Big Brother Naija 2017: Live Thread - TV/Movies (519) - Nairaland
Nairaland Forum › Entertainment › TV/Movies › Big Brother Naija 2017: Live Thread (3699311 Views)
1 2 3 ... 516 517 518 519 520 521 522 ... 3141 Reply (Go Down)
| Re: Big Brother Naija 2017: Live Thread by pradoworld: 12:38am On Feb 06, 2017 |
XD3G:Just support someone weekly is best cos most times favourite sef dey fall hand pass person wey u no like. |
| Re: Big Brother Naija 2017: Live Thread by vladimiros: 12:38am On Feb 06, 2017 |
Eya.. tboss sitting by the corner.. nah, don't feel sorry.. |
| Re: Big Brother Naija 2017: Live Thread by vladimiros: 12:39am On Feb 06, 2017 |
If you focus ur attention on Gifty.. U would realize she says nonsense randomly.. Like she was just babble anything her minds tells her to say.. |
| Re: Big Brother Naija 2017: Live Thread by alexkarim(m): 12:41am On Feb 06, 2017 |
pradoworld:Biggie na Jon Snow....the resemblance in being scornful no get remix anytime HMs open fridge or carry pot. ![]() |
| Re: Big Brother Naija 2017: Live Thread by pradoworld: 12:43am On Feb 06, 2017 |
coolestchris:Smart guy, he no even tell them about the green advantage card again. |
| Re: Big Brother Naija 2017: Live Thread by alexkarim(m): 12:44am On Feb 06, 2017 |
If BB Naija was Game of Thrones... BIGGIE
|
| Re: Big Brother Naija 2017: Live Thread by pradoworld: 12:47am On Feb 06, 2017 |
Phi001:No mother of dragons yet for bbnaija |
| Re: Big Brother Naija 2017: Live Thread by pradoworld: 12:50am On Feb 06, 2017 |
alexkarim:No soma na them stack papa, he no even wait for the real show before he waka . |
| Re: Big Brother Naija 2017: Live Thread by silasupdc(m): 12:50am On Feb 06, 2017 |
pocohantas:they are not called Nigerians but citizens of a secessionist state, soma n miyonse hunger just continue Lolz |
| Re: Big Brother Naija 2017: Live Thread by Nobody: 12:51am On Feb 06, 2017 |
Nice one.
|
| Re: Big Brother Naija 2017: Live Thread by pradoworld: 12:52am On Feb 06, 2017 |
Phi001:Most of the main people are men. Bedt possible comparison available |
| Re: Big Brother Naija 2017: Live Thread by silasupdc(m): 12:54am On Feb 06, 2017 |
mumu karmen get friend for everything, friend wey dem dey sabi drink, friend wey dem sabi dance 4 club, I wonder whether he get friend wey sabi gym lips cos dis him lips dey carry weight |
| Re: Big Brother Naija 2017: Live Thread by alexkarim(m): 12:55am On Feb 06, 2017 |
If BB Naija was Game of Thrones.... PAYPORTE
|
| Re: Big Brother Naija 2017: Live Thread by mediocre(m): 12:59am On Feb 06, 2017 |
mightyfada:Leaving soon has its advantages too, if you're not going to win, why wait till the last day. Somadina will soon start having the cash money ... |
| Re: Big Brother Naija 2017: Live Thread by alexkarim(m): 1:00am On Feb 06, 2017 |
silasupdc:No mind am....Naija Schenghen ![]() |
| Re: Big Brother Naija 2017: Live Thread by Neroanna(f): 1:03am On Feb 06, 2017 |
kemen say person fit just bang gift den con pretend say na alcohol... lmao. |
| Re: Big Brother Naija 2017: Live Thread by Chregor(m): 1:03am On Feb 06, 2017 |
Without kemen,of course, many can't sound funny. Bisola,marvis,efe ,and ttt are chilling, chewing and drinking, no one gree talk- everyone is feigning ignorance. But if it was kemen, hah, traffic!! Dey for rush con form Basketmouth for here. |
| Re: Big Brother Naija 2017: Live Thread by ceeSleek(m): 1:04am On Feb 06, 2017 |
" If na me and my Female Friends we go juzz down 1bottle of Vodka " ....KEMEN 2017.. Kemen get friends for all aspect of Life ooo! Na wa o! |
| Re: Big Brother Naija 2017: Live Thread by Neroanna(f): 1:06am On Feb 06, 2017 |
kemen always denying... mtchew. efe said he should give Tboss her space |
| Re: Big Brother Naija 2017: Live Thread by mediocre(m): 1:07am On Feb 06, 2017 |
alexkarim:Nah. Big brother has no name
|
| Re: Big Brother Naija 2017: Live Thread by Neroanna(f): 1:07am On Feb 06, 2017 |
gifty ontop bally...she's still drunk |
| Re: Big Brother Naija 2017: Live Thread by Nobody: 1:07am On Feb 06, 2017 |
BALLY, SEE FREE PUSSY |
| Re: Big Brother Naija 2017: Live Thread by Nobody: 1:09am On Feb 06, 2017 |
GIFTY IS OVER HIGH... CAUSING TROUBLE UPANDAN.. SHE NEED DICK |
| Re: Big Brother Naija 2017: Live Thread by quest003: 1:09am On Feb 06, 2017 |
Please anybody that knows a strong dibia that can help strike Kemen with live thunder in the southafrica Bigbrother house should please get back to me by quoting this comment |
| Re: Big Brother Naija 2017: Live Thread by Neroanna(f): 1:09am On Feb 06, 2017 |
gifty is displaying her drunk attitude. ... bally dey fear for am |
| Re: Big Brother Naija 2017: Live Thread by JehanEddy07(m): 1:10am On Feb 06, 2017 |
.. |
| Re: Big Brother Naija 2017: Live Thread by ostopsmich(m): 1:10am On Feb 06, 2017 |
This gifty Na real disgrace... and na person pikin be this one ooo |
| Re: Big Brother Naija 2017: Live Thread by Nobody: 1:11am On Feb 06, 2017 |
quest003:BROS, I DEY FIND TOO OOO |
| Re: Big Brother Naija 2017: Live Thread by suyamasta(m): 1:12am On Feb 06, 2017 |
Bally no go fall for gifty, Gifty d ready to make a somebody baby fada now |
| Re: Big Brother Naija 2017: Live Thread by alexkarim(m): 1:12am On Feb 06, 2017 |
If BB Naija was Game of Thrones... NAIRALANDERS
|
| Re: Big Brother Naija 2017: Live Thread by Chregor(m): 1:13am On Feb 06, 2017 |
Gifty is throwing legs in the air...hah!! Biggy? |
| Re: Big Brother Naija 2017: Live Thread by Frezhkid10(m): 1:20am On Feb 06, 2017 |
Now am missing soma more...he could have calmed down fifty Wif his fingers....chai...Soma!!!!! |
Live: Big Brother Naija 2018 (Double Wahala) BBNaija Live Thread • Efe Wins Big Brother Naija 2017 • Big Brother Naija 2017 Winner Announcement & Grand Finale Thread • 2 • 3 • 4
Live: Big Brother Naija 2018 (Double Wahala) BBNaija Live Thread • What Series Are You Watching Now? Part 2 • What Movie Are You Watching Now?
Viewing this topic: 1 guest(s)
