Ladies Drink To Celebrate Efe As BBNaija Winner (Photos) - TV/Movies (3) - Nairaland
Nairaland Forum › Entertainment › TV/Movies › Ladies Drink To Celebrate Efe As BBNaija Winner (Photos) (51428 Views)
| Re: Ladies Drink To Celebrate Efe As BBNaija Winner (Photos) by Nobody: 10:44pm On Apr 09, 2017 |
2shur:Hw fa reason my matter I wan pick bar sef na Any package |
| Re: Ladies Drink To Celebrate Efe As BBNaija Winner (Photos) by Nobody: 10:48pm On Apr 09, 2017 |
veinless:Wetin happen nau ![]() |
| Re: Ladies Drink To Celebrate Efe As BBNaija Winner (Photos) by Nobody: 10:49pm On Apr 09, 2017 |
PrettyCrystal:Make una dey mooze, Efe dey cum clear d bills. #TeamEfe |
| Re: Ladies Drink To Celebrate Efe As BBNaija Winner (Photos) by Nobody: 10:49pm On Apr 09, 2017 |
Angeleena:Why nau |
| Re: Ladies Drink To Celebrate Efe As BBNaija Winner (Photos) by soulfood(m): 10:50pm On Apr 09, 2017 |
| Re: Ladies Drink To Celebrate Efe As BBNaija Winner (Photos) by Onyinye15(f): 10:51pm On Apr 09, 2017 |
Congrats to Efe Ladies go ahead and shayo Based on logistics na oloshos I dey see ![]() |
| Re: Ladies Drink To Celebrate Efe As BBNaija Winner (Photos) by eightsin(m): 10:56pm On Apr 09, 2017 |
Nigerians will always find a reason to make merry |
| Re: Ladies Drink To Celebrate Efe As BBNaija Winner (Photos) by 2shur: 11:03pm On Apr 09, 2017 |
Alibaba plus dating Emzyme: |
| Re: Ladies Drink To Celebrate Efe As BBNaija Winner (Photos) by abels(m): 11:04pm On Apr 09, 2017 |
Built2last:i de tell u |
| Re: Ladies Drink To Celebrate Efe As BBNaija Winner (Photos) by Nobody: 11:10pm On Apr 09, 2017 |
2shur:Baba send me msg. Na make we align |
| Re: Ladies Drink To Celebrate Efe As BBNaija Winner (Photos) by melejo(m): 11:11pm On Apr 09, 2017 |
konjishild:I just de observe you, you won discredit bubu ba?
|
| Re: Ladies Drink To Celebrate Efe As BBNaija Winner (Photos) by luminouz(m): 11:17pm On Apr 09, 2017 |
2shur:Bros I dey here oooo.....remember me when u wan send Easter gifts!!! ![]() |
| Re: Ladies Drink To Celebrate Efe As BBNaija Winner (Photos) by CONFAMA: 11:20pm On Apr 09, 2017 |
Built2last:I receive this. |
| Re: Ladies Drink To Celebrate Efe As BBNaija Winner (Photos) by OfficialAwol(m): 11:28pm On Apr 09, 2017 |
Built2last:Hahahahahahaha. Savage |
| Re: Ladies Drink To Celebrate Efe As BBNaija Winner (Photos) by BORNTOSUCKPUSSY: 11:47pm On Apr 09, 2017 |
Omo see oloshos sweet oloshos |
| Re: Ladies Drink To Celebrate Efe As BBNaija Winner (Photos) by Denery143(m): 12:13am On Apr 10, 2017 |
lyk seriously c as Nigerians dey celebrate mediocrity. wah d hell |
| Re: Ladies Drink To Celebrate Efe As BBNaija Winner (Photos) by Davidlekkzy(m): 12:35am On Apr 10, 2017 |
Wait o.. .r dey gonna pay dem too? |
| Re: Ladies Drink To Celebrate Efe As BBNaija Winner (Photos) by charlesucheh(m): 2:25am On Apr 10, 2017 |
Oh! So, you girls think he's coming to pay for all these abi? Continue! 2yrs washing of tumblers wouldn't that Bad for defaulted membersafter the club starts asking for their cheese! |
| Re: Ladies Drink To Celebrate Efe As BBNaija Winner (Photos) by IMBUE(m): 3:19am On Apr 10, 2017 |
This has been on line since noon, I don't think it's about efe winning |
| Re: Ladies Drink To Celebrate Efe As BBNaija Winner (Photos) by duduade(m): 3:34am On Apr 10, 2017 |
BreezyCB:and they will troop to go log unto the unemployed website to register.. I am sure that site go crash today!!! |
| Re: Ladies Drink To Celebrate Efe As BBNaija Winner (Photos) by back2sender: 4:50am On Apr 10, 2017 |
Only one bottle dem open, others will be returned where they borrowed it from. |
| Re: Ladies Drink To Celebrate Efe As BBNaija Winner (Photos) by BreezyCB(m): 5:04am On Apr 10, 2017 |
duduade: ![]() |
| Re: Ladies Drink To Celebrate Efe As BBNaija Winner (Photos) by bejite: 5:59am On Apr 10, 2017 |
Say no more. You have said it all. MrEgbegbe: |
| Re: Ladies Drink To Celebrate Efe As BBNaija Winner (Photos) by nfour4(m): 6:03am On Apr 10, 2017 |
As if say Na dem win 25m. and maybe the drinks are on credit |
| Re: Ladies Drink To Celebrate Efe As BBNaija Winner (Photos) by longerthroat(m): 6:04am On Apr 10, 2017 |
Drinks wey dem thief for Ashebi |
| Re: Ladies Drink To Celebrate Efe As BBNaija Winner (Photos) by Nobody: 6:56am On Apr 10, 2017 |
melejo:lol look wel,dats wen a woman sees a man counting mini ![]() |
| Re: Ladies Drink To Celebrate Efe As BBNaija Winner (Photos) by EppPliss: 7:06am On Apr 10, 2017 |
Someone here needs your help: https://www.nairaland.com/3724994/please-ss-nairalander |
| Re: Ladies Drink To Celebrate Efe As BBNaija Winner (Photos) by fadigalfemi(m): 7:09am On Apr 10, 2017 |
Oloshoism....... |
| Re: Ladies Drink To Celebrate Efe As BBNaija Winner (Photos) by Nobody: 8:35am On Apr 10, 2017 |
Na only them go finish that drink hmm this one na women @work no longer men @work |
Mercy Receives N25M SUV As BBNaija Winner (Photos) • Area Boys In Sapele Celebrate Efe As BBNaija Winner. Photos • Bbnaija: How To Vote For Efe As Big Brother Naija 2017 Winner. • 2 • 3 • 4
How To Watch Youtube Videos On Your Phone (java, Blackberry, Android Etc) • Wathoni Messes Up At Plus TV Question & Answer (Video) • "I Am Not In A Relationship With Erica For Now" - Kiddwaya (Video)

