NYSC 2017 Batch A Corps Members House - NYSC (68) - Nairaland
Nairaland Forum › Nairaland General › NYSC › NYSC 2017 Batch A Corps Members House (1417553 Views)
1 2 3 ... 65 66 67 68 69 70 71 ... 835 Reply (Go Down)
| Re: NYSC 2017 Batch A Corps Members House by segunk1(m): 10:03pm On Jan 24, 2017 |
derrick015:
|
| Re: NYSC 2017 Batch A Corps Members House by Phunkyposh(f): 10:03pm On Jan 24, 2017 |
derrick015:FYI, I pinch Wella ![]() |
| Re: NYSC 2017 Batch A Corps Members House by iamwizzle(m): 10:35pm On Jan 24, 2017 |
some pipol for here go just dy form...willy willy...issorait |
| Re: NYSC 2017 Batch A Corps Members House by segunk1(m): 10:42pm On Jan 24, 2017 |
cutestcuty84:Baby and my legs are not big ooh, because of your health I ll reduce it to one second it will nor pain you, I Don't want to be partial. cutestcuty84:Come ooh baby! Who dash you fake boldness You are playing with policeman of nigeria. Yhmm I no dey fear dem before ooh but I learn my lesson since wen I see one wey dey use yansh do stunt with gun.me no teash u reach dis stage oo.
|
| Re: NYSC 2017 Batch A Corps Members House by Bashnigga(m): 10:44pm On Jan 24, 2017 |
cutestcuty84:The way u callin' ppl daddy these days I am not understanding ![]() |
| Re: NYSC 2017 Batch A Corps Members House by Bashnigga(m): 10:46pm On Jan 24, 2017 |
cutestcuty84: So wat happened at the end |
| Re: NYSC 2017 Batch A Corps Members House by Nobody: 10:48pm On Jan 24, 2017 |
segunk1:lols,Dont be angry sir...I was sweating under the scorching sun,BTW.....I knew he was empty |
| Re: NYSC 2017 Batch A Corps Members House by mandibeauty(f): 10:49pm On Jan 24, 2017 |
[quote author=mrletsgo post=53091496]Make una quick find who they go merge una with oo. Meanwhile me and Mandibeauty go soon be like this.....[/quot] Typing.... ..... |
| Re: NYSC 2017 Batch A Corps Members House by Nobody: 10:50pm On Jan 24, 2017 |
Bashnigga:lols...Everybody is a daddy |
| Re: NYSC 2017 Batch A Corps Members House by Nobody: 10:52pm On Jan 24, 2017 |
Bashnigga:lols....my bus driver got us another bus and we left him there,ranting.He looked down on me,said his kids r in the uni.....so I'm the one in pry school...because m not hefty. |
| Re: NYSC 2017 Batch A Corps Members House by mandibeauty(f): 10:54pm On Jan 24, 2017 |
segunk1:lol |
| Re: NYSC 2017 Batch A Corps Members House by mandibeauty(f): 10:57pm On Jan 24, 2017 |
segunk1:come na if u can fly ![]() |
| Re: NYSC 2017 Batch A Corps Members House by segunk1(m): 10:57pm On Jan 24, 2017 |
cutestcuty84:Ehya sorry, but u for no loose that ur temper for police now, u for wait reash camp com loose am for soldier. |
| Re: NYSC 2017 Batch A Corps Members House by Nobody: 11:03pm On Jan 24, 2017 |
segunk1:lols...I can't try it again o,never ever...I dont fight nd i'v never had issues with anyone cos i stay on my own always,that's why I'm still suprised about today .that's history sha....I can't even tell mum what apind today,she z gonna screw me up.She doesn't like anything police. |
| Re: NYSC 2017 Batch A Corps Members House by Bashnigga(m): 11:04pm On Jan 24, 2017 |
cutestcuty84:Uh uh!! Hope U're feelin' better now sha ![]() Ur driver should've given him 50 bucks ,maybe that's y he was angry ![]() |
| Re: NYSC 2017 Batch A Corps Members House by Nobody: 11:06pm On Jan 24, 2017 |
[quote author=mandibeauty post=53101794][/quote]Waiting............
|
| Re: NYSC 2017 Batch A Corps Members House by Bashnigga(m): 11:06pm On Jan 24, 2017 |
segunk1:Haaa!!!! Na hundred push ups she go do |
| Re: NYSC 2017 Batch A Corps Members House by segunk1(m): 11:07pm On Jan 24, 2017 |
cutestcuty84:Lol U sef go gather heftyness may be if u dey like this lady d man for fear u.
|
| Re: NYSC 2017 Batch A Corps Members House by QuietHammer(m): 11:10pm On Jan 24, 2017 |
mrletsgo:I wish it's true |
| Re: NYSC 2017 Batch A Corps Members House by Bashnigga(m): 11:14pm On Jan 24, 2017 |
segunk1:No o, wit the way she was angry the man for dey ICU now |
| Re: NYSC 2017 Batch A Corps Members House by segunk1(m): 11:19pm On Jan 24, 2017 |
cutestcuty84:Ehen I know u ve been a good geh right from time, cos I been wan ask y u go join badt gang jus like dat. |
| Re: NYSC 2017 Batch A Corps Members House by segunk1(m): 11:37pm On Jan 24, 2017 |
Phunkyposh:Ehn Mo'gbe, talk true.
|
| Re: NYSC 2017 Batch A Corps Members House by Nobody: 11:40pm On Jan 24, 2017 |
Cutestcuty84 you have mind o, you did all that to a Nigerian police How are you feeling now and hope you're now better? ![]() |
| Re: NYSC 2017 Batch A Corps Members House by segunk1(m): 11:45pm On Jan 24, 2017 |
I don jump fence go fetch small camp experience come, Make una take style share inside current 16B2 camp experience, I hope say we go benefit from am. Courtesy of sister ufondunenye. ufondunenye: |
| Re: NYSC 2017 Batch A Corps Members House by kolado(m): 11:54pm On Jan 24, 2017 |
Please, anybody from UNIBEN here? Kolado UNIBEN 2015 session Ogun, Oyo, Anambra, Delta(undecided) |
| Re: NYSC 2017 Batch A Corps Members House by segunk1(m): 11:59pm On Jan 24, 2017 |
mandibeauty:Toorh! Me acanot fly oooh. |
| Re: NYSC 2017 Batch A Corps Members House by sparkle4u(f): 12:05am On Jan 25, 2017 |
kolado:You are welcome. We are here. |
| Re: NYSC 2017 Batch A Corps Members House by kolado(m): 12:14am On Jan 25, 2017 |
sparkle4u:Great Uniben! What's up sparkle? |
| Re: NYSC 2017 Batch A Corps Members House by segunk1(m): 12:26am On Jan 25, 2017 |
kolado:Wekom oh brodah , dem boku no be sumall, uncle bashnigga pls relate with this your brother. |
| Re: NYSC 2017 Batch A Corps Members House by Nobody: 1:09am On Jan 25, 2017 |
kolado:We tanda here, GIDIGBA. Welcome.
|
| Re: NYSC 2017 Batch A Corps Members House by segunk1(m): 1:09am On Jan 25, 2017 |
Another one from my main guy up dia, make we enjoy am small. Dream2: |
| Re: NYSC 2017 Batch A Corps Members House by Chriswazo(m): 4:51am On Jan 25, 2017 |
tobijoshua:You said you don already get but u no come wan ma i get, u see ur life? |
NYSC 2019 Batch A Corps Members Thread • NYSC 2018 Batch A Corps Members House • NYSC 2018 Batch A Corps Members House • 2 • 3 • 4
NYSC 2014 Batch C House • NYSC 2016 Batch B Corps Members House • NYSC 2016 Batch A Corp Members House

this ur big legs can even make me become smaller... pity my condition nah
You are playing with policeman of nigeria. Yhmm I no dey fear dem before ooh but I learn my lesson since wen I see one wey dey use yansh do stunt with gun.
