Big Brother Naija 2017: Live Thread - TV/Movies (766) - Nairaland
Nairaland Forum › Entertainment › TV/Movies › Big Brother Naija 2017: Live Thread (3691715 Views)
1 2 3 ... 763 764 765 766 767 768 769 ... 3141 Reply (Go Down)
| Re: Big Brother Naija 2017: Live Thread by Coyotejack(m): 10:23pm On Feb 12, 2017 |
This ese laff na bad laff make she noe laff am for nite oooo |
| Re: Big Brother Naija 2017: Live Thread by vladimiros: 10:24pm On Feb 12, 2017 |
Coyotejack:D laff dey mske me laff |
| Re: Big Brother Naija 2017: Live Thread by IyawoTM(f): 10:24pm On Feb 12, 2017 |
safarigirl:*laffing too hard* * then falls from bed* |
| Re: Big Brother Naija 2017: Live Thread by krystiankachi(m): 10:26pm On Feb 12, 2017 |
Ese is so fvcking beautiful!, with or without makeup |
| Re: Big Brother Naija 2017: Live Thread by safarigirl(mod): 10:26pm On Feb 12, 2017 |
IyawoTM:abeg no laugh, I think say na common knowledge ![]() |
| Re: Big Brother Naija 2017: Live Thread by Coyotejack(m): 10:26pm On Feb 12, 2017 |
krystiankachi:Beauty is in the eye of the beholder |
| Re: Big Brother Naija 2017: Live Thread by Nobody: 10:27pm On Feb 12, 2017 |
Why is this Ese girl laughing like a penguin? |
| Re: Big Brother Naija 2017: Live Thread by bravozulu: 10:27pm On Feb 12, 2017 |
The way this Ese dey scratch her head, abi lice dey? |
| Re: Big Brother Naija 2017: Live Thread by waxdude: 10:28pm On Feb 12, 2017 |
eosigwe:Haaaa...seems fake since like 1890 |
| Re: Big Brother Naija 2017: Live Thread by Coyotejack(m): 10:28pm On Feb 12, 2017 |
bravozulu:Dem dey play jackpot na ![]() E fit be her sign |
| Re: Big Brother Naija 2017: Live Thread by newguy1(m): 10:29pm On Feb 12, 2017 |
Ese darling ![]() |
| Re: Big Brother Naija 2017: Live Thread by pocohantas(f): 10:29pm On Feb 12, 2017 |
krystiankachi:All liars will go to hell. |
| Re: Big Brother Naija 2017: Live Thread by vladimiros: 10:29pm On Feb 12, 2017 |
Efevand TTT just dey win this whot.. |
| Re: Big Brother Naija 2017: Live Thread by Coyotejack(m): 10:30pm On Feb 12, 2017 |
See as gifty don calm as ese don show say she loud pass am But ese laff man gives me the creeps |
| Re: Big Brother Naija 2017: Live Thread by Nobody: 10:31pm On Feb 12, 2017*. Modified: 12:20pm On Feb 13, 2017 |
Omg the show had been streaming in the background on mute and I turned the volume back on whilst Ese was laughing |
| Re: Big Brother Naija 2017: Live Thread by krystiankachi(m): 10:31pm On Feb 12, 2017 |
pocohantas: ![]() |
| Re: Big Brother Naija 2017: Live Thread by xpertriate(m): 10:31pm On Feb 12, 2017 |
Efe is a cheat.wtf.how come him and ttt r winning steadily |
| Re: Big Brother Naija 2017: Live Thread by Roon9(m): 10:31pm On Feb 12, 2017 |
Wait was I the only one that enjoyed that first performance by falz. The weh done sir song is lit. I just downloaded |
| Re: Big Brother Naija 2017: Live Thread by Coyotejack(m): 10:31pm On Feb 12, 2017 |
pocohantas:Bet y na rotfl |
| Re: Big Brother Naija 2017: Live Thread by Coyotejack(m): 10:32pm On Feb 12, 2017 |
Roon9:We have been grooving to wehdone sir for almost a month now ![]() |
| Re: Big Brother Naija 2017: Live Thread by Nobody: 10:32pm On Feb 12, 2017 |
krystiankachi:I think she's really fine too |
| Re: Big Brother Naija 2017: Live Thread by Roon9(m): 10:32pm On Feb 12, 2017 |
pocohantas:As in.... The mouth na dieeee |
| Re: Big Brother Naija 2017: Live Thread by Nobody: 10:32pm On Feb 12, 2017 |
Coyotejack:Lmao |
| Re: Big Brother Naija 2017: Live Thread by Coyotejack(m): 10:32pm On Feb 12, 2017 |
xpertriate:HM noe get eyes na |
| Re: Big Brother Naija 2017: Live Thread by Roon9(m): 10:33pm On Feb 12, 2017 |
Coyotejack:Troi! I dey zoo shar |
| Re: Big Brother Naija 2017: Live Thread by Coyotejack(m): 10:33pm On Feb 12, 2017 |
Roon9:Welcome back |
| Re: Big Brother Naija 2017: Live Thread by pocohantas(f): 10:33pm On Feb 12, 2017 |
Coyotejack:I just had to remind him. Why is she laughing like that? Is she intentionally trying to piss them off? |
| Re: Big Brother Naija 2017: Live Thread by Coyotejack(m): 10:34pm On Feb 12, 2017 |
Abeg bisola na character abeg now I am a fan |
| Re: Big Brother Naija 2017: Live Thread by Coyotejack(m): 10:34pm On Feb 12, 2017 |
pocohantas:D laff noe just comot road atol |
| Re: Big Brother Naija 2017: Live Thread by Nobody: 10:35pm On Feb 12, 2017 |
pocohantas:Lol yeah she's a fake housemate who has been planted there specifically to cause drama, the laugh is cracking me up |
| Re: Big Brother Naija 2017: Live Thread by berryice(f): 10:36pm On Feb 12, 2017 |
Coyotejack:I swear bro lol..lip sealed |
| Re: Big Brother Naija 2017: Live Thread by pocohantas(f): 10:36pm On Feb 12, 2017 |
Oh ohhhh Whenever the camera shifts to Jon, my tv picture quality improves. |
Live: Big Brother Naija 2018 (Double Wahala) BBNaija Live Thread • Efe Wins Big Brother Naija 2017 • Big Brother Naija 2017 Winner Announcement & Grand Finale Thread • 2 • 3 • 4
Live: Big Brother Naija 2018 (Double Wahala) BBNaija Live Thread • What Series Are You Watching Now? Part 2 • What Movie Are You Watching Now?
Viewing this topic: 1 guest(s)


