I Dey Vex For Seun And Co.. Lalasticlala No Run Away Ooo. U Dey There Too Oo - Jokes Etc - Nairaland
Nairaland Forum › Entertainment › Jokes Etc › I Dey Vex For Seun And Co.. Lalasticlala No Run Away Ooo. U Dey There Too Oo (1450 Views)
| I Dey Vex For Seun And Co.. Lalasticlala No Run Away Ooo. U Dey There Too Oo by okusman(op): 2:53pm On Dec 06, 2016 |
No be joke oooo @Seun, @Lalasticlala.. I have been a registered member of this site (in short of this our site because no be only u get the site again @Seun) since February 8, 2011.. I come online daily especially in d evening till midnight.... I read nothing less than 30 write-ups per day. yet, on my profile it shows that the total time spent on this our site by @Okusman is 9days 11hours.... #makaWhy? why? why? @Seun.... Wetin I do now? abi na because say I no dey follow other nairalander exchange words? abi na because say I no dey cause trouble online like Airforce1, mytime24, my fellow afonjas and ipob people.... @Seun @Lalasticlala we don wear the same trousers oooo.... lol...... no joke oooooo but seriously @seun how Una dey calculate total time spent on here?. |
| Re: I Dey Vex For Seun And Co.. Lalasticlala No Run Away Ooo. U Dey There Too Oo by saydfact(m): 2:53pm On Dec 06, 2016 |
GHEN GHEN |
| Re: I Dey Vex For Seun And Co.. Lalasticlala No Run Away Ooo. U Dey There Too Oo by Nixiepie(f): 3:03pm On Dec 06, 2016 |
So wat do want them to do for u now To increase the time or decrease |
| Re: I Dey Vex For Seun And Co.. Lalasticlala No Run Away Ooo. U Dey There Too Oo by okusman(op): 3:05pm On Dec 06, 2016 |
cc: lalasticlala push this thing to front page so that everyone could see that someone is ready to form a mega party again yours. i know its not snake matta but if done. I promise to kill a snake and dedicate it to u... lol |
| Re: I Dey Vex For Seun And Co.. Lalasticlala No Run Away Ooo. U Dey There Too Oo by okusman(op): 3:09pm On Dec 06, 2016 |
Nixiepie:make den increase the CTSO ni (cumulative Time Spent Online) shikenahh |
| Re: I Dey Vex For Seun And Co.. Lalasticlala No Run Away Ooo. U Dey There Too Oo by Nixiepie(f): 3:12pm On Dec 06, 2016 |
okusman:funny joke right |
| Re: I Dey Vex For Seun And Co.. Lalasticlala No Run Away Ooo. U Dey There Too Oo by dahunsy(f): 3:14pm On Dec 06, 2016 |
Coughs**clear throat#.....so ? |
| Re: I Dey Vex For Seun And Co.. Lalasticlala No Run Away Ooo. U Dey There Too Oo by yemsai(f): 3:25pm On Dec 06, 2016 |
Dem dey use am collect money for bank? ![]() |
| Re: I Dey Vex For Seun And Co.. Lalasticlala No Run Away Ooo. U Dey There Too Oo by okusman(op): 5:01pm On Dec 06, 2016 |
yemsai:den they use ham collect MMM money.... |
| Re: I Dey Vex For Seun And Co.. Lalasticlala No Run Away Ooo. U Dey There Too Oo by yemsai(f): 5:04pm On Dec 06, 2016 |
okusman:Smh |
| Re: I Dey Vex For Seun And Co.. Lalasticlala No Run Away Ooo. U Dey There Too Oo by mytime24(f): 7:38pm On Dec 06, 2016 |
okusman:pls i beg u oooo ![]() i'm nt a troublemaker oooooooooo ![]()
|
| Re: I Dey Vex For Seun And Co.. Lalasticlala No Run Away Ooo. U Dey There Too Oo by okusman(op): 1:08pm On Dec 08, 2016 |
mytime24:but you are ![]() |
Warri Girl Success Drop Another Line. "I Dey Vex" • Elephants Are Now Swallowing Millions too Oo!!! • Lalasticlala Releases His Pre-wedding Photos. See His Hot fiancée (photos) • 2 • 3 • 4
