Big Brother Naija 2017: Live Thread - TV/Movies (1930) - Nairaland
Nairaland Forum › Entertainment › TV/Movies › Big Brother Naija 2017: Live Thread (3673014 Views)
1 2 3 ... 1927 1928 1929 1930 1931 1932 1933 ... 3141 Reply (Go Down)
| Re: Big Brother Naija 2017: Live Thread by Latebloomerrr: 12:03am On Mar 12, 2017 |
Papykush:Loooool. Dis pic is so funny. Nairalanders we not kill me |
| Re: Big Brother Naija 2017: Live Thread by Donbabajay12(m): 12:04am On Mar 12, 2017 |
sevantex:they want to make Efe join Bad Gang |
| Re: Big Brother Naija 2017: Live Thread by Foxrain: 12:04am On Mar 12, 2017 |
sevantex:Tribalist. |
| Re: Big Brother Naija 2017: Live Thread by Foxrain: 12:05am On Mar 12, 2017 |
Why is T boss acting like Efe is smelling? ![]() Oh he does smell. |
| Re: Big Brother Naija 2017: Live Thread by Vivipop(f): 12:06am On Mar 12, 2017 |
Efe stop shushing people, it's a bad habit. I just dissed Efe now o, shebi una deh see? before them go say we no dey point out his wrongs. We still love you Sha...#IstandwithEfe |
| Re: Big Brother Naija 2017: Live Thread by oviejnr(m): 12:06am On Mar 12, 2017 |
Papykush:I tell you, na like MFM revival. For the ladies i ignore some comments wey they provoking but the guys i no dey give them chance oh. ![]() |
| Re: Big Brother Naija 2017: Live Thread by Slymonster(m): 12:07am On Mar 12, 2017 |
Bad gang |
| Re: Big Brother Naija 2017: Live Thread by sirfee(m): 12:07am On Mar 12, 2017 |
oviejnr:BUONA NOTTE.......CIAOOO |
| Re: Big Brother Naija 2017: Live Thread by moststylish(m): 12:07am On Mar 12, 2017 |
Efe: i no won wear tie...na by force |
| Re: Big Brother Naija 2017: Live Thread by toseen7: 12:07am On Mar 12, 2017 |
shey na by force to smoke? Bally free Efe jare ![]() |
| Re: Big Brother Naija 2017: Live Thread by cashreport: 12:07am On Mar 12, 2017 |
Foxrain:Hehehehe Lol Laughing so hard ![]() Warri no dey take last |
| Re: Big Brother Naija 2017: Live Thread by Nobody: 12:08am On Mar 12, 2017 |
WHEN I TELL UNA SAY MARVIS DEY WEAR TIE, SOME DICK HEAD THOUGHT I WAS LYING... THIS MARVIS NA CROOK...EFE NO DEY HER LEVEL AT ALL |
| Re: Big Brother Naija 2017: Live Thread by PrincessKab: 12:09am On Mar 12, 2017 |
Lol...I was on a Video call shortly into the party. Was helping someone with the BBN party show. So, was kinda off. Thanks so much for the compliments. I do appreciate... oviejnr: |
| Re: Big Brother Naija 2017: Live Thread by Donbabajay12(m): 12:09am On Mar 12, 2017 |
Bally cracking me up ....His Royal Highness.... Abeg free Efe now ..no corrupt the guy |
| Re: Big Brother Naija 2017: Live Thread by frankfiny(m): 12:09am On Mar 12, 2017 |
Street guy wey no dey smoke, is that one street guy?.....argue with your remote lol |
| Re: Big Brother Naija 2017: Live Thread by sirfee(m): 12:10am On Mar 12, 2017 |
frankfiny:Wetin dey happen for the house...I'm enjoying my Spongebob and mr crap at the moment. |
| Re: Big Brother Naija 2017: Live Thread by Nobody: 12:10am On Mar 12, 2017 |
moststylish:HIM GET THE HEAD TO TAKE WEAR TIE? ORDINARY BEER DEY MAKE AM GIVE MOTIVATIONAL SPEECH.. LET ALONE TIE.. HIM GO MAD |
| Re: Big Brother Naija 2017: Live Thread by cashreport: 12:11am On Mar 12, 2017 |
Post pictures of Efe Highness face |
| Re: Big Brother Naija 2017: Live Thread by to9ine: 12:11am On Mar 12, 2017 |
Vivipop:I tire for his continuous 'bally hear me, guys hear me' rant --10 times.. Must we hear u ![]() Still teamEfe #isitmyfault |
| Re: Big Brother Naija 2017: Live Thread by Slymonster(m): 12:11am On Mar 12, 2017 |
efe don use style call em real age |
| Re: Big Brother Naija 2017: Live Thread by oviejnr(m): 12:11am On Mar 12, 2017 |
PrincessKab:You welcome. |
| Re: Big Brother Naija 2017: Live Thread by PrincessKab: 12:11am On Mar 12, 2017 |
Yeah, I did. Thanks much... Papykush: |
| Re: Big Brother Naija 2017: Live Thread by fitzmayowa: 12:11am On Mar 12, 2017 |
Must Efe talk The guy just dey misyarn since... |
| Re: Big Brother Naija 2017: Live Thread by Donbabajay12(m): 12:12am On Mar 12, 2017 |
Akthedream112:His Royal Highness.. abeg no corrupt captain |
| Re: Big Brother Naija 2017: Live Thread by Nobody: 12:12am On Mar 12, 2017 |
frankfiny:EFE IS NEVER INTO STREET... FORGET THE DADA WEY DEY HIM HEAD.. HE CAN NEVER WEAR TIE... HE GO RUN MAD. |
| Re: Big Brother Naija 2017: Live Thread by Donbabajay12(m): 12:12am On Mar 12, 2017 |
fitzmayowa:OMG,Are u watching the Show at all..... |
| Re: Big Brother Naija 2017: Live Thread by sirfee(m): 12:12am On Mar 12, 2017 |
toseen7:Efe no dey smoke abi,keep deceiving yourself ![]() |
| Re: Big Brother Naija 2017: Live Thread by PrincessKab: 12:13am On Mar 12, 2017 |
| Re: Big Brother Naija 2017: Live Thread by frankfiny(m): 12:13am On Mar 12, 2017 |
Bally dey shock say efe no dey smoke...he said he wan teach am...efe said his mother told him that if he smokes he will get mad, bally was like " which kind yarns be that, even tboss don smoke before" sirfee: |
| Re: Big Brother Naija 2017: Live Thread by Nobody: 12:13am On Mar 12, 2017 |
PrincessKab:I have been inching to know what part of the country you are from. |
| Re: Big Brother Naija 2017: Live Thread by toseen7: 12:14am On Mar 12, 2017 |
| Re: Big Brother Naija 2017: Live Thread by sirfee(m): 12:15am On Mar 12, 2017 |
frankfiny:ROTFL,it is finished.
|
Live: Big Brother Naija 2018 (Double Wahala) BBNaija Live Thread • Efe Wins Big Brother Naija 2017 • Big Brother Naija 2017 Winner Announcement & Grand Finale Thread • 2 • 3 • 4
Live: Big Brother Naija 2018 (Double Wahala) BBNaija Live Thread • What Series Are You Watching Now? Part 2 • What Movie Are You Watching Now?
Viewing this topic: 2 guest(s)


The guy just dey misyarn since...