₦airaland Forum

Welcome, Guest: RegisterLoginWith GoogleTrendingRecentNew

Stats: 3,325,573 members, 8,422,618 topics. Date: Monday, 08 June 2026 at 02:46 PM

Toggle theme

Big Brother Naija 2017: Live Thread - TV/Movies (2490) - Nairaland

Nairaland ForumEntertainmentTV/MoviesBig Brother Naija 2017: Live Thread (3683320 Views)

1 2 3 ... 2487 2488 2489 2490 2491 2492 2493 ... 3141 Reply (Go Down)

Re: Big Brother Naija 2017: Live Thread by Nobody: 10:35pm On Mar 25, 2017
Brownbarbie97:
All the hms except Debbie are doing more shouting than dancing
shouting is what brings the ginger na , u no dey go club?

I dey shout die
Re: Big Brother Naija 2017: Live Thread by toseen7: 10:35pm On Mar 25, 2017
ChukwuJuwon:
lol abi make dem play...junior boy ft 9ice ehn paddy mi

na wetin we dey use spoil dance floor b dah ooooo


if you no get money hide your face
OR u mean something like "umbele, umbele, umbele" grin
Re: Big Brother Naija 2017: Live Thread by Nobody: 10:35pm On Mar 25, 2017
1bkaye:
lol konko below is playing? Or low by Wande Coal? cheesy
who is talking about wande...
OD woods ft Davido & Vector "Go below Remix"
Are u not watching, who misses the partyhuh
Re: Big Brother Naija 2017: Live Thread by sleepyeyez(m): 10:35pm On Mar 25, 2017
E REMAIN SMALL MAKE DJ LAMBO ENTER THE SAME CLASS WITH DJ CROWD KONTROLLER. WORIZ DIZ? SMH.
SHEY DEM SAY BALLY NA DJ. MAYBE HE SHOULD THE HONOURS NEXT WEEK. I JUS TAYA
Re: Big Brother Naija 2017: Live Thread by toseen7: 10:36pm On Mar 25, 2017
sarkodie!
Re: Big Brother Naija 2017: Live Thread by ChukwuJuwon: 10:36pm On Mar 25, 2017
for bally mind na e sabi music


mhen tboss wan dance ooo buh she's too. *******
Re: Big Brother Naija 2017: Live Thread by sirfee(m): 10:36pm On Mar 25, 2017
ChukwuJuwon:
wetin do monicker
Lol,I like the combination...CHUKWU(igbo) JUWON(yoruba)




God pass dem abi



Sail on my friend
Re: Big Brother Naija 2017: Live Thread by frankfiny(m): 10:36pm On Mar 25, 2017
Watch other housemates dancing.. Leave TBoss
TPAND:
[s]Tboss must go... its an embarrassment to the show she acts that, Whats she doing there initially, if shes forming not dancing[/s]
Re: Big Brother Naija 2017: Live Thread by Donbabajay12(m): 10:36pm On Mar 25, 2017
Wande Coal 1 of the best in the industry
Re: Big Brother Naija 2017: Live Thread by Nobody: 10:36pm On Mar 25, 2017
sleepyeyez:
E REMAIN SMALL MAKE DJ LAMBO ENTER THE SAME CLASS WITH DJ CROWD KONTROLLER. WORIZ DIZ? SMH
na person like this dj dem dey owe balance
Re: Big Brother Naija 2017: Live Thread by ChukwuJuwon: 10:37pm On Mar 25, 2017
sirfee:
Lol,I like the combination...CHUKWU(igbo) JUWON(yoruba)




God pass dem abi



Sail on my friend
smiles....s.o RB
base on logistics
Re: Big Brother Naija 2017: Live Thread by teelaw4life(m): 10:37pm On Mar 25, 2017
Oh boy...this is retro. na the last nigerian hits wey i listen to last be dis...
Re: Big Brother Naija 2017: Live Thread by sleepyeyez(m): 10:37pm On Mar 25, 2017
CuteJude:
na person like this dj dem dey owe balance
NA THIS KAIN DJ DEM DEY OWE ADVANCE!
Re: Big Brother Naija 2017: Live Thread by Nobody: 10:37pm On Mar 25, 2017
machinegundammy:
who is talking about wande...
OD woods ft Davido & Vector "Go below Remix"
Are u not watching, who misses the partyhuh
Oh, I'm not currently watching lol cheesy
Re: Big Brother Naija 2017: Live Thread by Nobody:
ExclusiveD:
Am tired of seeing debie rise on dance floor....her jumping is too much angry
GO TO BED......WE GUYS ARE HAPPY
Re: Big Brother Naija 2017: Live Thread by Nobody: 10:37pm On Mar 25, 2017
Pls make una forgive Tboss.na janded babe so she's not familiar with the dance steps and doesn't want to disgrace herself and look stupid on the Dancefloor.Looking at her smiling at the hms dancing it's obvious she wishes she can dance like them it's not pride or anything pls understand her
Re: Big Brother Naija 2017: Live Thread by TPAND(f): 10:37pm On Mar 25, 2017
frankfiny:
Watch other housemates dancing.. Leave TBoss
Tboss must go. Its an embarrassment to the show, someone like her, should have been taken off since
Re: Big Brother Naija 2017: Live Thread by toseen7: 10:38pm On Mar 25, 2017
Bally & Aboki dance steps grin

Re: Big Brother Naija 2017: Live Thread by batulakarada: 10:38pm On Mar 25, 2017
OK my verdict on this dj, she is wack and overhyped.
Re: Big Brother Naija 2017: Live Thread by sirfee(m): 10:38pm On Mar 25, 2017
LuvU2 where art thou tongue
Re: Big Brother Naija 2017: Live Thread by Nobody: 10:38pm On Mar 25, 2017
sleepyeyez:
NA THIS KAIN DJ DEM DEY OWE ADVANCE!
cheesy cheesy cheesy cheesy cheesy
Re: Big Brother Naija 2017: Live Thread by Alwaysblessed: 10:38pm On Mar 25, 2017
Team bisola is intimidated by Tboss 's beauty

Re: Big Brother Naija 2017: Live Thread by ChukwuJuwon: 10:38pm On Mar 25, 2017
if you go club na Tboss type they always ping wey be say hype man go dey clear dem say dem no con here to press phn na to sell market abi how unaa see m
Re: Big Brother Naija 2017: Live Thread by ninnyanny(f): 10:38pm On Mar 25, 2017
I love me some Efe grin
Re: Big Brother Naija 2017: Live Thread by sleepyeyez(m): 10:38pm On Mar 25, 2017
seasy:
Crowd Controller!
THANK YOU.

RIGHT NOW I JUS DEY SUSPECT SAY SHE DEY PLAY DJ CROWD KONTROLLER MIX
Re: Big Brother Naija 2017: Live Thread by Nobody: 10:38pm On Mar 25, 2017
temmyo:
He was given white too but it didn't fit him properly, so he wore his own jeans
So he couldn't shop for his size or they just randomly gave them clothes.. Cuz others look really comfortable in theirs... And he's not thicker than bassey and he's the only one with unfitting clothing undecided
Well doesn't change the fact that he's leaving tomorrow!! undecided
Re: Big Brother Naija 2017: Live Thread by fitzmayowa: 10:39pm On Mar 25, 2017
akthedream:
GUY, YOU WANT THEM TO FALL IN LOVE WITHIN 2 MONTHS? NA SO YOU DEY LOVE NI? ABI YOU THINK SAY DEM NO GET WHO DEM DEY DATE BEFORE THEM COME BBN? ABI YOU WANT SEX? IF NA SEX, JUST COMOT YOUR MIND FOR THERE.... JUST DEY ENJOY THE GAME, MAKE YOU FORGET ROMANCE BIKO
True that, but the guy for don clear the gal like Efe did since...

You know say debie sabi live for fantasy when it comes to "love"
Re: Big Brother Naija 2017: Live Thread by toseen7: 10:39pm On Mar 25, 2017
TPAND:
Tboss must go. Its an embarrassment to the show, someone like her, should have been taken off since
lol, no be by force to dance nah
Re: Big Brother Naija 2017: Live Thread by jaykaylegend(m): 10:39pm On Mar 25, 2017
You guys just be calling out DJ crowd controller... To me xclusive is still the worst DJ to perform in this show...


Who's with me??
Re: Big Brother Naija 2017: Live Thread by bibijegede: 10:39pm On Mar 25, 2017
CuteJude:
songs have to rhyme na , our local ph dj will do a beta job

Play the songs well , people will keep dancing , the type of songs no matter na rhyme and ginger , too much vocal in her songs instead of hype angry
Are u a ph guy?
Re: Big Brother Naija 2017: Live Thread by ChukwuJuwon: 10:40pm On Mar 25, 2017
Alwaysblessed:
Team bisola is intimidated by Tboss 's beauty
it normal nothing special


wetin do Debbiehuh
wetin do lambohuh e b lyk say whizkid,dbanj,drsid don pay m money
Re: Big Brother Naija 2017: Live Thread by Nobody: 10:40pm On Mar 25, 2017
batulakarada:
OK my verdict on this dj, she is wack and overhyped.
be like say make i use the laptop beat am angry angry angry angry
1 2 3 ... 2487 2488 2489 2490 2491 2492 2493 ... 3141 Reply

Live: Big Brother Naija 2018 (Double Wahala) BBNaija Live ThreadEfe Wins Big Brother Naija 2017Big Brother Naija 2017 Winner Announcement & Grand Finale Thread234

Live: Big Brother Naija 2018 (Double Wahala) BBNaija Live ThreadWhat Series Are You Watching Now? Part 2What Movie Are You Watching Now?

Viewing this topic: 4 guest(s)