pay. Some day we'll meet and need each others help. God bless us all cool

2 Likes

Re: I Loved It, I Got It - iPhone 7plus by goldenceo1: 8:10pm On Nov 24, 2016
AgentGoat:





O boy U go sabi speak pigin die o


See u have take write am.. ...


Pigin na our own moda tongue here for d street..
Re: I Loved It, I Got It - iPhone 7plus by goldenceo1: 8:14pm On Nov 24, 2016
RoyWealth:
My bro, if e get who want make he better for everybody dis world na me. I love it wen my fellow guys are succeeding, and I no fit intimidate my fellow guy cool

Dey sweet mouth me.. if I say make I PM u now on what's d wayforward. U go com head like who dey hide frm bullet. Enjoy ur hustle sha... every hustler got a pay day
Re: I Loved It, I Got It - iPhone 7plus by bada007(m): 8:16pm On Nov 24, 2016
RoyWealth:
Bro calm down abeg embarassed. Exchanging words with a fellow nigga doesn't pay. Some day we'll meet and need each others help. God bless us all cool
I doubt
Re: I Loved It, I Got It - iPhone 7plus by Nobody: 8:17pm On Nov 24, 2016
goldenceo1:


Dey sweet mouth me.. if I say make I PM u now on what's d wayforward. U go com head like who dey hide frm bullet. Enjoy ur hustle sha... every hustler got a pay day
Oluwa bless your hustle. Your own whip is on d way cool
Re: I Loved It, I Got It - iPhone 7plus by goldenceo1: 8:21pm On Nov 24, 2016
RoyWealth:
Oluwa bless your hustle. Your own whip is on d way cool

Amen
Re: I Loved It, I Got It - iPhone 7plus by MrsExplorer(f): 9:01pm On Nov 24, 2016
Sempumping:


Cosmetic shop embarassed and dis your poster girl almost removed her pant ...na so dem dey unveil cosmetic ?

Keep criticising while the guy keep making his money. You better start thinking of doing things dt work, who cares if the poster girls pulls off her pant as long as people come to the unveiling.....,

God bless ur hustle @roy
Re: I Loved It, I Got It - iPhone 7plus by Nobody: 9:09pm On Nov 24, 2016
MrsExplorer:


Keep criticising while the guy keep making his money. You better start thinking of doing things dt work, who cares if the poster girls pulls off her pant as long as people come to the unveiling.....,

God bless ur hustle @roy
Thanks bae. God bless you and more grace smiley
Re: I Loved It, I Got It - iPhone 7plus by Dapsonemmanuel(m): 10:18pm On Nov 24, 2016
Nice ... Abeg where you get am slot ,jumia or konga .. Me self dey plan to buy am ... But wait oo .. 7+ don land??
Re: I Loved It, I Got It - iPhone 7plus by phykiesexy: 10:38pm On Nov 24, 2016
RIZLER:
your husband dey do G-work?


Nope oh! Anybody that wakes up every morning n resumes to his place of work na hustler na! We all dey hustle whether u re a banker, MMM guider or shell staff! D Koko at d end is d money.
Re: I Loved It, I Got It - iPhone 7plus by Nobody: 11:24pm On Nov 24, 2016
MrsExplorer:


Keep criticising while the guy keep making his money. You better start thinking of doing things dt work, who cares if the poster girls pulls off her pant as long as people come to the unveiling.....,

God bless ur hustle @roy

Criticise? ..why are you overdosing on aspirin for someoneelse's headache ...it was a joke ,d Op laughed at my comment and u jobless gal has developed headache on his behalf And they told you I don't do things dat work undecided.....All dis broke small girls on Nl are very disrespectful o
Re: I Loved It, I Got It - iPhone 7plus by Nobody: 11:51pm On Nov 24, 2016
dancok:
sure guy,help me with the second phone,help a brother today and watch ur profit in folds
Ok





Turn your 7.4k to 37k in less than 2 weeks
E-mail me for info
Re: I Loved It, I Got It - iPhone 7plus by cyberdurable(m): 12:56am On Nov 25, 2016
Largas:


true sir. And Jesus will do it for me through you. Please sir give me ur mail account let me mail you. I have not eaten yesterday's dinner sir.

And u wan hang out wt zingzang for uyo?

Mbok go and bath
Re: I Loved It, I Got It - iPhone 7plus by piperson(m): 2:36am On Nov 25, 2016
RoyWealth:
I loved it right from the release date, and now I've got it. My iPhone 7plus

TMT

bros wia my own nah

Re: I Loved It, I Got It - iPhone 7plus by skimmy005: 3:13am On Nov 25, 2016
bada007:
low life I hate flaunting but lowlife like u make pple intimidate or is it because I use an iPhone 6 which am sure u can't buy in 2 years
ur papa ur mama ur future generation dementedd low life baboonss.. u worthlesss vagabondd.. zombie I was nut even referrin to u.. ewu monkeyy...
Re: I Loved It, I Got It - iPhone 7plus by Nobody: 5:57am On Nov 25, 2016
skimmy005:
ur papa ur mama ur future generation dementedd low life baboonss.. u worthlesss vagabondd.. zombie I was nut even referrin to u.. ewu monkeyy...
Bro calm down. I apologize on his behalf. Please.
Re: I Loved It, I Got It - iPhone 7plus by Nobody: 5:59am On Nov 25, 2016
piperson:


bros wia my own nah
Your own dey road, iPhone 8 wink
Re: I Loved It, I Got It - iPhone 7plus by abimbawealth(f): 6:23am On Nov 25, 2016
graciabelle:
Hmmm what can I say My niccur, get ready 4 d new girls who will flock around u grin nd to add 2 d injury, u now snapped inside a clean Toyota with correct leather angry I never talk finish, imagine d FTC is even a girl (one spotted) searching 4 gold cheesy
Clap for yourself, you thought well... grin

1 Like

Re: I Loved It, I Got It - iPhone 7plus by Nobody: 7:16am On Nov 25, 2016
RoyWealth:
I loved it right from the release date, and now I've got it. My iPhone 7plus

TMT

Chaii bros I hail ooo. Mehn your package too tight I swear.

Bros ee you fit help me sell that iphone carton, I need the money to complete my house rent grin. U suppose know na, things are rough down here. Atleast ma I dey house celebrate my birthday this weekend. Bros na only you oooo.

Tuale!
Re: I Loved It, I Got It - iPhone 7plus by Nobody: 7:20am On Nov 25, 2016
@RoyWealth. Bros u fit just invest 15k on top my head. Just anyhow bros


https://www.nairaland.com/3450546/nairalander-bitter-experience-one-chance
Re: I Loved It, I Got It - iPhone 7plus by Nobody: 7:22am On Nov 25, 2016
Bros I still dey hail ooo
Re: I Loved It, I Got It - iPhone 7plus by Nobody: 7:38am On Nov 25, 2016
RoyWealth:
Your own dey road, iPhone 8 wink
baba how u been dealing with em Efcc..

got some mofos on my neck..


nice baby thoor..

(1) (2) (3) (4) (Reply)

Damnnnn!!! Forget The Galaxy S8... This Phone Is Awesome For Just N50k / I Woke Up And Saw My Phone Like This (photo). What Happened? / Google Chrome To Block Redirect Links And Popups In New Update

(Go Up)

Sections: politics (1) business autos (1) jobs (1) career education (1) romance computers phones travel sports fashion health
religion celebs tv-movies music-radio literature webmasters programming techmarket

Links: (1) (2) (3) (4) (5) (6) (7) (8) (9) (10)

Nairaland - Copyright © 2005 - 2024 Oluwaseun Osewa. All rights reserved. See How To Advertise. 38
Disclaimer: Every Nairaland member is solely responsible for anything that he/she posts or uploads on Nairaland.