Football (+Other Sports) Betting Season 11 - Business (1853) - Nairaland
Nairaland Forum › Nairaland General › Business › Football (+Other Sports) Betting Season 11 (5556769 Views)
1 2 3 ... 1850 1851 1852 1853 1854 1855 1856 ... 4897 (Go Down)
| Re: Football (+Other Sports) Betting Season 11 by Nobody: 8:51pm On Jun 16, 2017 |
10eola:hnmmm OK nah |
| Re: Football (+Other Sports) Betting Season 11 by Nobody: 8:52pm On Jun 16, 2017 |
Person go play ov1.5 dem go play 1-0 U play another one 1-4 goals First half dem don deh play 0-3 Haha Wetin sef |
| Re: Football (+Other Sports) Betting Season 11 by Okebarn: 8:55pm On Jun 16, 2017 |
Emzyme:LOL |
| Re: Football (+Other Sports) Betting Season 11 by zotorux(m): 8:57pm On Jun 16, 2017 |
obonujoker:Their babalawo OS sef no be here!! But shaa all day for the thief, one day for the owner. |
| Re: Football (+Other Sports) Betting Season 11 by Nobody: 8:57pm On Jun 16, 2017 |
#operation collect my money with interest from alabi |
| Re: Football (+Other Sports) Betting Season 11 by Nobody: 8:59pm On Jun 16, 2017 |
Emzyme:d thing weak me |
| Re: Football (+Other Sports) Betting Season 11 by zotorux(m): 8:59pm On Jun 16, 2017 |
Okebarn:that's power of juju |
| Re: Football (+Other Sports) Betting Season 11 by platoworks(m): 9:00pm On Jun 16, 2017 |
All these Ireland teams don dey play over 1.5 another day u go book them they go begin play rubbish. |
| Re: Football (+Other Sports) Betting Season 11 by zotorux(m): 9:00pm On Jun 16, 2017 |
Emzyme:Bruuh na power of juju |
| Re: Football (+Other Sports) Betting Season 11 by obonujoker(m): 9:00pm On Jun 16, 2017 |
zotorux:Lol... abi na... |
| Re: Football (+Other Sports) Betting Season 11 by Lucasinho(m): 9:01pm On Jun 16, 2017 |
OMOTOWO:.
|
| Re: Football (+Other Sports) Betting Season 11 by Nobody: 9:02pm On Jun 16, 2017 |
You play under 4.5 goals first half you go see scores like 3-0,2-2 etc ![]() |
| Re: Football (+Other Sports) Betting Season 11 by zotorux(m): 9:03pm On Jun 16, 2017 |
Emzyme:lol be careful, do you have any idea wah Alabi has got in mind for you?? |
| Re: Football (+Other Sports) Betting Season 11 by Lucasinho(m): 9:08pm On Jun 16, 2017 |
akinalabi:Baba I be NairaBET Elder for Here.... ![]() With iD: 67349 VFL aka Osogbo dealt with me dat Year... ![]() Compensate me... |
| Re: Football (+Other Sports) Betting Season 11 by OMOTOWO(m): 9:09pm On Jun 16, 2017 |
OMOTOWO:persija jarkata through..5 more to go |
| Re: Football (+Other Sports) Betting Season 11 by Nobody: 9:11pm On Jun 16, 2017 |
Abeg make person tell Dundalk say e don do na Dem don win nobody deh drag am with them na |
| Re: Football (+Other Sports) Betting Season 11 by adisabarber(m): 9:12pm On Jun 16, 2017 |
#ebchallenge Ebonybet UN: adisa_barber Nairaland UN: adisabarber troot: |
| Re: Football (+Other Sports) Betting Season 11 by kayzat: 9:12pm On Jun 16, 2017 |
| Re: Football (+Other Sports) Betting Season 11 by spiritedtete: 9:15pm On Jun 16, 2017 |
3ZTBFSD for the bold. We smile together we cringe together lol |
| Re: Football (+Other Sports) Betting Season 11 by obonujoker(m): 9:16pm On Jun 16, 2017 |
Bet9ja and their jazz.... every time 1 sure game go cast ticket.... Make una no worry |
| Re: Football (+Other Sports) Betting Season 11 by vampire2020: 9:20pm On Jun 16, 2017 |
Lhimeet:AY 4 olosho ayam not understanding mentor mi,you mean it is olosho plate that is responsible for your pink lips ni |
| Re: Football (+Other Sports) Betting Season 11 by Lhimeet(m): 9:21pm On Jun 16, 2017 |
Lhimeet:This world is not my own...Ayam just passingby ![]() |
| Re: Football (+Other Sports) Betting Season 11 by Nobody: 9:22pm On Jun 16, 2017 |
B947EPQQQWSSWR-2745913 See |
| Re: Football (+Other Sports) Betting Season 11 by Lhimeet(m): 9:28pm On Jun 16, 2017 |
kayzat:Lol ![]() |
| Re: Football (+Other Sports) Betting Season 11 by OMOTOWO(m): 9:28pm On Jun 16, 2017 |
obonujoker:imagine Algeria only cast thirty five games...played them over 1..dem play 1 0..juju too much..1goal wey don enta since 23 mins oo |
| Re: Football (+Other Sports) Betting Season 11 by Lhimeet(m): 9:29pm On Jun 16, 2017 |
vampire2020:Na just yning...No olosho anywhere ![]() |
| Re: Football (+Other Sports) Betting Season 11 by Nobody: 9:30pm On Jun 16, 2017 |
| Re: Football (+Other Sports) Betting Season 11 by Okebarn: 9:32pm On Jun 16, 2017 |
Update: #MillionaireBetChallenge only experience one loss on Day 2.
Day 3 games drop tonight by 10pm
|
| Re: Football (+Other Sports) Betting Season 11 by Nobody: 9:33pm On Jun 16, 2017 |
Dulark never lack goals today ![]() |
| Re: Football (+Other Sports) Betting Season 11 by rill: 9:35pm On Jun 16, 2017 |
God bless Ireland league tonight, especially cork city.......dem Sabi fvck other teams up. The name sef fit dem |
| Re: Football (+Other Sports) Betting Season 11 by chaloner(m): 9:36pm On Jun 16, 2017 |
Dundalk jus dey para ![]() |
| Re: Football (+Other Sports) Betting Season 11 by vampire2020: 9:36pm On Jun 16, 2017 |
AccessME: ![]() |
Football (+/Other Sports) Betting Season 14 • Football (+/Other Sports) Betting Season 13 • Football (+Other Sports) Betting Season 12 • 2 • 3 • 4
Football (+Other Sports) Betting Season 12 • ➜ ➜ ➜Currency/E-currency Market Deals➜ ➜ ➜ • If You Are Uber Partner In Lagos, Please Share Your Experience Here
Viewing this topic: 4 guest(s)



