Big Brother Naija 2017: Live Thread - TV/Movies (853) - Nairaland
Nairaland Forum › Entertainment › TV/Movies › Big Brother Naija 2017: Live Thread (3739531 Views)
1 2 3 ... 850 851 852 853 854 855 856 ... 3141 Reply (Go Down)
| Re: Big Brother Naija 2017: Live Thread by 100naira(m): 11:01pm On Feb 14, 2017 |
Marvis na waitress, she no follow for de kiss ni? |
| Re: Big Brother Naija 2017: Live Thread by Nobody: 11:01pm On Feb 14, 2017 |
Abeg has any girl attempted suicide by kissing kemen yet?!.....curious ![]() |
| Re: Big Brother Naija 2017: Live Thread by sirfee(m): 11:01pm On Feb 14, 2017 |
Woooooow! |
| Re: Big Brother Naija 2017: Live Thread by teamsynergy: 11:02pm On Feb 14, 2017 |
tbos dope die
|
| Re: Big Brother Naija 2017: Live Thread by Nobody: 11:02pm On Feb 14, 2017 |
100naira:THAT SHOULD BE EFES SECOND KISS IN THE LAST 2 OR 3 YRS OR SO.... THAT IS WHY HE DEY SHAKE LIKE THAT.. |
| Re: Big Brother Naija 2017: Live Thread by Nikapetrelli(f): 11:02pm On Feb 14, 2017 |
The boss herself TBOSS don enter jacuzzi |
| Re: Big Brother Naija 2017: Live Thread by Nobody: 11:02pm On Feb 14, 2017 |
ExclusiveD:Ese has bn in d outside world. Ese knows d dude is married. Fiction vs reality. It's a f**king joke at this point. |
| Re: Big Brother Naija 2017: Live Thread by 100naira(m): 11:02pm On Feb 14, 2017 |
Tboss and Bally now |
| Re: Big Brother Naija 2017: Live Thread by Nobody: 11:03pm On Feb 14, 2017 |
See as bally dey kiss like my aboki,sule!! ![]() |
| Re: Big Brother Naija 2017: Live Thread by teamsynergy: 11:03pm On Feb 14, 2017 |
bally wan chop tboss lips finish
|
| Re: Big Brother Naija 2017: Live Thread by Nobody: 11:03pm On Feb 14, 2017 |
100naira:MARVIS DEY AVOID TO KISS EFE... DEBBIE KISSED BASSEY AND JOHN |
| Re: Big Brother Naija 2017: Live Thread by tayoxx(m): 11:03pm On Feb 14, 2017 |
Chei. ... i Mus go big brother oooo |
| Re: Big Brother Naija 2017: Live Thread by Donbabajay12(m): 11:03pm On Feb 14, 2017 |
Bally kissing like all his life depends on it ....smh |
| Re: Big Brother Naija 2017: Live Thread by Luizkid(m): 11:03pm On Feb 14, 2017 |
but dis aunty tboss sha na gud kisser oo |
| Re: Big Brother Naija 2017: Live Thread by pinkpebbles(f): 11:03pm On Feb 14, 2017 |
If u noticed, she kissd him first before any other person wil kiss him. Bad geh ![]() ExclusiveD: |
| Re: Big Brother Naija 2017: Live Thread by sirfee(m): 11:04pm On Feb 14, 2017 |
Bally!Bally!Bally!take ya time |
| Re: Big Brother Naija 2017: Live Thread by 100naira(m): 11:04pm On Feb 14, 2017 |
Ese and Bally now |
| Re: Big Brother Naija 2017: Live Thread by ExclusiveD(f): 11:04pm On Feb 14, 2017 |
Bally na badt guy....see as he dey kiss tboss hungrily ![]() |
| Re: Big Brother Naija 2017: Live Thread by Nikapetrelli(f): 11:04pm On Feb 14, 2017 |
100naira:She dey wait her turn |
| Re: Big Brother Naija 2017: Live Thread by teamsynergy: 11:04pm On Feb 14, 2017 |
bally and ese
|
| Re: Big Brother Naija 2017: Live Thread by Donbabajay12(m): 11:04pm On Feb 14, 2017 |
This ESE no sabi Kiss at all.... Bleep |
| Re: Big Brother Naija 2017: Live Thread by toseen7: 11:05pm On Feb 14, 2017 |
some boo.bs yaff fall like something i can not say..... |
| Re: Big Brother Naija 2017: Live Thread by 100naira(m): 11:05pm On Feb 14, 2017 |
See as uriel just de tempt us with those titties |
| Re: Big Brother Naija 2017: Live Thread by bravozulu: 11:05pm On Feb 14, 2017 |
Pls someone should help kiss Kemen. God will bless you. |
| Re: Big Brother Naija 2017: Live Thread by Nobody: 11:05pm On Feb 14, 2017 |
Uriel brezz wee kee sumbori My eyes ![]() |
| Re: Big Brother Naija 2017: Live Thread by XD3G: 11:05pm On Feb 14, 2017 |
Why is Eba outside and smacking her lips continuosly like a granny? |
| Re: Big Brother Naija 2017: Live Thread by zicoraads: 11:05pm On Feb 14, 2017 |
Gifty never kiss? She hasn't been herself since her nomination. |
| Re: Big Brother Naija 2017: Live Thread by fitzmayowa: 11:05pm On Feb 14, 2017 |
toseen7:When she don successfully kiss Jon aka miyonse2...lol I wonder how tool boy "miyonse" go sleep this night...lol |
| Re: Big Brother Naija 2017: Live Thread by 100naira(m): 11:06pm On Feb 14, 2017 |
Gifty, marvis and bisola never join the game Tboss; marvis must kiss oo |
| Re: Big Brother Naija 2017: Live Thread by zicoraads: 11:06pm On Feb 14, 2017 |
bravozulu:Ese kissed him earlier! Uriel's boobs though ![]() |
| Re: Big Brother Naija 2017: Live Thread by tayoxx(m): 11:06pm On Feb 14, 2017 |
Kemen my guy no go kiss nii |
| Re: Big Brother Naija 2017: Live Thread by bravozulu: 11:06pm On Feb 14, 2017 |
This Ese girl get correct bobbies, Chai! |
Live: Big Brother Naija 2018 (Double Wahala) BBNaija Live Thread • Efe Wins Big Brother Naija 2017 • Big Brother Naija 2017 Winner Announcement & Grand Finale Thread • 2 • 3 • 4
Live: Big Brother Naija 2018 (Double Wahala) BBNaija Live Thread • What Series Are You Watching Now? Part 2 • What Movie Are You Watching Now?


Dat her kiss wt tttt tho 


