Football (+Other Sports) Betting Season 11 - Business (48) - Nairaland
Nairaland Forum › Nairaland General › Business › Football (+Other Sports) Betting Season 11 (5689854 Views)
1 2 3 ... 45 46 47 48 49 50 51 ... 4897 (Go Down)
| Re: Football (+Other Sports) Betting Season 11 by Rakiticbarca: 7:11pm On Jan 23, 2017 |
Obikush:Obikush the dangerous guy, him go even tell u how much person go stake, abeg I wan ask, u dey chop bottle? |
| Re: Football (+Other Sports) Betting Season 11 by Vikkiboi(m): 7:12pm On Jan 23, 2017 |
1.30 odd rollover starts tomorrow on this platform. Market type---> strictly Hockey handicap +3 picks Bookie-----> Merrybet Start up Capital----> #1,000 Cash out @ Bet 20 Goodluck as you follow Kingofcasting please don't follow ![]() |
| Re: Football (+Other Sports) Betting Season 11 by omobs(m): 7:15pm On Jan 23, 2017 |
Chai see devil wan use besictas o,I play 1 - 3 goal,dem dey win 3 0 |
| Re: Football (+Other Sports) Betting Season 11 by vampire2020: 7:16pm On Jan 23, 2017 |
omobs:and na just 56min , more goals are allowed ![]() |
| Re: Football (+Other Sports) Betting Season 11 by popkqr(m): 7:17pm On Jan 23, 2017 |
popkqr:Green field! ! |
| Re: Football (+Other Sports) Betting Season 11 by omobs(m): 7:19pm On Jan 23, 2017 |
vampire2020:Chai,wetin I go do alabi,and my mind been tell me straight win or over 2.5,as I remember wetin Liverpool do me on Saturday, na em I change my mind |
| Re: Football (+Other Sports) Betting Season 11 by tupez(m): 7:30pm On Jan 23, 2017 |
![]() |
| Re: Football (+Other Sports) Betting Season 11 by spacks(m): 7:32pm On Jan 23, 2017 |
omobs:.
|
| Re: Football (+Other Sports) Betting Season 11 by Phi001(m): 7:35pm On Jan 23, 2017 |
omobs:Na 1-4 now ![]() |
| Re: Football (+Other Sports) Betting Season 11 by vampire2020: 7:42pm On Jan 23, 2017 |
Varzim don score oo oooooo , logs in into megabet to check how much he has won ![]() |
| Re: Football (+Other Sports) Betting Season 11 by omobs(m): 7:43pm On Jan 23, 2017 |
see as alabi use me shine,besiktas dey lead 3 1,come dey score more goals,which kind wahala be dis |
| Re: Football (+Other Sports) Betting Season 11 by Nobody: 7:44pm On Jan 23, 2017 |
Lhimeet:no mind the guy... Was trying to help him by stopping him from being scammed but he insulted me |
| Re: Football (+Other Sports) Betting Season 11 by omobs(m): 7:44pm On Jan 23, 2017 |
abeg help me with dat I will not cry meme,becos I don dey nearly cry here |
| Re: Football (+Other Sports) Betting Season 11 by vampire2020: 7:45pm On Jan 23, 2017 |
mystangel:sista leave the man oo |
| Re: Football (+Other Sports) Betting Season 11 by vampire2020: 7:46pm On Jan 23, 2017 |
omobs:ask no more broda, this is it ![]()
|
| Re: Football (+Other Sports) Betting Season 11 by Limerick: 7:50pm On Jan 23, 2017 |
mikkypel:Lol ![]() |
| Re: Football (+Other Sports) Betting Season 11 by vampire2020: 7:51pm On Jan 23, 2017 |
Chai thank God for over 2 ooo, Benfica b una Papa, at all I win something ![]()
|
| Re: Football (+Other Sports) Betting Season 11 by omobs(m): 7:52pm On Jan 23, 2017 |
vampire2020:thanks, hoping for a better tomorrow |
| Re: Football (+Other Sports) Betting Season 11 by Nobody: 7:52pm On Jan 23, 2017 |
fabiano09:nah so bro, he will learn the hard way. |
| Re: Football (+Other Sports) Betting Season 11 by Olutola88(m): 7:53pm On Jan 23, 2017 |
23.01.17 20:45 Hungerford Town FC - Whitehawk (Double chance and Under/Over 1.5 goals) Customer type: Hungerford Town/X and Over 1.5 goals @ 1.50 Result: 2. 23.01.17 21:00 GD Chaves - CD Nacional (Double Chance) Customer type: 1/X @ 1.20 Result: 3. 23.01.17 20:00 Zimbabwe - Tunisia (Goals in second half 0.5) Customer type: Over 0.5 goals @ 1.25 Result: 4. 23.01.17 20:00 Senegal - Algeria (Under/Over 1.5 goals) Customer type: Over 1.5 goals @ 1.35 Result: |
| Re: Football (+Other Sports) Betting Season 11 by omobs(m): 7:54pm On Jan 23, 2017 |
vampire2020:bros u dey stake with 35k and your mind dey Strong, me wey if I stake with 500 my heart dey beat |
| Re: Football (+Other Sports) Betting Season 11 by coolestdude01(m): 7:57pm On Jan 23, 2017 |
fabiano09:Na wah o. Must you quarrel everyday? |
| Re: Football (+Other Sports) Betting Season 11 by vampire2020: 8:00pm On Jan 23, 2017 |
omobs:my oga we dey learn from una oo |
| Re: Football (+Other Sports) Betting Season 11 by jumpMANN44(m): 8:13pm On Jan 23, 2017 |
vampire2020:d match was called off after a pitch inspection by d referee, it'll likely be a voided selection |
| Re: Football (+Other Sports) Betting Season 11 by monemsis(m): 8:14pm On Jan 23, 2017 |
vampire2020:as far as say i don press confirm bet button .. My mind no dey beat no matter d amount wen i stake ![]() |
| Re: Football (+Other Sports) Betting Season 11 by Nobody: 8:15pm On Jan 23, 2017 |
AccessME:Now, I got you! You wan take style advertise the person for here ni abi? |
| Re: Football (+Other Sports) Betting Season 11 by Obikush(m): 8:15pm On Jan 23, 2017 |
Rakiticbarca:Boss I dey xERious oooo ![]() |
| Re: Football (+Other Sports) Betting Season 11 by Nobody: 8:17pm On Jan 23, 2017 |
coolestdude01:haba how's this a quarrel na? abeg show me your dealer cuz e clear say wetin u dey smoke pass my own lol |
| Re: Football (+Other Sports) Betting Season 11 by Nobody: 8:18pm On Jan 23, 2017 |
please can someone explain both team to score in third period market . (hockey) the odds are kind of high. |
| Re: Football (+Other Sports) Betting Season 11 by vampire2020: 8:20pm On Jan 23, 2017 |
supergata:both team must score in the third period |
| Re: Football (+Other Sports) Betting Season 11 by dynamic1: 8:21pm On Jan 23, 2017 |
vampire2020:Boss sent u mail, abeg respond nah |
| Re: Football (+Other Sports) Betting Season 11 by vampire2020: 8:22pm On Jan 23, 2017 |
Rakiticbarca:obikush be like barca - sevilla HT 0-0, him go come tell u maximum stake please like say NA him Papa put money for my account ![]() |
Football (+/Other Sports) Betting Season 14 • Football (+/Other Sports) Betting Season 13 • Football (+Other Sports) Betting Season 12 • 2 • 3 • 4
Football (+Other Sports) Betting Season 12 • ➜ ➜ ➜Currency/E-currency Market Deals➜ ➜ ➜ • If You Are Uber Partner In Lagos, Please Share Your Experience Here
Viewing this topic: 4 guest(s)

, more goals are allowed 


