₦airaland Forum

Welcome, Guest: RegisterLoginWith GoogleTrendingRecentNew

Stats: 3,329,393 members, 8,440,390 topics. Date: Monday, 06 July 2026 at 10:27 PM

Toggle theme

Why B Say Nairaland Nor Dey Allow Free Browsing Cheat - Phones - Nairaland

Nairaland ForumScience/TechnologyPhonesWhy B Say Nairaland Nor Dey Allow Free Browsing Cheat (915 Views)

1 Reply (Go Down)

Why B Say Nairaland Nor Dey Allow Free Browsing Cheat by Crystalom3(op): 9:58pm On Jan 18, 2017
Why? Of all my money wey mtn don chop I just dey hustle how to recover all and more back and those wey sabi all this free browsing cheat, mods go just dey ban ban them or remove their topic Abi dey Neva agree to dey responsible for their post. Mods make una mind una bizness oh and allow somebody help me recover my stolen funds from mtn. Abeg no ban me oh!

Eheh Abeg if you sabi any mtn browsing trick Abeg drop am here.
Re: Why B Say Nairaland Nor Dey Allow Free Browsing Cheat by Dandsome: 10:59pm On Jan 18, 2017
Mtn are cheats true I can testify to that
Re: Why B Say Nairaland Nor Dey Allow Free Browsing Cheat by GoodyOG: 8:27am On Jan 19, 2017
Crystalom3:
Why? Of all my money wey mtn don chop I just dey hustle how to recover all and more back and those wey sabi all this free browsing cheat, mods go just dey ban ban them or remove their topic Abi dey Neva agree to dey responsible for their post. Mods make una mind una bizness oh and allow somebody help me recover my stolen funds from mtn. Abeg no ban me oh!

Eheh Abeg if you sabi any mtn browsing trick Abeg drop am here.
checkout this
http://www.goodiestechs.tk/2017/01/reloaded-blazing-mtn-free-unlimited.html
Re: Why B Say Nairaland Nor Dey Allow Free Browsing Cheat by samsard(m): 9:45am On Jan 19, 2017
Because Nairaland is a legitimate business established by a responsible Nigerian who will not partake in an illegality.
Re: Why B Say Nairaland Nor Dey Allow Free Browsing Cheat by Blazingprecious(m): 2:01pm On Jan 19, 2017
samsard:
Because Nairaland is a legitimate business established by a responsible Nigerian who will not partake in an illegality.
Who told you that cheat is illegal? Mumu.....

Is people that call it cheat but is a promo and if you don't know, Kindly get it stuck in your head.
Re: Why B Say Nairaland Nor Dey Allow Free Browsing Cheat by Crystalom3(op): 8:43pm On Jan 19, 2017
samsard:
Because Nairaland is a legitimate business established by a responsible Nigerian who will not partake in an illegality.
guy I wish say u know the amount of credit mtn don chop for my hand I believe it only legal I chop back they scratch my back I also scratch theirs na so people dey talk
1 Reply

2020 Free Browsing Cheat For MTN, Airtel, Glo, 9mobileDid Etisalat Just Blocked The Unlimited Free Browsing Cheat???234

Brand New | Infinix Zero 3How To Enable The Screen Pinning Feature On Android19k Followers Instagram Account For Sale(Sold Already)