Big Brother Naija 2017: Live Thread - TV/Movies (159) - Nairaland
Nairaland Forum › Entertainment › TV/Movies › Big Brother Naija 2017: Live Thread (3674252 Views)
1 2 3 ... 156 157 158 159 160 161 162 ... 3141 Reply (Go Down)
| Re: Big Brother Naija 2017: Live Thread by Paayne(m): 11:04pm On Jan 29, 2017 |
4 kemen mind now, coco wan come fvck am 4 bed. |
| Re: Big Brother Naija 2017: Live Thread by Donbabajay12(m): 11:04pm On Jan 29, 2017 |
Paayne:baba u no go understand the erection wey that small pikin dey get |
| Re: Big Brother Naija 2017: Live Thread by bravozulu: 11:05pm On Jan 29, 2017 |
What's wrong with Coco-ice? poor attitude. |
| Re: Big Brother Naija 2017: Live Thread by Donbabajay12(m): 11:06pm On Jan 29, 2017 |
Finally miyonse gets a jacket to covers his Erection ... ![]() |
| Re: Big Brother Naija 2017: Live Thread by krystiankachi(m): 11:07pm On Jan 29, 2017 |
I dey observe d way tboss looks at miyonse, could it be love or what ![]() |
| Re: Big Brother Naija 2017: Live Thread by DaPuncline: 11:07pm On Jan 29, 2017 |
100naira:Please who is Tokunbo ? |
| Re: Big Brother Naija 2017: Live Thread by bravozulu: 11:08pm On Jan 29, 2017 |
E good as Miyonce cover the cassava end otherwise e go wet soon. |
| Re: Big Brother Naija 2017: Live Thread by Donbabajay12(m): 11:09pm On Jan 29, 2017 |
Cocoice flirting been with Bally since morning ...any noticed that |
| Re: Big Brother Naija 2017: Live Thread by Paayne(m): 11:10pm On Jan 29, 2017 |
So aunty cocoice no see anoda guy chyke, na bally kan dey high am |
| Re: Big Brother Naija 2017: Live Thread by photoshoot(m): 11:10pm On Jan 29, 2017 |
Awwn this is love jare But Miyonce isn't a serious boy ![]() |
| Re: Big Brother Naija 2017: Live Thread by rengsho: 11:11pm On Jan 29, 2017 |
#BBNaija lol......tboss just embarrassed as miyonse walk out of her in d middle of discussion..tboss was lik "wtf" |
| Re: Big Brother Naija 2017: Live Thread by Daxyd4realzy(m): 11:12pm On Jan 29, 2017 |
Ah swear, tboss is Hot |
| Re: Big Brother Naija 2017: Live Thread by Paayne(m): 11:13pm On Jan 29, 2017 |
Lol, dis marvis na korrect weyrey. |
| Re: Big Brother Naija 2017: Live Thread by rengsho: 11:13pm On Jan 29, 2017 |
Thanks God bobrisky did not come Becos we have one already...... miyonrisky..oshe baddest |
| Re: Big Brother Naija 2017: Live Thread by Daxyd4realzy(m): 11:13pm On Jan 29, 2017 |
This dude is dull...is that how unilag students behave? |
| Re: Big Brother Naija 2017: Live Thread by Nobody: 11:13pm On Jan 29, 2017 |
DaPuncline:That old cargo tboss |
| Re: Big Brother Naija 2017: Live Thread by coolestchris2: 11:14pm On Jan 29, 2017 |
Tboss versus miyonse |
| Re: Big Brother Naija 2017: Live Thread by photoshoot(m): 11:15pm On Jan 29, 2017 |
Marvis na thug ![]() |
| Re: Big Brother Naija 2017: Live Thread by rengsho: 11:16pm On Jan 29, 2017 |
Marvis is the realest babe in that house... All the guys make sense apart from Miyonse And Bisola will be acting like an ancestor |
| Re: Big Brother Naija 2017: Live Thread by Paayne(m): 11:17pm On Jan 29, 2017 |
The highest that can ever happen between tboss nd beyonce is a one night stand. DAHSOL..!! |
| Re: Big Brother Naija 2017: Live Thread by Nobody: 11:17pm On Jan 29, 2017 |
Tboss seems like she'd be clingy |
| Re: Big Brother Naija 2017: Live Thread by Paayne(m): 11:19pm On Jan 29, 2017 |
Tboss don tire 4 the guy mumu yarns.. |
| Re: Big Brother Naija 2017: Live Thread by rengsho: 11:20pm On Jan 29, 2017 |
Dey should shift focus from tboss and miyonse na, na their father dey sponsor BBNaija ni? |
| Re: Big Brother Naija 2017: Live Thread by photoshoot(m): 11:21pm On Jan 29, 2017 |
Its official. Tboss likes Miyonce, like she really likes him crazily! |
| Re: Big Brother Naija 2017: Live Thread by photoshoot(m): 11:23pm On Jan 29, 2017 |
1bkaye:Yeahhhhhh |
| Re: Big Brother Naija 2017: Live Thread by Nobody: 11:23pm On Jan 29, 2017 |
XD3G:I think say na only me see am o. And you know that farts from cigarettes are terrible |
| Re: Big Brother Naija 2017: Live Thread by photoshoot(m): 11:23pm On Jan 29, 2017 |
Paayne:Not true, its the other way round ![]() |
| Re: Big Brother Naija 2017: Live Thread by Nobody: 11:23pm On Jan 29, 2017 |
photoshoot:na wa oo somebody wey she senior with 9 years ![]() |
| Re: Big Brother Naija 2017: Live Thread by rengsho: 11:24pm On Jan 29, 2017 |
TBoss to miyonce: "so u dont have any better thing to say again" .. boy is so dry |
| Re: Big Brother Naija 2017: Live Thread by Paayne(m): 11:25pm On Jan 29, 2017 |
rengsho:Bros, me sef i tire oo. buh beyonce sef no dey try at all. e no fit keep long convo with the babe gan. him dey dia dey form gentleman lover. |
| Re: Big Brother Naija 2017: Live Thread by teelaw4life(m): 11:25pm On Jan 29, 2017 |
Please please can we watch another thing other than miyonse? Like cocoice smoking cigarette. That'll be more fun. |
| Re: Big Brother Naija 2017: Live Thread by rengsho: 11:25pm On Jan 29, 2017 |
Who else is tired of watching Tboss and Miyonse? Because I'm tired. Can camera focus move pls. Who is the dude controlling it? |
Live: Big Brother Naija 2018 (Double Wahala) BBNaija Live Thread • Efe Wins Big Brother Naija 2017 • Big Brother Naija 2017 Winner Announcement & Grand Finale Thread • 2 • 3 • 4
Live: Big Brother Naija 2018 (Double Wahala) BBNaija Live Thread • What Series Are You Watching Now? Part 2 • What Movie Are You Watching Now?




