Big Brother Naija 2017: Live Thread - TV/Movies (2862) - Nairaland
Nairaland Forum › Entertainment › TV/Movies › Big Brother Naija 2017: Live Thread (3701943 Views)
1 2 3 ... 2859 2860 2861 2862 2863 2864 2865 ... 3141 Reply (Go Down)
| Re: Big Brother Naija 2017: Live Thread by Berbierklaus(f): 8:04pm On Apr 02, 2017 |
I'm so tensed Someone hold me Bossnation oooooo Ebuka wetin we do you na Lemme just sit tight in front of this TV here first
|
| Re: Big Brother Naija 2017: Live Thread by oviejnr(m): 8:04pm On Apr 02, 2017 |
| Re: Big Brother Naija 2017: Live Thread by peeparty(m): 8:04pm On Apr 02, 2017 |
prettythicksme:who talk now oo |
| Re: Big Brother Naija 2017: Live Thread by sod09(m): 8:04pm On Apr 02, 2017 |
Fkhalifa:u sef day patronise here |
| Re: Big Brother Naija 2017: Live Thread by Ginaz(f): 8:04pm On Apr 02, 2017 |
Northkendal:I tire o |
| Re: Big Brother Naija 2017: Live Thread by Oasis007(m): 8:04pm On Apr 02, 2017 |
crazymommy:Nah The Concept is CLASSIC!!! The Guy would have MUMUED, but thanks to DSTV - he stays back and enjoy the FUN freely! |
| Re: Big Brother Naija 2017: Live Thread by Ovokoo: 8:04pm On Apr 02, 2017 |
Make dem do quick make we bloggers report this thing asap. No time. |
| Re: Big Brother Naija 2017: Live Thread by seunmsg(m): 8:05pm On Apr 02, 2017 |
[quote author=ekaita post=55201744]It might be Debbie-rise that is leaving. [/quote You want make I send you e-slap abi. ![]() |
| Re: Big Brother Naija 2017: Live Thread by jhydebaba(m): 8:05pm On Apr 02, 2017 |
Slymonster:guy chill now, na NEPA cause am. if light dey, wetin i for dey do here. |
| Re: Big Brother Naija 2017: Live Thread by Unimaginable123: 8:05pm On Apr 02, 2017 |
justjify:1 person |
| Re: Big Brother Naija 2017: Live Thread by Ginaz(f): 8:05pm On Apr 02, 2017 |
jhydebaba:Lol ![]() |
| Re: Big Brother Naija 2017: Live Thread by Fkhalifa(m): 8:05pm On Apr 02, 2017 |
Chai see pattern of eviction.hope dey won't kick/stab d family/friend... |
| Re: Big Brother Naija 2017: Live Thread by Giel: 8:05pm On Apr 02, 2017 |
a visitor will walk through the door and you know its your visitor you have been evicted tension ohh |
| Re: Big Brother Naija 2017: Live Thread by toseen7: 8:06pm On Apr 02, 2017 |
omorrrr See Bisola & Efe...... |
| Re: Big Brother Naija 2017: Live Thread by Nobody: 8:06pm On Apr 02, 2017 |
peeparty:hahahahaha guess first ![]() |
| Re: Big Brother Naija 2017: Live Thread by nkwako: 8:06pm On Apr 02, 2017 |
Bally oya |
| Re: Big Brother Naija 2017: Live Thread by crazymommy(f): 8:06pm On Apr 02, 2017 |
ebuka u dey mad ni... |
| Re: Big Brother Naija 2017: Live Thread by Nobody: 8:06pm On Apr 02, 2017 |
![]() |
| Re: Big Brother Naija 2017: Live Thread by ednut1(m): 8:06pm On Apr 02, 2017 |
Davido baba |
| Re: Big Brother Naija 2017: Live Thread by Fkhalifa(m): 8:06pm On Apr 02, 2017 |
sod09:I deuy o ![]() |
| Re: Big Brother Naija 2017: Live Thread by Ginaz(f): 8:06pm On Apr 02, 2017 |
Ovokoo:Blogger what are you doing here instead of being in the big brother's house? |
| Re: Big Brother Naija 2017: Live Thread by Ovokoo: 8:06pm On Apr 02, 2017 |
nkwako:Anambra lady, how far? |
| Re: Big Brother Naija 2017: Live Thread by carammel(f): 8:06pm On Apr 02, 2017 |
This is the time none of them would want to see any family member. |
| Re: Big Brother Naija 2017: Live Thread by Vivos: 8:06pm On Apr 02, 2017 |
Bally and marvis says they no wan see their ppl |
| Re: Big Brother Naija 2017: Live Thread by dominique(mod): 8:06pm On Apr 02, 2017 |
Which yeye performance again. Let's get this over with ojare. |
| Re: Big Brother Naija 2017: Live Thread by newguy1(m): 8:07pm On Apr 02, 2017 |
Davido don join beard gang.. Nawa Ooooo |
| Re: Big Brother Naija 2017: Live Thread by Nobody: 8:07pm On Apr 02, 2017 |
This Ebuka wan die Tension wants to kill me |
| Re: Big Brother Naija 2017: Live Thread by sod09(m): 8:07pm On Apr 02, 2017 |
Fkhalifa:u SEE ur Guys today especially ozil |
| Re: Big Brother Naija 2017: Live Thread by oviejnr(m): 8:07pm On Apr 02, 2017 |
Is like biggie is mad!! Just dey take us dey play, lets get this thing over with now. |
| Re: Big Brother Naija 2017: Live Thread by justjify(m): 8:08pm On Apr 02, 2017 |
Make Tboss sister just walk in jorr... |
| Re: Big Brother Naija 2017: Live Thread by berryice(f): 8:08pm On Apr 02, 2017 |
I feel is Debbie rise dah is leaving |
| Re: Big Brother Naija 2017: Live Thread by bibijegede: 8:08pm On Apr 02, 2017 |
Davido! All outfit gucci..
Baddest |
Live: Big Brother Naija 2018 (Double Wahala) BBNaija Live Thread • Efe Wins Big Brother Naija 2017 • Big Brother Naija 2017 Winner Announcement & Grand Finale Thread • 2 • 3 • 4
Live: Big Brother Naija 2018 (Double Wahala) BBNaija Live Thread • What Series Are You Watching Now? Part 2 • What Movie Are You Watching Now?
Viewing this topic: 1 guest(s)

talk now oo