Bet9ja !! Give Me My Birthright !! Give Me My 10% !! - Business (2) - Nairaland
Nairaland Forum › Nairaland General › Business › Bet9ja !! Give Me My Birthright !! Give Me My 10% !! (5801 Views)
| Re: Bet9ja !! Give Me My Birthright !! Give Me My 10% !! by PrinceDoxx(op): 12:46pm On Apr 09, 2017 |
Two different types of people dey this life.... 1) the rich And 2) the poor. Na the category of people wey dey this life be this.... Everybody (either RICH or POOR) wan put their hand inside any kind business no matter the risks involved so far e dey bring money.... But people no dey know say if POOR MAN and RICH MAN do the same kind business using the same approach or strategy; na different result or outcome go follow their two... This also applies to sport trading.... E too apply!!!! With my experience in sport betting, I've been able to deduce for a fact say: The STRATEGY that works for the RICH cannot not WORK for the POOR... AND The Strategy that works for the POOR will definitely WORK for the RICH... So, for ALL of una wey want collect strategy....make una cool una body....make una hollup.... Which category you fall inside ![]() Are you Rich or Poor? |
| Re: Bet9ja !! Give Me My Birthright !! Give Me My 10% !! by PrinceDoxx(op): 12:48pm On Apr 09, 2017 |
WikeJnr:You go like speak the language wey I understand bro? |
| Re: Bet9ja !! Give Me My Birthright !! Give Me My 10% !! by PrinceDoxx(op): 12:54pm On Apr 09, 2017 |
PrinceDoxx:If you can afford a capital of between 100k - 200k for sport betting......YOU automatically fall inside the RICH Category....!!! If na #100 , #200 ,#500, #1,000 bet you still dey place to chop #1,000,000 ....then you dey the POOR MAN Category... #Know Thy Place !!! |
| Re: Bet9ja !! Give Me My Birthright !! Give Me My 10% !! by PrinceDoxx(op): 1:21pm On Apr 09, 2017 |
As I don distinguish between Poor and Rich punters..... Further category to this level na Poor Mumu Bettors ( PMB ) ---- people wey dey always waste their hundreds to wan chop millions on a daily basis.... Na dem dey always like to dey use #100 to chop #1,000,000... By their betslip accumulation , you shall know them. Poor Smart Bettors, ------these people already don learn their lesson for sport betting...and they don already come up with a particular style of betting and stake. With their head, they know say no be ALL the market wey dey bet9ja dem suppose deg play... They make their rules and they stick to them. Rich Mumu Bettors ----- To believe say people like this still dey exist dey surprise me. Some people wey don use their head take do calculated risk and get better money from some other businesses go just all of a sudden because say sport betting dey bring fast money, dem go con just dey trowey their thousands and millions to dem Bet9ja dem.... They rush to sport betting like its normal gambling and just like every failed gambler do, they will always rush out of it if dem don dry finish... If YOU FAIL to LEARN, YOU will Definitely FAIL to EARN. Rich Smart Bettors.... --- They are just alike as the POOR SMART BETTORS....Only say dem get bigger capital to stake with. |
| Re: Bet9ja !! Give Me My Birthright !! Give Me My 10% !! by PrinceDoxx(op): 2:05pm On Apr 09, 2017 |
fergieboy:E no concern me if he yank off the thread.... But as you don talk am, I go create the 2 groups for people to join..... Na the group I go use know the category wey different people belong to ( as either RICH or POOR ). |
| Re: Bet9ja !! Give Me My Birthright !! Give Me My 10% !! by PrinceDoxx(op): 2:07pm On Apr 09, 2017 |
kanzjude:The strategies many....e plenty gan....which of them you want? You RICH or YOU POOR ![]() |
| Re: Bet9ja !! Give Me My Birthright !! Give Me My 10% !! by kanzjude: 2:10pm On Apr 09, 2017 |
Oga I can invest 5 to 10k for a start |
| Re: Bet9ja !! Give Me My Birthright !! Give Me My 10% !! by PrinceDoxx(op): 2:12pm On Apr 09, 2017 |
swagagolic01:Different Strategies for Different Category of People.... |
| Re: Bet9ja !! Give Me My Birthright !! Give Me My 10% !! by PrinceDoxx(op): 2:14pm On Apr 09, 2017*. Modified: 2:35pm On Apr 09, 2017 |
The REAL DEAL As ee dey hot....make I sharperly run una Quality education for here... NOTE: me, I no be person wey dey carry mumu market upandan...me ehn, I RESTRICT myself from several mumu MARKETS by STRICTLY adhering to THE SAFEST MARKETS wey the bookies dem dey give. To become a SUCCESSFUL SMART PUNTER, you gats dey ready to ABIDE by everything wey I go YAN you for here... Smart punters: ( FOR PREDICTION) - no dey go for '1X2' Market... NEVER!!!! - no dey go for 'Over' Market....NEVER!!!! - no dey carry other mumu Markets dem... NEVER!!! (no be all the markets wey I no dey carry be mumu markets ooo) Infact, I get STRATEGY for ALL the MARKETS wey dey Bet9ja. |
| Re: Bet9ja !! Give Me My Birthright !! Give Me My 10% !! by PrinceDoxx(op): 2:55pm On Apr 09, 2017 |
PrinceDoxx:Smart Punters SET their RULES, FOLLOWS them RELIGIOUSLY , ADJUSTING and FINE-TUNING VARIOUS STRATEGIES to make their WINNING RATES increase to UNTIL it TENDS towards 100% |
| Re: Bet9ja !! Give Me My Birthright !! Give Me My 10% !! by kanzjude: 3:19pm On Apr 09, 2017 |
My oga...blackberry users cant connect to your whatsapp via the link. My number is 08110442471. Add me mannually. Jah bless |
| Re: Bet9ja !! Give Me My Birthright !! Give Me My 10% !! by seighapaul(m): 3:28pm On Apr 09, 2017 |
Add me 08028178405 |
| Re: Bet9ja !! Give Me My Birthright !! Give Me My 10% !! by lilkhaleefa1(m): 3:59pm On Apr 09, 2017 |
ADD me to the second group abeg. 08054024855 |
| Re: Bet9ja !! Give Me My Birthright !! Give Me My 10% !! by mikkypel(m): 4:11pm On Apr 09, 2017 |
Add me to the Second group 07033986925 |
| Re: Bet9ja !! Give Me My Birthright !! Give Me My 10% !! by Nobody: 4:14pm On Apr 09, 2017 |
pls add me 2 d second group 08132742951 |
| Re: Bet9ja !! Give Me My Birthright !! Give Me My 10% !! by PrinceDoxx(op): 4:20pm On Apr 09, 2017 |
Una no dey try at all oooo....as I dey try dish out sport trading education so , na still me go dey manually add una up for group wey be say una wan use EARN MONEY ![]() |
| Re: Bet9ja !! Give Me My Birthright !! Give Me My 10% !! by Nobody: 4:22pm On Apr 09, 2017 |
PrinceDoxx:d link no de go na |
| Re: Bet9ja !! Give Me My Birthright !! Give Me My 10% !! by PrinceDoxx(op): 4:51pm On Apr 09, 2017 |
Make una see as my alarm dey ring on a daily basis.... Every hour is a new task...from early mohmoh as 7.am to 10.30 pm.... Abi una think say person wey dey pursue BILLIONS, na ONLY SPORT TRADING he go face ![]() As I dey do sport trading, naso I dey run Bitcoin Bureau and transactions, naso I dey do currency business, naso i dey importation , naso I dey run Plantain, Cassava and Cocoa farming... ( lol... Dey there oooo.... You wan dey dis country dey face just 1 hustle?) Me wey don dey reason SNAIL AND CASHEW FARMING soon.
|
| Re: Bet9ja !! Give Me My Birthright !! Give Me My 10% !! by emmayayodeji(m): 4:58pm On Apr 09, 2017 |
10eola:shut up Expired punter |
| Re: Bet9ja !! Give Me My Birthright !! Give Me My 10% !! by PrinceDoxx(op): 5:04pm On Apr 09, 2017 |
emmayayodeji:bros, take it easy with am...e be like say naso him mouth be... |
| Re: Bet9ja !! Give Me My Birthright !! Give Me My 10% !! by emmayayodeji(m): 5:05pm On Apr 09, 2017 |
PrinceDoxx:i sabi am wella naso ein dey talk... |
| Re: Bet9ja !! Give Me My Birthright !! Give Me My 10% !! by Nobody: 5:10pm On Apr 09, 2017 |
pls has anybody be able to join d group if yes hw did u go about it |
| Re: Bet9ja !! Give Me My Birthright !! Give Me My 10% !! by walexmini(m): 5:20pm On Apr 09, 2017*. Modified: 10:34pm On Jun 29, 2020 |
. |
| Re: Bet9ja !! Give Me My Birthright !! Give Me My 10% !! by 10eola(m): 5:43pm On Apr 09, 2017 |
emmayayodeji:okay sir ![]() |
| Re: Bet9ja !! Give Me My Birthright !! Give Me My 10% !! by PrinceDoxx(op): 6:40pm On Apr 09, 2017 |
For the sake of any one who wan join any of the groups.... To join the 'RICH and SMART PUNTER'S GROUP', SEND: ' RSP' to me via WhatsApp on : +229 97 63 93 87 To join the ' POOR But SMART PUNTER'S GROUP', SEND: 'PBS' to me via the same line.... |
| Re: Bet9ja !! Give Me My Birthright !! Give Me My 10% !! by PrinceDoxx(op): 6:50pm On Apr 09, 2017 |
E get main 2 methods wey I dey use select my tips.... I select tips based on : 1) Forecast Selection : ( Market strategy) 2) Random selection : Time strategy, Team strategy, Day strategy, League strategy, A-B-B-A strategy ... All the methods above na eem I dey use.... All developed by me...and all refined to PERFECTION based on Logistics |
| Re: Bet9ja !! Give Me My Birthright !! Give Me My 10% !! by PrinceDoxx(op): 6:52pm On Apr 09, 2017 |
Make I come burst una head pata pata, all these my strategies dey work PERFECTLY for : 1) Casino 2) Virtual soccer.... nothing concern me with all those people wey dey play 'AJA NSARE'.... Lol...make una no vex, I never for once study that dog race level |
| Re: Bet9ja !! Give Me My Birthright !! Give Me My 10% !! by Tbusted(m): 11:56pm On Apr 09, 2017 |
senior man am interested, please carry me along and show me way, God bless u. my mail is tbustedlakazino@gmail.com please add me up on ur whatsapp group 08098182986 Thanks! |
Start Business With Advanced B2B Portal & Save Upto 10% Today • Let Us Find Properties In PH For You And You Pay 5% Commission Instead Of 10% • Freighting Of Cargoes Rises By 10%, Says NAHCO Chief • 2 • 3 • 4
Baba Ijebu Must Pay (season 1) HOT CAKE!!! • What Is The Biggest Amount Of Cash You've Lost? • Where To Get Food Stuffs In Bulk At Affordable Price In Abuja


