Big Brother Naija 2017: Live Thread - TV/Movies (957) - Nairaland
Nairaland Forum › Entertainment › TV/Movies › Big Brother Naija 2017: Live Thread (3671656 Views)
1 2 3 ... 954 955 956 957 958 959 960 ... 3141 Reply (Go Down)
| Re: Big Brother Naija 2017: Live Thread by pocohantas(f): 9:11pm On Feb 17, 2017 |
Abeg o Them been show them the coloured image to recreate in Stage 1? |
| Re: Big Brother Naija 2017: Live Thread by Threebear(m): 9:11pm On Feb 17, 2017 |
Efe dull sha. ![]() |
| Re: Big Brother Naija 2017: Live Thread by Prognose: 9:11pm On Feb 17, 2017 |
Efe don tire ![]() Simple puzzle game, relax, take a deep breath and look at the shapes. Sleep don dey catch uriel ![]() |
| Re: Big Brother Naija 2017: Live Thread by 100naira(m): 9:11pm On Feb 17, 2017 |
pocohantas:Yeah |
| Re: Big Brother Naija 2017: Live Thread by 100naira(m): 9:12pm On Feb 17, 2017 |
3 minutes and Efe is still in obstacle 1 |
| Re: Big Brother Naija 2017: Live Thread by Vanessa88(f): 9:12pm On Feb 17, 2017 |
Efe ooh! Don't fall my hand o! |
| Re: Big Brother Naija 2017: Live Thread by Threebear(m): 9:12pm On Feb 17, 2017 |
4 minutes still arranging that simple stuff. Reason why these street kids should be kept of from continental TV. |
| Re: Big Brother Naija 2017: Live Thread by ExclusiveD(f): 9:12pm On Feb 17, 2017 |
Na for dis game u go no ppl wey carry piece of paper enter hall for exam dat tym n efe na one of dem dude stil dey stage one n 4mins don pass |
| Re: Big Brother Naija 2017: Live Thread by Amillion: 9:12pm On Feb 17, 2017 |
Nikapetrelli:It is according to how their names were first written on the board. It's always like that. Efe can't seem to figure this thing out 4 mins plus already on stage one. Nawa |
| Re: Big Brother Naija 2017: Live Thread by ammyluv2002(f): 9:13pm On Feb 17, 2017 |
Threebear:Wetin you be? ![]() |
| Re: Big Brother Naija 2017: Live Thread by pocohantas(f): 9:13pm On Feb 17, 2017 |
100naira:Why e come dey hard like this na? |
| Re: Big Brother Naija 2017: Live Thread by ammyluv2002(f): 9:14pm On Feb 17, 2017 |
Amillion:that's not true! Just look at the board again |
| Re: Big Brother Naija 2017: Live Thread by 100naira(m): 9:14pm On Feb 17, 2017 |
De don show Efe the picture again still e do do another thing ![]() |
| Re: Big Brother Naija 2017: Live Thread by Threebear(m): 9:14pm On Feb 17, 2017 |
Binchie:Is there any disadvantage starting first, isn't everyone doing the same obstacle? |
| Re: Big Brother Naija 2017: Live Thread by Slymonster(m): 9:14pm On Feb 17, 2017 |
them show efe the expose twice,he couldn't get it..lol...what a brilliant boy |
| Re: Big Brother Naija 2017: Live Thread by Prognose: 9:14pm On Feb 17, 2017 |
See as dem dey look efe like mumu ![]() Bb bet why ![]() Didnt they show him a pic before scattering the stuff? Ok a ninja just helped him out with a glimpse of the pic Doesn't seem to have helped him though ![]() |
| Re: Big Brother Naija 2017: Live Thread by ammyluv2002(f): 9:15pm On Feb 17, 2017 |
Chai! My Efe ooooo |
| Re: Big Brother Naija 2017: Live Thread by Slymonster(m): 9:15pm On Feb 17, 2017 |
chai efe...e over m today |
| Re: Big Brother Naija 2017: Live Thread by pocohantas(f): 9:15pm On Feb 17, 2017 |
This is no longer funny |
| Re: Big Brother Naija 2017: Live Thread by MizOmalicha(f): 9:15pm On Feb 17, 2017 |
Efe don build tent dere.. Lol |
| Re: Big Brother Naija 2017: Live Thread by braimeddy: 9:16pm On Feb 17, 2017 |
Person be talk am for here say Efe na first class for e sch wen he b dey study economics. If I hear....dis guy too dull to make 2.2 sef |
| Re: Big Brother Naija 2017: Live Thread by 100naira(m): 9:16pm On Feb 17, 2017 |
7 minutes and still Efe still de obstacle 1 |
| Re: Big Brother Naija 2017: Live Thread by Threebear(m): 9:16pm On Feb 17, 2017 |
Can't believe people want this guy to win 25 million in this recession, he will carry the whole money put fit MMM. Very dull empty head. |
| Re: Big Brother Naija 2017: Live Thread by Nobody: 9:16pm On Feb 17, 2017 |
Shai! See gobbe for efe |
| Re: Big Brother Naija 2017: Live Thread by MizOmalicha(f): 9:17pm On Feb 17, 2017 |
Chia Efe wan cry... |
| Re: Big Brother Naija 2017: Live Thread by ExclusiveD(f): 9:17pm On Feb 17, 2017 |
In efe's mind now he wana do exam malpractice lool....time don go for d nigga |
| Re: Big Brother Naija 2017: Live Thread by 100naira(m): 9:17pm On Feb 17, 2017 |
Efe have failed the task, buzzer don sound |
| Re: Big Brother Naija 2017: Live Thread by Nobody: 9:17pm On Feb 17, 2017 |
Threebear:Did I say they are not going to do the same thing or it was a disadvantage to him? Abeg read what I wrote well. Efe is starting as usual means na him dey first start their tasks. |
| Re: Big Brother Naija 2017: Live Thread by Luizkid(m): 9:17pm On Feb 17, 2017 |
efe na waa, na realllll waaa |
| Re: Big Brother Naija 2017: Live Thread by 100naira(m): 9:17pm On Feb 17, 2017 |
John next |
| Re: Big Brother Naija 2017: Live Thread by pocohantas(f): 9:18pm On Feb 17, 2017 |
Uriel be thinking, if e be like this for Efe, how e go be for me |
| Re: Big Brother Naija 2017: Live Thread by temmyo: 9:18pm On Feb 17, 2017 |
Na wa o. Efe the real guy didn't pass the first puzzle. He was buzzed out after 8mins. O ga o! |
Live: Big Brother Naija 2018 (Double Wahala) BBNaija Live Thread • Efe Wins Big Brother Naija 2017 • Big Brother Naija 2017 Winner Announcement & Grand Finale Thread • 2 • 3 • 4
Live: Big Brother Naija 2018 (Double Wahala) BBNaija Live Thread • What Series Are You Watching Now? Part 2 • What Movie Are You Watching Now?

dude stil dey stage one n 4mins don pass