Big Brother Naija 2017: Live Thread - TV/Movies (633) - Nairaland
Nairaland Forum › Entertainment › TV/Movies › Big Brother Naija 2017: Live Thread (3678787 Views)
1 2 3 ... 630 631 632 633 634 635 636 ... 3141 Reply (Go Down)
| Re: Big Brother Naija 2017: Live Thread by vladimiros: 10:41pm On Feb 09, 2017 |
" the idea of time table no dey necessary.. We are adults"- kemen.. |
| Re: Big Brother Naija 2017: Live Thread by Nobody: 10:41pm On Feb 09, 2017 |
XD3G:That's a visible complex bruh ![]() |
| Re: Big Brother Naija 2017: Live Thread by vladimiros: 10:42pm On Feb 09, 2017 |
" we dey talk solution, not blames"- kemen.. |
| Re: Big Brother Naija 2017: Live Thread by Coyotejack(m): 10:42pm On Feb 09, 2017 |
I am back yah |
| Re: Big Brother Naija 2017: Live Thread by vladimiros: 10:42pm On Feb 09, 2017 |
So d housemates finally agree that dem dey chop too fvcking much... |
| Re: Big Brother Naija 2017: Live Thread by Coyotejack(m): 10:43pm On Feb 09, 2017 |
This is talk don too tey |
| Re: Big Brother Naija 2017: Live Thread by sirfee(m): 10:43pm On Feb 09, 2017 |
XD3G:Don't mind the "Jennifa wannabee",she's going home this weekend. |
| Re: Big Brother Naija 2017: Live Thread by vladimiros: 10:43pm On Feb 09, 2017 |
" wetin do go give tboss?"-Bisola " tboss nah politician, she dey clean when nobody tells her to clean"- kemen |
| Re: Big Brother Naija 2017: Live Thread by 100naira(m): 10:43pm On Feb 09, 2017 |
Bosseth24:Na her area of expertise be dat, she's always disinfecting the toilet and bathroom everyday plus she's very aggressive when it comes to washing plates and cutlery. |
| Re: Big Brother Naija 2017: Live Thread by Coyotejack(m): 10:43pm On Feb 09, 2017 |
So Tboss market na to clean ![]() |
| Re: Big Brother Naija 2017: Live Thread by pocohantas(f): 10:44pm On Feb 09, 2017 |
ninnyanny:Cutlery? Nawa! Na real wa! Kemen really wan make Tboss smile. He is over emphasising on the fact that she cleans... |
| Re: Big Brother Naija 2017: Live Thread by Nobody: 10:44pm On Feb 09, 2017 |
TBOSS... I AM A POLITICIAN.....IS THIS A JOKE OR WHAT? |
| Re: Big Brother Naija 2017: Live Thread by ammyluv2002(f): 10:44pm On Feb 09, 2017 |
Tboss na cleaner |
| Re: Big Brother Naija 2017: Live Thread by ninnyanny(f): 10:44pm On Feb 09, 2017 |
Tboss de clean..na her hussle ..kemen. |
| Re: Big Brother Naija 2017: Live Thread by COOL10(m): 10:44pm On Feb 09, 2017 |
Pls oo,what transpired between Bassey and T boss |
| Re: Big Brother Naija 2017: Live Thread by vladimiros: 10:44pm On Feb 09, 2017 |
Bisola don high ni?! She should shut up Abeg.. |
| Re: Big Brother Naija 2017: Live Thread by ninnyanny(f): 10:45pm On Feb 09, 2017 |
pocohantas:na Efe tok o |
| Re: Big Brother Naija 2017: Live Thread by vladimiros: 10:45pm On Feb 09, 2017 |
TTT dey hug tboss ... |
| Re: Big Brother Naija 2017: Live Thread by braimeddy: 10:45pm On Feb 09, 2017 |
Bisola is just like Nigeria. She never believe that tins can work out well in d house. What a pessimistic. |
| Re: Big Brother Naija 2017: Live Thread by XD3G: 10:46pm On Feb 09, 2017 |
sirfee:A very bad display from them. Bisola is just a very pathetic person. She's the one making a mess of Kemen's suggestions. |
| Re: Big Brother Naija 2017: Live Thread by Coyotejack(m): 10:46pm On Feb 09, 2017 |
TTT be making Tboss special and feeling wanted but for how long |
| Re: Big Brother Naija 2017: Live Thread by vladimiros: 10:46pm On Feb 09, 2017 |
" from today I will start fighting on everybody that defaults"- kemen... |
| Re: Big Brother Naija 2017: Live Thread by pocohantas(f): 10:46pm On Feb 09, 2017 |
ninnyanny:Lol. Do you agree that Mavis can act? I am yet to notice it o. I find it funny when she tries to be serious and sound smart (e.) during the debate...for and against Igwe Efe's rule. |
| Re: Big Brother Naija 2017: Live Thread by vladimiros: 10:47pm On Feb 09, 2017 |
Kemen to tboss " I know u want a lot of things"... |
| Re: Big Brother Naija 2017: Live Thread by 100naira(m): 10:47pm On Feb 09, 2017 |
Bisola na mad woman "the thing wey I know is, all this thing wey we talk na nonsense" ![]() |
| Re: Big Brother Naija 2017: Live Thread by Nobody: 10:47pm On Feb 09, 2017 |
KEMEN, DON'T MAKE ME INSULT YOU THIS NIGHT P AFTER HAILING YOU FOR A GOOD TALK. |
| Re: Big Brother Naija 2017: Live Thread by Nobody: 10:47pm On Feb 09, 2017 |
Kemen with his over zealous lips should stop popping up on Tboss's face.... She don't like you bruh ![]() |
| Re: Big Brother Naija 2017: Live Thread by vladimiros: 10:47pm On Feb 09, 2017 |
" I am not feeling respected" - tboss |
| Re: Big Brother Naija 2017: Live Thread by Coyotejack(m): 10:47pm On Feb 09, 2017 |
Kemen and Tboss talking atm |
| Re: Big Brother Naija 2017: Live Thread by braimeddy: 10:47pm On Feb 09, 2017 |
Kemen just dey find way to take fvck dis Tboss. See as he dey pet her sef. Guy just relax ur plan no go work. Tboss no like u 1 bit |
| Re: Big Brother Naija 2017: Live Thread by vladimiros: 10:47pm On Feb 09, 2017 |
akthedream:D guy use style sell him market to tboss.. |
| Re: Big Brother Naija 2017: Live Thread by Nobody: 10:48pm On Feb 09, 2017 |
WHAT IS WRONG WITH KEMEN? |
Live: Big Brother Naija 2018 (Double Wahala) BBNaija Live Thread • Efe Wins Big Brother Naija 2017 • Big Brother Naija 2017 Winner Announcement & Grand Finale Thread • 2 • 3 • 4
Live: Big Brother Naija 2018 (Double Wahala) BBNaija Live Thread • What Series Are You Watching Now? Part 2 • What Movie Are You Watching Now?
Viewing this topic: 1 guest(s)


