Welcome, Guest: Register On Nairaland / LOGIN! / Trending / Recent / New
Stats: 3,154,915 members, 7,824,841 topics. Date: Saturday, 11 May 2024 at 06:51 PM

Who Don Notice This Thing - Jokes Etc - Nairaland

Nairaland Forum / Entertainment / Jokes Etc / Who Don Notice This Thing (1756 Views)

Question Of The Day!!!what Will You Do If You Meet This Thing In A Bank’s Toilet / I Don Die / Who Else Notice This? (2) (3) (4)

(1) (Reply) (Go Down)

Who Don Notice This Thing by sarz(m): 9:12am On Feb 01, 2017
Abeg..na only me don notice ahbi una ma d notice dix tin........since they born me ah neva see albino obituary or hear say albino die.........wait frst dem no d die ney..make una tell me mha go do surgery oh....
Re: Who Don Notice This Thing by ahmEenu(m): 9:30am On Feb 01, 2017
sarz:
Abeg..na only me don notice ahbi una ma d notice dix tin........since they born me ah neva see albino obituary or hear say albino die.........wait frst dem no d die ney..make una tell me mha go do surgery oh....
. Or have u ever seen an Hausa albino
Re: Who Don Notice This Thing by BLACKCHARGER(m): 9:44am On Feb 01, 2017
Ok.. Ah don see.. Wetin hapun
Re: Who Don Notice This Thing by Augustap(f): 10:36am On Feb 02, 2017
Aside that I've never seen a mad northerner, abi dem no dey mad? grin grin grin

Re: Who Don Notice This Thing by sarz(m): 6:19pm On Sep 03, 2017
Augustap:
Aside that I've never seen a mad northerner, abi dem no dey mad? grin grin grin
may b der no d mad
Re: Who Don Notice This Thing by orezi379(m): 8:55pm On Sep 03, 2017
sarz:
may b der no d mad
g go north them plenty for north die.............. grin
Re: Who Don Notice This Thing by noeloge82(m): 4:19pm On Sep 04, 2017
But seriously I never see albino for north abi na d sun dey bleach dem

(1) (Reply)

Download Mark Angel Comedy: MIRACLE WORKER (episode 223) / A Wife Will Always Be Wife! / Secretary 's Resume!

(Go Up)

Sections: politics (1) business autos (1) jobs (1) career education (1) romance computers phones travel sports fashion health
religion celebs tv-movies music-radio literature webmasters programming techmarket

Links: (1) (2) (3) (4) (5) (6) (7) (8) (9) (10)

Nairaland - Copyright © 2005 - 2024 Oluwaseun Osewa. All rights reserved. See How To Advertise. 8
Disclaimer: Every Nairaland member is solely responsible for anything that he/she posts or uploads on Nairaland.