₦airaland Forum

Welcome, Guest: RegisterLoginWith GoogleTrendingRecentNew

Stats: 3,325,468 members, 8,422,237 topics. Date: Sunday, 07 June 2026 at 10:28 PM

Toggle theme

What If The Last Two Bbnaija Housemates Were Like Efe.? - TV/Movies - Nairaland

Nairaland ForumEntertainmentTV/MoviesWhat If The Last Two Bbnaija Housemates Were Like Efe.? (547 Views)

1 Reply (Go Down)

What If The Last Two Bbnaija Housemates Were Like Efe.? by NLProblemChild(op): 11:17pm On Apr 09, 2017
E.g bassy and efe. Whats gonna happen or tboss and bisola or uriel and debbie rise or ese and marvis.??
Re: What If The Last Two Bbnaija Housemates Were Like Efe.? by Politicalapathy: 11:21pm On Apr 09, 2017
someone will surely got evicted..
Re: What If The Last Two Bbnaija Housemates Were Like Efe.? by Nobody: 11:24pm On Apr 09, 2017
Politicalapathy:
someone will surely got evicted..
Re: What If The Last Two Bbnaija Housemates Were Like Efe.? by optional1(f): 11:26pm On Apr 09, 2017
nobody if be like another body e no possible oga op.. The last time i check d show finish by 9.30pm and the matter wey dey for ground before bbn start still dey.



Matter like....
we still dey recession..
Baba still dey sit..
Dino ceritificate still dey for ground....
Pastor sule nd miss otobo case still dey... Madam kemi dey prison..
Matter still plenty for ground for us...
Re: What If The Last Two Bbnaija Housemates Were Like Efe.? by optional1(f): 11:28pm On Apr 09, 2017
[quote author=olihilistic post=55427893][/quote]tell am jor em go understand watsup.
Re: What If The Last Two Bbnaija Housemates Were Like Efe.? by Nobody: 11:30pm On Apr 09, 2017
optional1:
tell am jor em go understand watsup.
He ought to have known unless he is as dumb as IamAirforce1
Re: What If The Last Two Bbnaija Housemates Were Like Efe.? by optional1(f): 11:33pm On Apr 09, 2017
olihilistic:
He ought to have known unless he is as dumb as IamAirfor
aaah ah

i no dey oh....
Make i climb bed first.
Re: What If The Last Two Bbnaija Housemates Were Like Efe.? by Nobody: 11:34pm On Apr 09, 2017
optional1:
aaah ah
i no dey oh.... Make i climb bed first.
Lol... do you mind if I join?
Re: What If The Last Two Bbnaija Housemates Were Like Efe.? by optional1(f): 11:42pm On Apr 09, 2017
olihilistic:
Lol... do you mind if I join?
u jst wan open my ynash dis night...
Na mat i dey use so e no go contain us like 2people.
1 Reply

Jidenna And Ebuka Visit BBNaija Housemates (Photos)BBNaija: Ebuka Reveals How Housemates Were PickedBBNaija: CeeC "Other Housemates Were Drinking, Thinking I’ve Been Evicted"234

Get Free Movie Tickets For 50 Rs On Paytm- Visit DealsduniaIndustrial Oven.(multipurpose)The Flash S04 E01 Review