Big Brother Naija 2017: Live Thread - TV/Movies (1932) - Nairaland
Nairaland Forum › Entertainment › TV/Movies › Big Brother Naija 2017: Live Thread (3672907 Views)
1 2 3 ... 1929 1930 1931 1932 1933 1934 1935 ... 3141 Reply (Go Down)
| Re: Big Brother Naija 2017: Live Thread by justjify(m): 12:25am On Mar 12, 2017 |
Xiana:Based on code ![]() |
| Re: Big Brother Naija 2017: Live Thread by Nobody: 12:25am On Mar 12, 2017 |
frankfiny:EFE IS JUST FOOLING HIS GULLIBLE FANATICAL FANS.... HE HAS NEVER BEEN INTO STREET.. I HAVE LISTENED TO HIS WACK EP...THERE IS NOTHING STREETZ THERE AT ALL.. HE IS TOO FAKE... |
| Re: Big Brother Naija 2017: Live Thread by Donbabajay12(m): 12:26am On Mar 12, 2017 |
Efe; Once you are a cooperate citizen you won't like alcohol ![]() |
| Re: Big Brother Naija 2017: Live Thread by jeffoski(m): 12:27am On Mar 12, 2017 |
Hmmmmm so Efe u no dey tie tie abi? Chai na Tboss suppose dey blow dis lie o. If Tboss don tie anybody can tie so how come Efe never tie b4?and yet u be street Hmmmmmmmm Efe go and sleep biko But bally don high ooo see him eyes. Marvis na junkie I too like dat babe. Abeg make dem ask TTT and bisola weather dem don tie I am sure an interesting jist will also come from them but come to tink of it wey those 2 sef and wetin deebie and bassey dey do, dem sef neva tie?hahahahah |
| Re: Big Brother Naija 2017: Live Thread by toseen7: 12:27am On Mar 12, 2017 |
JulietteO:i don even forget say i mention this one ..... Go to sleep love.... #notHere2CauseTrouble |
| Re: Big Brother Naija 2017: Live Thread by sirfee(m): 12:27am On Mar 12, 2017 |
cashreport:
|
| Re: Big Brother Naija 2017: Live Thread by Vivipop(f): 12:27am On Mar 12, 2017 |
Marvis nah real dynamite. This girl don spoil finish. Nothing weh she never do. All of them weh dey dat house, male ND female deh learn work for where she dey. Marvis, I fear who no fear you. She too hot and razz for Efe to handle. Small but mighty Marvis, #weldonema #IstandwithEfe |
| Re: Big Brother Naija 2017: Live Thread by jaydee87(m): 12:28am On Mar 12, 2017 |
Tabh:you right but from my point of view efe will be a converser for them here in Nigeria.. |
| Re: Big Brother Naija 2017: Live Thread by Foxrain: 12:29am On Mar 12, 2017 |
Street boy wey no dey knot. This boy dey fall hand kpata. |
| Re: Big Brother Naija 2017: Live Thread by jeffoski(m): 12:29am On Mar 12, 2017 |
Ewwoo dis is so hilarious o Tboss don finish Efe. Chaiiii laugh wan finish me o. So she don see am wen e high b4 dey show her him dick [center][/center] |
| Re: Big Brother Naija 2017: Live Thread by frankfiny(m): 12:29am On Mar 12, 2017 |
Hahaa street guy wey no dey tie, is that one streer guy? Akthedream112: |
| Re: Big Brother Naija 2017: Live Thread by Nobody: 12:30am On Mar 12, 2017 |
And I was here thinking the 'tie' they were talking about is the one you knot on suits |
| Re: Big Brother Naija 2017: Live Thread by JulietteO(f): 12:30am On Mar 12, 2017 |
toseen7:In Bassey's voice "Will you keep quiet?" |
| Re: Big Brother Naija 2017: Live Thread by Foxrain: 12:31am On Mar 12, 2017 |
Something wey you go use cook rice and stew, the rice go dey sweet like something you put sugar. Na here warri come carry last. Chai |
| Re: Big Brother Naija 2017: Live Thread by sirfee(m): 12:31am On Mar 12, 2017 |
Akthedream112:Even Marvis self dey wear TIE. |
| Re: Big Brother Naija 2017: Live Thread by Nobody: 12:31am On Mar 12, 2017 |
frankfiny:WE KNOW.. NA HIM GULLIBLE FANS WEY THINK SAY NA POOR BOY I DEY PITY. |
| Re: Big Brother Naija 2017: Live Thread by Foxrain: 12:32am On Mar 12, 2017 |
Papykush:Juu man. You know wetin be shisha? |
| Re: Big Brother Naija 2017: Live Thread by Nobody: 12:32am On Mar 12, 2017 |
sirfee:TIE NA SMALL THING FOR MARVIS... |
| Re: Big Brother Naija 2017: Live Thread by sirfee(m): 12:33am On Mar 12, 2017 |
| Re: Big Brother Naija 2017: Live Thread by toseen7: 12:33am On Mar 12, 2017 |
JulietteO:Go to bed jare...... |
| Re: Big Brother Naija 2017: Live Thread by Nobody: 12:33am On Mar 12, 2017 |
EFE, GO SLEEP ABEG.... ALL HIM LIFE NA DR SET..... MUMU BOY |
| Re: Big Brother Naija 2017: Live Thread by sirfee(m): 12:34am On Mar 12, 2017 |
Akthedream112:Sure,it is written all over her body.She just sabi comport herself which is the code of coduct(COC). |
| Re: Big Brother Naija 2017: Live Thread by Nobody: 12:35am On Mar 12, 2017 |
Foxrain:Who no Sabi that one? |
| Re: Big Brother Naija 2017: Live Thread by Nobody: 12:35am On Mar 12, 2017 |
GENTLE BASSEY DEY WEAR TIE EVERY FRIDAY... CHAI |
| Re: Big Brother Naija 2017: Live Thread by toseen7: 12:35am On Mar 12, 2017 |
frankfiny:i dont know if Efe is a street guy or not, but i want u to zagadis not all street guys dey wrap.. |
| Re: Big Brother Naija 2017: Live Thread by frankfiny(m): 12:36am On Mar 12, 2017 |
Hahah he fit dey lie sha Foxrain: |
| Re: Big Brother Naija 2017: Live Thread by sirfee(m): 12:37am On Mar 12, 2017 |
jeffoski:Debbie never tie before(my opinion though) |
| Re: Big Brother Naija 2017: Live Thread by Foxrain: 12:37am On Mar 12, 2017 |
toseen7:But you na dey package, you are always happy. First sign of people wey dey high well. ![]() |
| Re: Big Brother Naija 2017: Live Thread by toseen7: 12:37am On Mar 12, 2017 |
Bally too dey "ronju" on every arguements.. ![]() |
| Re: Big Brother Naija 2017: Live Thread by Nobody: 12:37am On Mar 12, 2017 |
CHINEEEKEEMEE... THIS MARVIS NA STREET GAN GAN... MUMY'S BOY EFE DON RUN... LOL |
| Re: Big Brother Naija 2017: Live Thread by Nobody: 12:38am On Mar 12, 2017 |
justjify:Every guy insulting Efe right now for not bn able to do it does it |
| Re: Big Brother Naija 2017: Live Thread by Nobody: 12:38am On Mar 12, 2017 |
toseen7:THE ARGUMENT DEY SWEET AM THAT IS WHY HIM EYES DEY SHINE.. LOL |
Live: Big Brother Naija 2018 (Double Wahala) BBNaija Live Thread • Efe Wins Big Brother Naija 2017 • Big Brother Naija 2017 Winner Announcement & Grand Finale Thread • 2 • 3 • 4
Live: Big Brother Naija 2018 (Double Wahala) BBNaija Live Thread • What Series Are You Watching Now? Part 2 • What Movie Are You Watching Now?
