Football (+Other Sports) Betting Season 11 - Business (270) - Nairaland
Nairaland Forum › Nairaland General › Business › Football (+Other Sports) Betting Season 11 (5575355 Views)
1 2 3 ... 267 268 269 270 271 272 273 ... 4897 (Go Down)
| Re: Football (+Other Sports) Betting Season 11 by Obikush(m): 11:09pm On Feb 08, 2017 |
pascal558:$ |
| Re: Football (+Other Sports) Betting Season 11 by Chelseafan1: 11:09pm On Feb 08, 2017 |
vampire2020:LOL, weyrey ![]() Abeg, reply me for whatsapp o, I dey expect my share from u o, forget ds one wey I win so. Ds year alone, my money remain 45k now wey I still gast collect from Alabi. Na loss I still dey. Thank God say I no lose ds 20k, totally losses Jan /feb for be 75k. Wen Alaves score, one hot shiit first hold me sharply say I don die ds nyt |
| Re: Football (+Other Sports) Betting Season 11 by pascal558(m): 11:14pm On Feb 08, 2017 |
neroflo:u try,oyaa shiebapor |
| Re: Football (+Other Sports) Betting Season 11 by Obikush(m): 11:14pm On Feb 08, 2017 |
I am Bobby yungmickz in d pikture D two games won Ac-milan win 1-0 Marseille win 2-0 Obikush is king, but d fool stake 120 each
|
| Re: Football (+Other Sports) Betting Season 11 by paroh137(m): 11:14pm On Feb 08, 2017 |
Naija get talent for this Onyinye Ndidi side See goal! Meanwhile, while Leicester City like very slim players Vardy, Mahrez, Musa, Ndidi, Slimani![]() |
| Re: Football (+Other Sports) Betting Season 11 by Obikush(m): 11:15pm On Feb 08, 2017 |
If u need games Korret skore Any fixed Inbox my Facebook page ![]() |
| Re: Football (+Other Sports) Betting Season 11 by flair47: 11:15pm On Feb 08, 2017 |
Bros help me Abeg I'm tired of loosing |
| Re: Football (+Other Sports) Betting Season 11 by Obikush(m): 11:17pm On Feb 08, 2017 |
Dat Marseille game I gat niqqas wo stake 2k on dat And won big money |
| Re: Football (+Other Sports) Betting Season 11 by Chelseafan1: 11:18pm On Feb 08, 2017 |
pascal558:No be small tin my broda |
| Re: Football (+Other Sports) Betting Season 11 by Steve5946(m): 11:18pm On Feb 08, 2017 |
Obikush:you didn't stake .......why ![]() ![]() |
| Re: Football (+Other Sports) Betting Season 11 by pascal558(m): 11:18pm On Feb 08, 2017 |
Merrybet we want cashout option oooooh,abi una want make we first carry board dey waka follow street firts kwanu? |
| Re: Football (+Other Sports) Betting Season 11 by willjoe: 11:19pm On Feb 08, 2017*. Modified: 9:22am On Feb 09, 2017 |
. |
| Re: Football (+Other Sports) Betting Season 11 by pascal558(m): 11:21pm On Feb 08, 2017 |
Chelseafan1:naso him ought to be oh, mehn form guide ought to dey read WWWWWW not LLLWLL hahahahahahhaha |
| Re: Football (+Other Sports) Betting Season 11 by Obikush(m): 11:21pm On Feb 08, 2017 |
willjoe:R u on faseebook Add me up @ Bobby yungmickz IndikatE dat u r 4rm nairaland |
| Re: Football (+Other Sports) Betting Season 11 by paroh137(m): 11:24pm On Feb 08, 2017 |
Hello. Are you in business? davincida: |
| Re: Football (+Other Sports) Betting Season 11 by willjoe: 11:25pm On Feb 08, 2017*. Modified: 9:22am On Feb 09, 2017 |
. |
| Re: Football (+Other Sports) Betting Season 11 by damanjohn: 11:26pm On Feb 08, 2017 |
Obikush:Quote me for next sure game and I will surprise you with return .. No dey share games with kids ,,share with mature people and you will happy doing that , |
| Re: Football (+Other Sports) Betting Season 11 by Chelseafan1: 11:26pm On Feb 08, 2017 |
pascal558:I dey tell u, make boys dey win steady, shey ds betting companies na millionaires already |
| Re: Football (+Other Sports) Betting Season 11 by pascal558(m): 11:28pm On Feb 08, 2017 |
I see this upcoming champions league as one when go turn boiz to mehn abeg make d booking numbers star dey fly !! CC dancingskeleton |
| Re: Football (+Other Sports) Betting Season 11 by pascal558(m): 11:29pm On Feb 08, 2017 |
Chelseafan1:I swear oh,him$ be like blood moni...cos the way boiz dey loose moni to them daily I nr sure say who push drug self go get that kind amount |
| Re: Football (+Other Sports) Betting Season 11 by Obikush(m): 11:31pm On Feb 08, 2017 |
damanjohn:Add me up on Facebook @ Bobby yungmickz I day feel u |
| Re: Football (+Other Sports) Betting Season 11 by Nobody: 11:32pm On Feb 08, 2017 |
Obikush:done |
| Re: Football (+Other Sports) Betting Season 11 by davincida(f): 11:33pm On Feb 08, 2017 |
paroh137:yes but we have closed for today ........you can forward your airtime and username tomorrow |
| Re: Football (+Other Sports) Betting Season 11 by hohladharay(m): 11:34pm On Feb 08, 2017 |
paroh137:NAH |
| Re: Football (+Other Sports) Betting Season 11 by paroh137(m): 11:39pm On Feb 08, 2017 |
davincida:Tomorrow when I go go bank ![]() |
| Re: Football (+Other Sports) Betting Season 11 by paroh137(m): 11:40pm On Feb 08, 2017 |
hohladharay:Damn. Played matches don show. Remaining Colo Colo to score. No waala sha. |
| Re: Football (+Other Sports) Betting Season 11 by Obikush(m): 11:40pm On Feb 08, 2017 |
| Re: Football (+Other Sports) Betting Season 11 by kingphilip(m): 11:41pm On Feb 08, 2017 |
Obikush:just sent you one |
| Re: Football (+Other Sports) Betting Season 11 by hohladharay(m): 11:45pm On Feb 08, 2017 |
paroh137:Let me knw if u gat any 4 2mao.. |
| Re: Football (+Other Sports) Betting Season 11 by lasheez(m): 11:46pm On Feb 08, 2017 |
Am here again.........this is the big bang 3GK9HFF, 3GK9JQ7, 3GK9LD9 |
| Re: Football (+Other Sports) Betting Season 11 by Obikush(m): 11:53pm On Feb 08, 2017 |
kingphilip:Ur na ;Dname |
| Re: Football (+Other Sports) Betting Season 11 by topsyn03(m): 11:55pm On Feb 08, 2017 |
Pls can anybody explain to me Dortmund wins after extral tym.B956WCRRQAWAQ-3161784 Do i win/lose. Thks |
Football (+/Other Sports) Betting Season 14 • Football (+/Other Sports) Betting Season 13 • Football (+Other Sports) Betting Season 12 • 2 • 3 • 4
Football (+Other Sports) Betting Season 12 • ➜ ➜ ➜Currency/E-currency Market Deals➜ ➜ ➜ • If You Are Uber Partner In Lagos, Please Share Your Experience Here
Viewing this topic: 2 guest(s)


Vardy, Mahrez, Musa, Ndidi, Slimani