Before And After Picture Of Bobrisky - Celebrities - Nairaland
Nairaland Forum › Entertainment › Celebrities › Before And After Picture Of Bobrisky (8255 Views)
| Before And After Picture Of Bobrisky by babz007(op): 12:51am On Dec 21, 2016 |
Na wa ooo black men and women just the force to become oyinbo..chai see bobrisky ooo see as e black now e don turn micheal jackson nephew
|
| Re: Before And After Picture Of Bobrisky by eezeribe(m): 12:59am On Dec 21, 2016 |
Nice job,he even looks like Michael Jackson |
| Re: Before And After Picture Of Bobrisky by optional1(f): 1:01am On Dec 21, 2016 |
but why the eyelid no follow bleach? |
| Re: Before And After Picture Of Bobrisky by dreamwords: 6:04am On Dec 21, 2016 |
Afonjas and bleaching be like Afonja and GAYbriel also be like
|
| Re: Before And After Picture Of Bobrisky by ednut1(m): 7:27am On Dec 21, 2016 |
make una dey gv am free publicity dey go.
|
| Re: Before And After Picture Of Bobrisky by extwoo(m): 8:00am On Dec 21, 2016 |
I don't understand how this guy is a celebrity ![]() |
| Re: Before And After Picture Of Bobrisky by Ribajae(m): 8:07am On Dec 21, 2016 |
extwoo:Me sef dey wander.... no b only for nairaland sef wey dem dey classify this gay as being a celeb Naij don dey join d gang too |
| Re: Before And After Picture Of Bobrisky by Franky826: 11:11am On Dec 21, 2016 |
![]() The husband snatcher who is not gaybriel. ![]()
|
| Re: Before And After Picture Of Bobrisky by Blissbeatz(m): 10:30pm On Nov 30, 2017 |
U no say na weree im be b4 bleach xo i no surprise seein im look lika teleturbbies |
Before And After Picture Of Afeez Oyetoro Bald Head (photo) • Tunde Ednut: Photo Of Bobrisky Arrested, Handcuffed & Bundled Through Fence • Photo Of Bobrisky’s New Gateman, Titus • 2 • 3 • 4
Viewers Choice: Original Top Ten Sexiest Yoruba Movie Actresses • Dorathy Drives Around With Customized Plate Number As She’s Spotted With Prince • Ex Beauty Queen Munachi Abii Wears Her 21 Year Old Boyfriends Shirt To Workout.

