₦airaland Forum

Welcome, Guest: RegisterLoginWith GoogleTrendingRecentNew

Stats: 3,325,611 members, 8,422,828 topics. Date: Monday, 08 June 2026 at 09:10 PM

Toggle theme

Big Brother Naija 2017: Live Thread - TV/Movies (2487) - Nairaland

Nairaland ForumEntertainmentTV/MoviesBig Brother Naija 2017: Live Thread (3684220 Views)

1 2 3 ... 2484 2485 2486 2487 2488 2489 2490 ... 3141 Reply (Go Down)

Re: Big Brother Naija 2017: Live Thread by Nobody: 10:13pm On Mar 25, 2017
CuteJude:
if i dey club anyday i will look at debbie b4 i look at tboss right now , alcohol no know beauty oooo , na yansh be the gospel oooo
lol na Wetin u for talk be dat.i knew what u meant by Debbie was best dressed was actually cos her dress is the shortest ;Dguys ehn
Re: Big Brother Naija 2017: Live Thread by sirfee(m): 10:13pm On Mar 25, 2017
ChukwuJuwon:
lol



Tboss can never have sense laye......... Kissdaniel
She is very cute but ....



Your monicker though...CHUKWU JUWON
Re: Big Brother Naija 2017: Live Thread by Nobody: 10:13pm On Mar 25, 2017
i give up , soundcity where u , this dj is wacko 100%
Re: Big Brother Naija 2017: Live Thread by Nobody: 10:13pm On Mar 25, 2017
party without TTT....is that one partyhuh??
Re: Big Brother Naija 2017: Live Thread by datribune: 10:13pm On Mar 25, 2017
.
Re: Big Brother Naija 2017: Live Thread by toseen7: 10:13pm On Mar 25, 2017
ChukwuJuwon:
she looks like a flower girl
shey lambo no fit play customer Dada nihuh
Or Mosquito killer grin
Re: Big Brother Naija 2017: Live Thread by ChukwuJuwon: 10:14pm On Mar 25, 2017
grin

wizkid.................
in my bed

lambo your father

I just see Efe hand for tomboy ass sha
Re: Big Brother Naija 2017: Live Thread by Nobody: 10:15pm On Mar 25, 2017
Fglows:
party without TTT....is that one partyhuh??
true word but debbie yansh making it worth my time , dj is wack sha
Re: Big Brother Naija 2017: Live Thread by Nobody: 10:15pm On Mar 25, 2017
CuteJude:
why the yansh no dey shake? I know slim girls when no get reach like that and it shakes , eh tell me why Doesn't hers shake?
ARE YOU KIDDING ME? THAT IS HER ASS NA.... NA TODAY?
Re: Big Brother Naija 2017: Live Thread by sirfee(m): 10:15pm On Mar 25, 2017
What men can do,women can do it better



Dj lambo
Re: Big Brother Naija 2017: Live Thread by Nobody: 10:15pm On Mar 25, 2017
CuteJude:
i give up , soundcity where u , this dj is wacko 100%
wack?To you maybe .she has been playing hot jams but The hms are not gingered this night.times like this u just have to miss TTT,he was the life of the party
Re: Big Brother Naija 2017: Live Thread by ChukwuJuwon: 10:15pm On Mar 25, 2017
toseen7:
Or Mosquito killer grin
lol abi ghetto laye wah abi aja 1 gbera



you see lambo she don dey play kimani killing show and na Debbie,bassey,Efe and bisola dey kill ooo buh flower girl just dey obs
Re: Big Brother Naija 2017: Live Thread by Nobody:
efe and bally doing dance fight grin grin grin grin university days grin grin grin man don old ooooo


That year , we dey fight finish
Re: Big Brother Naija 2017: Live Thread by jaykaylegend(m): 10:16pm On Mar 25, 2017
sirfee:
What men can do,women can do it better




Dj lambo
She hasn't done anything special tonight joor..
Re: Big Brother Naija 2017: Live Thread by ChukwuJuwon: 10:17pm On Mar 25, 2017
sirfee:
She is very cute but ....



Your monicker though...CHUKWU JUWON
lol Oya turn up....lasgidi
Re: Big Brother Naija 2017: Live Thread by blank(f): 10:17pm On Mar 25, 2017
Just tuned in now. Wetin dey happen? Everywhere is just dry, no one is dancing. Na because TTT no dey abi d DJ is wack?
Re: Big Brother Naija 2017: Live Thread by toseen7: 10:17pm On Mar 25, 2017
sirfee:
What men can do,women can do it better



Dj lambo
Confirm!
Re: Big Brother Naija 2017: Live Thread by ChukwuJuwon: 10:17pm On Mar 25, 2017
smiley

this lambo like wizkid sha....buh oje lo je
Re: Big Brother Naija 2017: Live Thread by Nobody: 10:17pm On Mar 25, 2017
Brownbarbie97:
wack?To you maybe .she has been playing hot jams but The hms are not gingered this night.times like this u just have to miss TTT,he was the life of the party
songs have to rhyme na , our local ph dj will do a beta job

Play the songs well , people will keep dancing , the type of songs no matter na rhyme and ginger , too much vocal in her songs instead of hype angry
Re: Big Brother Naija 2017: Live Thread by sirfee(m): 10:17pm On Mar 25, 2017
jaykaylegend:
She hasn't done anything special tonight!!
Do you want to compare her with dj crowdcontroller,see her ring.
Re: Big Brother Naija 2017: Live Thread by permsec: 10:17pm On Mar 25, 2017
Keep the updates rolling in Nairaland housemates.... Oku adiro
Re: Big Brother Naija 2017: Live Thread by Austar: 10:18pm On Mar 25, 2017
Boring party without TTT.
Re: Big Brother Naija 2017: Live Thread by sweetrie(f): 10:18pm On Mar 25, 2017
toseen7:
Bassey & toothpick (even in da club house) cheesy
as in very annoying from the day he came in. I keep hoping he swallows it.
Re: Big Brother Naija 2017: Live Thread by toseen7: 10:18pm On Mar 25, 2017
blank:
Just tuned in now. Wetin dey happen? Everywhere is just dry, no one is dancing. Na because TTT no dey abi d DJ is wack?
it because u just tuned in wink
Re: Big Brother Naija 2017: Live Thread by bibijegede: 10:18pm On Mar 25, 2017
whiteprince:
My people hw una day? I dun show again like space


Work just tie me down oo


Any saga in BBN dis week?


Can I get a summary of dis week BBN show?
Friday arena game nko?


Make una hit me abeg @princesskab and co
Summary of the week, threebear is missing..he was reported to have escaped from zoo last evening and dis made princesskab went hiding for safety
Re: Big Brother Naija 2017: Live Thread by Nobody: 10:19pm On Mar 25, 2017
kiss daniel mama angry na wa oooo , hope dey Won't pay her oooo , see nonsense oooo , even mtn advert dey her songs cheesy cheesy cheesy cheesy i done die
Re: Big Brother Naija 2017: Live Thread by sleepyeyez(m): 10:19pm On Mar 25, 2017
"ALL MAN FOR HIMSELF" PARTY.
HOUSEMATES LARGELY DANCING BY THEMSELVES.
HARDLY ANY MIXING, SMOOCHING, GRINDING. MTCHEEW.
ITS ALL GOING DOWNHILL.

DJ LAMBO LIGHT YEARS AHEAD OF DJ CROWD KONTROLLER( E GET WHERE SHE F**K UP SHA. WHEN SHE WAS SLAMMING DAVIDO'S "IF". THE TRANSITION TO ANOTHER TRACK NO FOLLOW BUT WHO'S PERFECT?)
Re: Big Brother Naija 2017: Live Thread by sweetrie(f): 10:19pm On Mar 25, 2017
Missing TTT and Kemen on this dance floor.
Re: Big Brother Naija 2017: Live Thread by ChukwuJuwon: 10:19pm On Mar 25, 2017
tboss don dey move oooo

talk too me ooo mama

all I seek I find it in my boo eghosa!!!! Ama go a million miles for her
Re: Big Brother Naija 2017: Live Thread by sirfee(m): 10:19pm On Mar 25, 2017
toseen7:
Confirm!
grin Your head dey dere
Re: Big Brother Naija 2017: Live Thread by Nobody: 10:20pm On Mar 25, 2017
blank:
Just tuned in now. Wetin dey happen? Everywhere is just dry, no one is dancing. Na because TTT no dey abi d DJ is wack?
dj is wack , i dey plan to mute my tv and play my own songs self
Re: Big Brother Naija 2017: Live Thread by Nobody: 10:21pm On Mar 25, 2017
camera man , i payed sub and got fuel to look at debbie twerking , its been 5mins na , which kind play be this na angry
1 2 3 ... 2484 2485 2486 2487 2488 2489 2490 ... 3141 Reply

Live: Big Brother Naija 2018 (Double Wahala) BBNaija Live ThreadEfe Wins Big Brother Naija 2017Big Brother Naija 2017 Winner Announcement & Grand Finale Thread234

Live: Big Brother Naija 2018 (Double Wahala) BBNaija Live ThreadWhat Series Are You Watching Now? Part 2What Movie Are You Watching Now?