Big Brother Naija 2017: Live Thread - TV/Movies (856) - Nairaland
Nairaland Forum › Entertainment › TV/Movies › Big Brother Naija 2017: Live Thread (3724288 Views)
1 2 3 ... 853 854 855 856 857 858 859 ... 3141 Reply (Go Down)
| Re: Big Brother Naija 2017: Live Thread by Nobody: 11:18pm On Feb 14, 2017 |
Where u hear that one? Boj2: |
| Re: Big Brother Naija 2017: Live Thread by zicoraads: 11:18pm On Feb 14, 2017 |
sirfee:I just tire for the thing. Iono what's the hold up...someone should just do it already ![]() |
| Re: Big Brother Naija 2017: Live Thread by Nikapetrelli(f): 11:18pm On Feb 14, 2017 |
In other news PSG dey knack Barcelona serious Akpako |
| Re: Big Brother Naija 2017: Live Thread by sirfee(m): 11:18pm On Feb 14, 2017 |
Nikapetrelli:Konji na bastard |
| Re: Big Brother Naija 2017: Live Thread by tayoxx(m): 11:19pm On Feb 14, 2017 |
This camera man de mad for head.na empty bottle I wan watch... Abeg put camera for uriel breast jor.. u think say na bottle I con look nii by this time |
| Re: Big Brother Naija 2017: Live Thread by sirfee(m): 11:19pm On Feb 14, 2017 |
Cameraman are you ok? |
| Re: Big Brother Naija 2017: Live Thread by zicoraads: 11:19pm On Feb 14, 2017 |
krystiankachi:Bro...I don't want porn. I want to see someone in this house get down. Cos I know they are dying to. |
| Re: Big Brother Naija 2017: Live Thread by alexkarim(m): 11:20pm On Feb 14, 2017 |
zicoraads:Please do ensure that you don't start painting them as whores when it eventually happens. TBH, due to the Nigerian hypocritical mentality, I would rather not have anyone f***. |
| Re: Big Brother Naija 2017: Live Thread by zicoraads: 11:20pm On Feb 14, 2017 |
tayoxx:Hahahahahhahahahahahahahaaaaaa For Uriel breast ké ![]() |
| Re: Big Brother Naija 2017: Live Thread by Nobody: 11:20pm On Feb 14, 2017 |
Bosseth24:For my sleep o! Last nyt ![]() Big brother sef suppose code naw....these peeps hv waited enough, 23 whole days haba mana!! |
| Re: Big Brother Naija 2017: Live Thread by gneisss: 11:20pm On Feb 14, 2017 |
Nikapetrelli:And it never came...nigga must be pissed af |
| Re: Big Brother Naija 2017: Live Thread by sirfee(m): 11:21pm On Feb 14, 2017 |
zicoraads:The cameraman is another barrier |
| Re: Big Brother Naija 2017: Live Thread by tayoxx(m): 11:21pm On Feb 14, 2017 |
Nikapetrelli:ordinary one goal de no fit score.. awon eleribu.. Don cut for peerson |
| Re: Big Brother Naija 2017: Live Thread by jaykaylegend(m): 11:21pm On Feb 14, 2017 |
krystiankachi:tell him ooo |
| Re: Big Brother Naija 2017: Live Thread by kyrante(m): 11:21pm On Feb 14, 2017 |
Camera man na wa for you oh! Na jacuzzi I never see before |
| Re: Big Brother Naija 2017: Live Thread by toseen7: 11:21pm On Feb 14, 2017 |
tayoxx:e be like say dis camera man nah deeper life member..... |
| Re: Big Brother Naija 2017: Live Thread by zicoraads: 11:21pm On Feb 14, 2017 |
alexkarim:I don't role like that. I know it's not easy putting adults in a house like this. Whether we like it or not, feelings will start to develop. Besides...we (the gods) have decided whoever gets down first, will surely win this ![]() |
| Re: Big Brother Naija 2017: Live Thread by apcmustwin(f): 11:22pm On Feb 14, 2017 |
Why showing us empty jacuzzi? And again why is this big brother so cheap. He has never heated that jacuzzi for housemates like they do on bba |
| Re: Big Brother Naija 2017: Live Thread by Nobody: 11:23pm On Feb 14, 2017 |
kyrante:At least if dem fit show jacuzzi for abt an hour... So these guys can smash...i no mind o |
| Re: Big Brother Naija 2017: Live Thread by Nobody: 11:23pm On Feb 14, 2017 |
Minus d 2yrs of celibacy...... I agree it's a corrupt world right now but we still hv some sexually disciplined individual mrDvO: |
| Re: Big Brother Naija 2017: Live Thread by tayoxx(m): 11:23pm On Feb 14, 2017 |
zicoraads:u no see am... Chei e full o... o kun dori.. e full reach top |
| Re: Big Brother Naija 2017: Live Thread by 100naira(m): 11:23pm On Feb 14, 2017 |
zicoraads:this is better
|
| Re: Big Brother Naija 2017: Live Thread by toseen7: 11:23pm On Feb 14, 2017 |
alexkarim:this na d reason why some of them dey avoid s3x |
| Re: Big Brother Naija 2017: Live Thread by sirfee(m): 11:24pm On Feb 14, 2017 |
Boj2:Lol I'm alone o,I'm with my vaselin already
|
| Re: Big Brother Naija 2017: Live Thread by zicoraads: 11:24pm On Feb 14, 2017 |
tayoxx:I been almost zoom the TV sef ![]() |
| Re: Big Brother Naija 2017: Live Thread by Donbabajay12(m): 11:24pm On Feb 14, 2017 |
apcmustwin:They call that bath Tub jacuzzi. BBN been whyning us. . |
| Re: Big Brother Naija 2017: Live Thread by tayoxx(m): 11:25pm On Feb 14, 2017 |
toseen7:we go vote the camera man for eviction o... Chei na dat producer for benue for make sense for this bbn oo |
| Re: Big Brother Naija 2017: Live Thread by Nikapetrelli(f): 11:26pm On Feb 14, 2017 |
gneisss:Sure e go pain me well a |
| Re: Big Brother Naija 2017: Live Thread by teamsynergy: 11:26pm On Feb 14, 2017 |
dis ESE na arsenal fan ooo
|
| Re: Big Brother Naija 2017: Live Thread by Nobody: 11:26pm On Feb 14, 2017 |
sirfee:You re so on it tonight huh.... ![]() Here is your vals gift below ![]()
|
| Re: Big Brother Naija 2017: Live Thread by Nobody: 11:27pm On Feb 14, 2017 |
Ojigbijigbi |
| Re: Big Brother Naija 2017: Live Thread by Nobody: 11:27pm On Feb 14, 2017 |
Debbie pull cloth for broda to see naaa.....shuo ![]() |
Live: Big Brother Naija 2018 (Double Wahala) BBNaija Live Thread • Efe Wins Big Brother Naija 2017 • Big Brother Naija 2017 Winner Announcement & Grand Finale Thread • 2 • 3 • 4
Live: Big Brother Naija 2018 (Double Wahala) BBNaija Live Thread • What Series Are You Watching Now? Part 2 • What Movie Are You Watching Now?
Viewing this topic: 3 guest(s)




