Big Brother Naija 2017: Live Thread - TV/Movies (1639) - Nairaland
Nairaland Forum › Entertainment › TV/Movies › Big Brother Naija 2017: Live Thread (3675504 Views)
1 2 3 ... 1636 1637 1638 1639 1640 1641 1642 ... 3141 Reply (Go Down)
| Re: Big Brother Naija 2017: Live Thread by Nobody: 10:12pm On Mar 04, 2017 |
tdbankplc:na Misswang001 be that na why i always dey ignore girls for this forum ![]() |
| Re: Big Brother Naija 2017: Live Thread by Threebear(m): 10:12pm On Mar 04, 2017 |
dominique:I tire my sister.... now he is playing as dem don kill Mama. |
| Re: Big Brother Naija 2017: Live Thread by sirfee(m): 10:12pm On Mar 04, 2017 |
CuteJude:Oga Bally for the money.SAIL ON OH YEA MATE |
| Re: Big Brother Naija 2017: Live Thread by Nobody: 10:13pm On Mar 04, 2017 |
kemen say him handsome i done die ![]() |
| Re: Big Brother Naija 2017: Live Thread by suyamasta(m): 10:13pm On Mar 04, 2017 |
Ceno1dItaliano:He does look like him |
| Re: Big Brother Naija 2017: Live Thread by Vanessa88(f): 10:13pm On Mar 04, 2017 |
ovieJr:Yeah right, subsequently they will definitely eat their heart out on Efe matter |
| Re: Big Brother Naija 2017: Live Thread by EXCUSEme2: 10:13pm On Mar 04, 2017 |
CuteJude:No wahala..... BASED ON THE LOGISTICS We go attended dey wedding, because na u help us spread EFE name for dis thread.. ![]() Even as u no dey reason with ur kidney, we still like you ![]() ![]() #EFENATION..... **I rep TEAM EFE ![]()
|
| Re: Big Brother Naija 2017: Live Thread by sirfee(m): 10:13pm On Mar 04, 2017 |
Efeeeeeeeeeeeeeeeeeee,Tttttttttttttttt,BaaaaaaaaaaallllllllllllllllllLlllllllllllllly,Baaaaaaaaaseeeeey,Keeeemmmmmmmmmeeeeen |
| Re: Big Brother Naija 2017: Live Thread by Donbabajay12(m): 10:13pm On Mar 04, 2017 |
But Ayam not understanding pple here ...HMs been saluting the DJ handwork and pple here are saying DJ is wack....smh |
| Re: Big Brother Naija 2017: Live Thread by Nobody: 10:14pm On Mar 04, 2017 |
sirfee:Bruh i see a barren dance floor ![]() |
| Re: Big Brother Naija 2017: Live Thread by ovoP(m): 10:14pm On Mar 04, 2017 |
Confirmed dis is efe's proffesional DJ ![]() |
| Re: Big Brother Naija 2017: Live Thread by dondavyd(m): 10:14pm On Mar 04, 2017 |
Ceno1dItaliano:Damn right, beefers won't agree though but dey damn look alike. Team kemen all d way.... The most intelligent Hms |
| Re: Big Brother Naija 2017: Live Thread by ElPhenomenal(m): 10:14pm On Mar 04, 2017 |
Dis one na local dj |
| Re: Big Brother Naija 2017: Live Thread by Nobody: 10:14pm On Mar 04, 2017 |
sirfee:i dey tell u , they cant stop us even if they tried , train to the money , swag , style , rep, name, family background, career , verbality oga bally pass marks all the way |
| Re: Big Brother Naija 2017: Live Thread by BoosBae(f): 10:14pm On Mar 04, 2017 |
1bkaye:Wow, u must be kidding. That cash can reduce does lips. Money makes the world go round. Don't dull my sister. ![]() |
| Re: Big Brother Naija 2017: Live Thread by tayoxx(m): 10:15pm On Mar 04, 2017 |
Chei this song.. give me the lighter |
| Re: Big Brother Naija 2017: Live Thread by sirfee(m): 10:15pm On Mar 04, 2017 |
Boj2:Really? |
| Re: Big Brother Naija 2017: Live Thread by Nikapetrelli(f): 10:15pm On Mar 04, 2017 |
Amvca trends don take over BBN naija on twitter tonite |
| Re: Big Brother Naija 2017: Live Thread by Nikapetrelli(f): 10:15pm On Mar 04, 2017 |
Debbie na one seductive dancer tonite ooo |
| Re: Big Brother Naija 2017: Live Thread by sirfee(m): 10:16pm On Mar 04, 2017 |
ba7man:No I don't,I live under the bridge. |
| Re: Big Brother Naija 2017: Live Thread by gneisss: 10:16pm On Mar 04, 2017 |
This camera man is mad...when someone is about to show stunt he will be showing light |
| Re: Big Brother Naija 2017: Live Thread by dominique(mod): 10:16pm On Mar 04, 2017 |
Threebear:Really? thats crazy. I've already switched the channels already |
| Re: Big Brother Naija 2017: Live Thread by ovoP(m): 10:16pm On Mar 04, 2017 |
EXCUSEme2:If we nor attend na Bleep up ![]() |
| Re: Big Brother Naija 2017: Live Thread by Nobody: 10:16pm On Mar 04, 2017 |
BoosBae: ![]() |
| Re: Big Brother Naija 2017: Live Thread by Nikapetrelli(f): 10:16pm On Mar 04, 2017 |
Le kwa nu Marvis as she hear Ph 1st son song |
| Re: Big Brother Naija 2017: Live Thread by Nobody: 10:16pm On Mar 04, 2017 |
sirfee:Yes really.....aint no Life of the party U of all ppl supppse code how Gidi turning up dey be naw |
| Re: Big Brother Naija 2017: Live Thread by suyamasta(m): 10:16pm On Mar 04, 2017 |
Im feeling this Dj daiiii these songs brings good memories |
| Re: Big Brother Naija 2017: Live Thread by dondavyd(m): 10:17pm On Mar 04, 2017 |
Nikapetrelli:she's always been like Dat... Ese hasn't allowed us take note |
| Re: Big Brother Naija 2017: Live Thread by Ceno1dItaliano: 10:17pm On Mar 04, 2017 |
Old jams on point |
| Re: Big Brother Naija 2017: Live Thread by Nobody: 10:17pm On Mar 04, 2017 |
tboss sha , make i neva talk , i know her type for club , off lights and she go craze ![]() |
| Re: Big Brother Naija 2017: Live Thread by sirfee(m): 10:17pm On Mar 04, 2017 |
CuteJude:If is not Bally,e no fit be like Bally. |
| Re: Big Brother Naija 2017: Live Thread by femiyonse: 10:17pm On Mar 04, 2017 |
Ceno1dItaliano:...bros if he like make he look like vector....i nor go vote for him..... |
Live: Big Brother Naija 2018 (Double Wahala) BBNaija Live Thread • Efe Wins Big Brother Naija 2017 • Big Brother Naija 2017 Winner Announcement & Grand Finale Thread • 2 • 3 • 4
Live: Big Brother Naija 2018 (Double Wahala) BBNaija Live Thread • What Series Are You Watching Now? Part 2 • What Movie Are You Watching Now?
Viewing this topic: 2 guest(s)
BASED ON THE LOGISTICS We go attended dey wedding, because na u help us spread EFE name for dis thread.. 
