Sold - Phone/Internet Market - Nairaland
Nairaland Forum › Science/Technology › Phones › Phone/Internet Market › Sold (1843 Views)
| Sold by johnstar(op): 6:01am On Jan 25, 2017*. Modified: 7:21am On Feb 23, 2017 |
![]()
|
| Re: Sold by Ekiseme(m): 11:50am On Jan 25, 2017*. Modified: 12:13pm On Jan 25, 2017 |
How much last? johnstar: |
| Re: Sold by johnstar(op): 8:04pm On Jan 25, 2017 |
| Re: Sold by Ekiseme(m): 2:24pm On Jan 26, 2017 |
johnstar:e go fly for 50k ? |
| Re: Sold by johnstar(op): 3:00pm On Jan 26, 2017 |
Ekiseme:No bro, it nor fit swim for 54000 self ![]() 55k last, let's deal, its very clean Ah don park am put inside box self, so let's deal if u ready |
| Re: Sold by Ekiseme(m): 6:29pm On Jan 26, 2017 |
johnstar:chairman, help a brother,i fit hustle 2k add am,making 52.... Na so my power reach for now. |
| Re: Sold by johnstar(op): 7:19pm On Jan 26, 2017 |
Ekiseme:Add 3k to complete it, why u dey price like woman na ehn ![]() Na phone wey u go even njoy sef |
| Re: Sold by Ekiseme(m): 8:11pm On Jan 26, 2017 |
johnstar:consider me i beg, i am ready to pick it up 2moro. |
| Re: Sold by johnstar(op): 8:33pm On Jan 26, 2017 |
| Re: Sold by Seizure: 9:30pm On Jan 26, 2017 |
johnstar:where's your location? |
| Re: Sold by johnstar(op): 1:35am On Jan 27, 2017 |
Seizure:Egbeda |
| Re: Sold by johnstar(op): 7:59am On Jan 27, 2017 |
Stil available..... |
| Re: Sold by Ekiseme(m): 8:54pm On Jan 27, 2017 |
| Re: Sold by johnstar(op): 9:28pm On Jan 27, 2017 |
Ekiseme:Dis man self u Never stil hustle for the 55k |
| Re: Sold by Ekiseme(m): 11:40pm On Jan 27, 2017 |
johnstar:no be small thing, you know things are hard out here. It's #52,500 now sha,oga mi, collect this money before i blow am. |
| Re: Sold by dicksj93: 12:19am On Jan 29, 2017 |
Ekiseme:ah fii epp u hol d money pending wen u wan complete am |
| Re: Sold by Ekiseme(m): 1:01pm On Jan 29, 2017 |
dicksj93:thank you, but,no sir |
| Re: Sold by johnstar(op): 2:13pm On Jan 29, 2017 |
| Re: Sold by Ekiseme(m): 8:33am On Jan 30, 2017 |
johnstar:this your number no dey go since saturday. Drop another one |
| Re: Sold by johnstar(op): 11:38am On Jan 30, 2017 |
Ekiseme:Its going now, i went to church since sat, no network in Winners (songo ota) |
| Re: Sold by johnstar(op): 11:38am On Jan 30, 2017 |
So lets deal ![]() D phone and d charger 54k |
| Re: Sold by Ekiseme(m): 12:32pm On Jan 30, 2017 |
johnstar:still not going abi you dey use me play ni? |
| Re: Sold by johnstar(op): 11:15am On Feb 02, 2017 |
Ekiseme:i didn't see ur calls na , why should i b playing u for a phone i wanna sell? Stil available |
| Re: Sold by Ekiseme(m): 11:41am On Feb 02, 2017 |
johnstar:no need,i already got one and for a good deal too |
| Re: Sold by johnstar(op): 7:50am On Feb 16, 2017 |
A |
| Re: Sold by davdandam(m): 4:06am On Feb 17, 2017 |
Pro version? |
| Re: Sold by johnstar(op): 11:27am On Feb 17, 2017 |
| Re: Sold by George22016(m): 10:07am On Feb 20, 2017 |
I have a iPhone 6splus not too clean going for 130k. negotiable or if you have a android phone to swap and add cash hit me up. Location-Ibadan or Lagos Call/WhatsApp me 08.1.5.13.8.9.9.1.5 am unable to upload pics due to network add me on WhatsApp if interested for pics |
| Re: Sold by perezuche(m): 11:19pm On Feb 22, 2017 |
johnstar:Still available? |
Infinix Note 2 Lte(2gb Ram,16gb) 2 Mnths Old For Sale • Gionee Splus or Infinix note 2 LTE needed in Osogbo • Sale Of Infinix Note 2 Exclusive To 3C HUB • 2 • 3 • 4
SOLD!!! • Pix!!!very Hot Deals New Gen(hmd)nokia Phones,5-7 Days Delivery From China • ALL SOLD..Now 66k! Brand New Blackberry Torch For Sale,see pix. book 4next sets

?