Big Brother Naija 2017: Live Thread - TV/Movies (1934) - Nairaland
Nairaland Forum › Entertainment › TV/Movies › Big Brother Naija 2017: Live Thread (3781492 Views)
1 2 3 ... 1931 1932 1933 1934 1935 1936 1937 ... 3141 Reply (Go Down)
| Re: Big Brother Naija 2017: Live Thread by justjify(m): 12:52am On Mar 12, 2017 |
Xiana:Christie, Efe na ma jigger. I am just having fun seeing my guy in Corporate Shirt ![]() |
| Re: Big Brother Naija 2017: Live Thread by sirfee(m): 12:52am On Mar 12, 2017 |
justjify:Salutamus!
|
| Re: Big Brother Naija 2017: Live Thread by toseen7: 12:52am On Mar 12, 2017 |
., 5 times a day 10 times on weekends? ? Marvis you don dey lie jare ![]() |
| Re: Big Brother Naija 2017: Live Thread by Foxrain: 12:54am On Mar 12, 2017 |
toseen7:Tossen ![]() |
| Re: Big Brother Naija 2017: Live Thread by justjify(m): 12:54am On Mar 12, 2017 |
sirfee: ![]()
|
| Re: Big Brother Naija 2017: Live Thread by Nobody: 12:55am On Mar 12, 2017 |
Foxrain:COME, THIS TOMBOY MARVIS NA CRAZE OO.. I DON CODE AM SINCE WEEK 1.. EFE CANT EVEN CONSUME HALF OF ALCOHOL WEY MARVIS DEY CONSUME.. THE NEXT PHYNO AMONG EM NA THAT COCOICE. |
| Re: Big Brother Naija 2017: Live Thread by Donbabajay12(m): 12:55am On Mar 12, 2017 |
toseen7:Shebi I dey tell u ...that babe na Lia Mohammed third daughter |
| Re: Big Brother Naija 2017: Live Thread by opethom(m): 12:56am On Mar 12, 2017 |
veekid:lol kpele |
| Re: Big Brother Naija 2017: Live Thread by toseen7: 12:56am On Mar 12, 2017 |
Foxrain:yeah, that's my name o |
| Re: Big Brother Naija 2017: Live Thread by Claroo(m): 12:56am On Mar 12, 2017 |
toseen7:D gal too dey exaggerate jare ![]() |
| Re: Big Brother Naija 2017: Live Thread by frankfiny(m): 12:57am On Mar 12, 2017 |
I think she said 5 times a week, thats once daily toseen7: |
| Re: Big Brother Naija 2017: Live Thread by Foxrain: 12:57am On Mar 12, 2017 |
toseen7:You dey knot? |
| Re: Big Brother Naija 2017: Live Thread by Nobody: 12:57am On Mar 12, 2017 |
Marvis seems like a person deep into drugs with these TIE talks. |
| Re: Big Brother Naija 2017: Live Thread by Donbabajay12(m): 12:57am On Mar 12, 2017 |
Akthedream112:Marvis wey drink ,vomit Nd knock out week 4 |
| Re: Big Brother Naija 2017: Live Thread by Donbabajay12(m): 12:58am On Mar 12, 2017 |
Claroo:@ur moniker ..u sef know .... |
| Re: Big Brother Naija 2017: Live Thread by Nobody: 12:59am On Mar 12, 2017 |
Finally... Efe left them to their discussion |
| Re: Big Brother Naija 2017: Live Thread by toseen7: 12:59am On Mar 12, 2017 |
Foxrain:No, & Never ![]() |
| Re: Big Brother Naija 2017: Live Thread by sirfee(m): 12:59am On Mar 12, 2017 |
justjify:I'm loyal homie.
|
| Re: Big Brother Naija 2017: Live Thread by Nobody: 12:59am On Mar 12, 2017 |
bally and marvis una wehdone , NDLEA dey wait una for airport ![]() |
| Re: Big Brother Naija 2017: Live Thread by Nobody: 1:00am On Mar 12, 2017 |
You can't be knoting tie every time if you are the one producing the tie
|
| Re: Big Brother Naija 2017: Live Thread by toseen7: 1:01am On Mar 12, 2017 |
frankfiny:no o, she said twice in d morning, and maybe thrice after work around 7-8pm...... Lol she repeated it just now |
| Re: Big Brother Naija 2017: Live Thread by Donbabajay12(m): 1:01am On Mar 12, 2017 |
Marvis can exaggerate for Africa...Na person like am go blaze 1 stick and start yarning balls ..... |
| Re: Big Brother Naija 2017: Live Thread by Donbabajay12(m): 1:02am On Mar 12, 2017 |
| Re: Big Brother Naija 2017: Live Thread by Angeleena(m): 1:03am On Mar 12, 2017 |
Akthedream112:marvis is a coded drunk,she is always sipping sumfin |
| Re: Big Brother Naija 2017: Live Thread by Nobody: 1:03am On Mar 12, 2017 |
Marvis have started quoting the Bible concerning Igbo. It is actually funny listening to drunk people conversing |
| Re: Big Brother Naija 2017: Live Thread by frankfiny(m): 1:03am On Mar 12, 2017 |
Nawaoo, her own bad oooo. toseen7: |
| Re: Big Brother Naija 2017: Live Thread by Donbabajay12(m): 1:05am On Mar 12, 2017 |
bisolaaaa.don't start Wat u can't finish oooooo.leave bally ooo |
| Re: Big Brother Naija 2017: Live Thread by justjify(m): 1:05am On Mar 12, 2017 |
Bisola is busy giving Bally some session... |
| Re: Big Brother Naija 2017: Live Thread by toseen7: 1:05am On Mar 12, 2017 |
Papykush:christ in you,hope of glory ![]() |
| Re: Big Brother Naija 2017: Live Thread by oviejnr(m): 1:05am On Mar 12, 2017 |
I just tuned in, bisola ohhhh! |
| Re: Big Brother Naija 2017: Live Thread by Nobody: 1:06am On Mar 12, 2017 |
What shall it profit bally when Bisola turns him on every night then sleeps beside Tony at the end of it all. |
| Re: Big Brother Naija 2017: Live Thread by oviejnr(m): 1:06am On Mar 12, 2017 |
Papykush:Marvis dey talk about weed?? I don miss oh |
Live: Big Brother Naija 2018 (Double Wahala) BBNaija Live Thread • Efe Wins Big Brother Naija 2017 • Big Brother Naija 2017 Winner Announcement & Grand Finale Thread • 2 • 3 • 4
Live: Big Brother Naija 2018 (Double Wahala) BBNaija Live Thread • What Series Are You Watching Now? Part 2 • What Movie Are You Watching Now?





