MMM Palava - Jokes Etc - Nairaland
Nairaland Forum › Entertainment › Jokes Etc › MMM Palava (785 Views)
1 Reply
| MMM Palava by engrMikemd(op): 8:50am On Jan 18, 2017 |
Wetin person no go see for this naija....someone called me dat am supposed to pay him because we were paired .......I told him i am not a member of MMM n he said bros pls send anytin u av, na God pair us not MMM. #copied |
| Re: MMM Palava by rottennaija(m): 9:08am On Jan 18, 2017 |
engrMikemd:LOL... Help the guy na. You no no as e be |
| Re: MMM Palava by engrMikemd(op): 9:34am On Jan 18, 2017 |
rottennaija:me too dey find help bro the change is real |
Cake Palava - The Curious Case Of Benjamin Button • Fatness Palava • Bet9ja Palava ( Ebikenny Comedy) • 2 • 3 • 4
New Ponzi Site, Hot And Fresh • When A Father Wants To Learn How To Use A Smartphone • When A Clock Is Been Jailed For Non Stop Ticking!!!!