MMM: Seun Don Hammer - Investment - Nairaland
Nairaland Forum › Nairaland General › Investment › MMM: Seun Don Hammer (756 Views)
| MMM: Seun Don Hammer by Hiploko(op): 6:53pm On Dec 13, 2016 |
Omor the guy hammer today. Imagine the traffic wey he attract today by people posting MMM related issues both false and correct. Ironically,he no dey do any promo,bonanza or give interest. Only am dey chop clean mouth. Him and him mods love anything that will crash MMM but the participants are crazily resilient. Many paid today not minding the news all over |
| Re: MMM: Seun Don Hammer by HQuadreal: 6:54pm On Dec 13, 2016 |
Hahahaha. So you notice am. |
| Re: MMM: Seun Don Hammer by Hiploko(op): 7:01pm On Dec 13, 2016 |
HQuadreal:yes o!!! D guy just dey make money by moving ALL anti- MMM thread s to FP so as to make money. |
| Re: MMM: Seun Don Hammer by HQuadreal: 7:02pm On Dec 13, 2016 |
Hiploko:Seun just dey smile now under the tree wey him sit down for front of him papa house. |
MMM PARTICIPANTS: Una Mumu Don Do Abeg! • WOW...MMM Is Paying Part 2016 Mavro...serious Matching Today...pix • MMM Posts Christmas Greeting. Angry Participants React (Photos) • 2 • 3 • 4
Earn Money Even While You Sleep(this Is Not MLM Or Ponzi Scheme But Rather MLN) • Profitable Agriculture Businesses (invest Today) • Buy/sell Perfect Money And Bitcoin/ www.coinanytime.com