Big Brother Naija 2017: Live Thread - TV/Movies (427) - Nairaland
Nairaland Forum › Entertainment › TV/Movies › Big Brother Naija 2017: Live Thread (3685166 Views)
1 2 3 ... 424 425 426 427 428 429 430 ... 3141 Reply (Go Down)
| Re: Big Brother Naija 2017: Live Thread by Nikapetrelli(f): 10:02pm On Feb 04, 2017 |
vladimiros:Sure he is |
| Re: Big Brother Naija 2017: Live Thread by Nobody: 10:02pm On Feb 04, 2017 |
PArrey iyaff finish Everybody don dull suddenly ![]() |
| Re: Big Brother Naija 2017: Live Thread by Nobody: 10:02pm On Feb 04, 2017 |
Uriel trying to force herself on everyone. Babe is so insecure |
| Re: Big Brother Naija 2017: Live Thread by 100naira(m): 10:02pm On Feb 04, 2017 |
Be like Miyonse no too sabi dance self, probably hiding behind "tokunbo is controlling me". |
| Re: Big Brother Naija 2017: Live Thread by tayoxx(m): 10:02pm On Feb 04, 2017 |
Ttt tank don full oo.. I swear Any body wey him catch this night go hear am |
| Re: Big Brother Naija 2017: Live Thread by alexkarim(m): 10:02pm On Feb 04, 2017 |
TTT carry bomb for waist o! If dat bomb drop dis nite, there's bound to be a thanksgiving in 9 months time. No pill, therapy or oracle can prevent that! |
| Re: Big Brother Naija 2017: Live Thread by ninnyanny(f): 10:02pm On Feb 04, 2017 |
WORLDPEACE:I de oh.how your side |
| Re: Big Brother Naija 2017: Live Thread by Nobody: 10:03pm On Feb 04, 2017 |
Where Coco dey sef |
| Re: Big Brother Naija 2017: Live Thread by Oasis007(m): 10:03pm On Feb 04, 2017 |
Seems TTT is over-high! I'm kinda feeling and enjoying him sha! ![]() |
| Re: Big Brother Naija 2017: Live Thread by krystiankachi(m): 10:03pm On Feb 04, 2017 |
Gifty don't start what you cannot finish o |
| Re: Big Brother Naija 2017: Live Thread by Sleekyshuga(f): 10:03pm On Feb 04, 2017 |
Nikapetrelli:Nne, no business here oo .. One way or the other, partners would remind their selves of activities like these whenever suspect sets in. |
| Re: Big Brother Naija 2017: Live Thread by berryice(f): 10:04pm On Feb 04, 2017 |
Ttt tried in d party |
| Re: Big Brother Naija 2017: Live Thread by Lilamartedi(f): 10:04pm On Feb 04, 2017 |
Soma is so happy tonight ![]() |
| Re: Big Brother Naija 2017: Live Thread by XD3G: 10:04pm On Feb 04, 2017 |
If T-boss escapes nomination on Monday, then i will be extremely surprised and a bit disappointed |
| Re: Big Brother Naija 2017: Live Thread by Nobody: 10:04pm On Feb 04, 2017 |
Kimani killie show..kimani scatta show... ![]() |
| Re: Big Brother Naija 2017: Live Thread by Nickymezor(f): 10:04pm On Feb 04, 2017 |
Lilamartedi:Already? |
| Re: Big Brother Naija 2017: Live Thread by Nobody: 10:05pm On Feb 04, 2017 |
akthedream:one stick tonight with Cocoice and I'm banging her. Life |
| Re: Big Brother Naija 2017: Live Thread by 100naira(m): 10:05pm On Feb 04, 2017 |
Tokunbo shaking nyash when party wan finish ![]() |
| Re: Big Brother Naija 2017: Live Thread by ninnyanny(f): 10:05pm On Feb 04, 2017 |
So Tboss can talk to anyone at will but Miyounce can't? This is oppression and child abuse.. |
| Re: Big Brother Naija 2017: Live Thread by Lilamartedi(f): 10:05pm On Feb 04, 2017 |
Nickymezor:it looks like but the dj is still playing |
| Re: Big Brother Naija 2017: Live Thread by vladimiros: 10:05pm On Feb 04, 2017 |
Soma and Gifty this nite will be something else ![]() |
| Re: Big Brother Naija 2017: Live Thread by Nikapetrelli(f): 10:06pm On Feb 04, 2017 |
Sleekyshuga:La so nw,datx y make married no suppose show face there |
| Re: Big Brother Naija 2017: Live Thread by mediocre(m): 10:06pm On Feb 04, 2017 |
1bkaye:pics ![]() |
| Re: Big Brother Naija 2017: Live Thread by Nobody: 10:06pm On Feb 04, 2017 |
Dj waxxy..na now u wan dey play party jam abi ![]() Everyone don wear out finish |
| Re: Big Brother Naija 2017: Live Thread by krystiankachi(m): 10:06pm On Feb 04, 2017 |
Debbie can dance o, see moves! |
| Re: Big Brother Naija 2017: Live Thread by WORLDPEACE(m): 10:07pm On Feb 04, 2017 |
ninnyanny:My side dey alright. Na TTT I believe pass. I like the way the guy is making a fool of himself. |
| Re: Big Brother Naija 2017: Live Thread by Suspect33(m): 10:07pm On Feb 04, 2017 |
kemen for president |
| Re: Big Brother Naija 2017: Live Thread by Nikapetrelli(f): 10:07pm On Feb 04, 2017 |
Boj2:Leave d ASAI DJ |
| Re: Big Brother Naija 2017: Live Thread by Lilamartedi(f): 10:07pm On Feb 04, 2017 |
krystiankachi:Asin the babe is a stepper |
| Re: Big Brother Naija 2017: Live Thread by Nobody: 10:08pm On Feb 04, 2017 |
mediocre:Lool see this one |
| Re: Big Brother Naija 2017: Live Thread by Nobody: 10:08pm On Feb 04, 2017 |
Group dance....... ![]() |
| Re: Big Brother Naija 2017: Live Thread by Nikapetrelli(f): 10:08pm On Feb 04, 2017 |
Housemates kind of dancing thriller dance MJ sha |
Live: Big Brother Naija 2018 (Double Wahala) BBNaija Live Thread • Efe Wins Big Brother Naija 2017 • Big Brother Naija 2017 Winner Announcement & Grand Finale Thread • 2 • 3 • 4
Live: Big Brother Naija 2018 (Double Wahala) BBNaija Live Thread • What Series Are You Watching Now? Part 2 • What Movie Are You Watching Now?




