₦airaland Forum

Welcome, Guest: RegisterLoginWith GoogleTrendingRecentNew

Stats: 3,330,973 members, 8,448,041 topics. Date: Sunday, 19 July 2026 at 03:46 PM

Toggle theme

Mr 2Kay Has A Message For Davido & Wizkid - Celebrities (3) - Nairaland

Nairaland ForumEntertainmentCelebritiesMr 2Kay Has A Message For Davido & Wizkid (28106 Views)

1 2 3 Reply (Go Down)

Re: Mr 2Kay Has A Message For Davido & Wizkid by OlaDapxon(m): 3:42pm On Jul 07, 2017
dacovajnr:
Hahahaha,Wetin she do you? grin abeg na my concubine Oooooo!




Mariinee, awón toh se po gan faa! shocked shocked wan fe fo e lenu.
je kin La babi yii na
Re: Mr 2Kay Has A Message For Davido & Wizkid by dacovajnr: 3:48pm On Jul 07, 2017
OlaDapxon:
lol boss, no do like that o
.
that girl na natural resources, make we tap am together
OlaDapxon:
lol boss, no do like that o
.
that girl na natural resources, make we tap am together
OlaDapxon:
lol boss, no do like that o
.
that girl na natural resources, make we tap am together
Oga wetin you wan tap?
Re: Mr 2Kay Has A Message For Davido & Wizkid by dacovajnr: 3:50pm On Jul 07, 2017
OlaDapxon:
je kin La babi yii na
Nazo u dey desperate reach?? shocked you no dey fear??

Mariinee go feed u to the sea creatures grin grin
Re: Mr 2Kay Has A Message For Davido & Wizkid by dacovajnr: 3:51pm On Jul 07, 2017
Mariinee:
Lmaooo grin grin
The guyman dey desperate to faa!! grin
Re: Mr 2Kay Has A Message For Davido & Wizkid by Nobody: 3:51pm On Jul 07, 2017
dacovajnr:
The guyman dey desperate to faa!! grin
God wee epp him nih grin
Re: Mr 2Kay Has A Message For Davido & Wizkid by OlaDapxon(m): 4:01pm On Jul 07, 2017
dacovajnr:
[b][/b]Oga wetin you wan tap?
offshore oil well

Re: Mr 2Kay Has A Message For Davido & Wizkid by OlaDapxon(m): 4:03pm On Jul 07, 2017
dacovajnr:
Nazo u dey desperate reach?? shocked you no dey fear??

Mariinee go feed u to the sea creatures grin grin
omo omi ni girl yen sha, I no want again!
carry your concubine and go
Re: Mr 2Kay Has A Message For Davido & Wizkid by Nobody: 4:05pm On Jul 07, 2017
OlaDapxon:
omo omi ni girl yen sha, I no want again!
carry your concubine and go
angry angry angry
You must want by force nih angry
Re: Mr 2Kay Has A Message For Davido & Wizkid by OlaDapxon(m): 4:13pm On Jul 07, 2017
Mariinee:
angry angry angry You must want by force nih angry
ehn??! okay...on one condition!
Re: Mr 2Kay Has A Message For Davido & Wizkid by dacovajnr: 4:20pm On Jul 07, 2017
OlaDapxon:
omo omi ni girl yen sha, I no want again!
carry your concubine and go
Oga, No you don enter this one, no going back grin grin
Re: Mr 2Kay Has A Message For Davido & Wizkid by midayy(f): 4:22pm On Jul 07, 2017
publicity for his song....that's smart of him
Re: Mr 2Kay Has A Message For Davido & Wizkid by dacovajnr: 4:22pm On Jul 07, 2017
OlaDapxon:
offshore oil well
as you don tap trouble,You go tap tire grin grin



Cc:mariinee

Re: Mr 2Kay Has A Message For Davido & Wizkid by OlaDapxon(m): 4:23pm On Jul 07, 2017
dacovajnr:
Oga, No you don enter this one, no going back grin grin
e dakun fa .. what if I don do herhuh u wicked o
Re: Mr 2Kay Has A Message For Davido & Wizkid by dacovajnr: 4:27pm On Jul 07, 2017
OlaDapxon:
e dakun fa .. what if I don do herhuh u wicked o
Oga your own Wiggle go pass Durelo own grin grin

Re: Mr 2Kay Has A Message For Davido & Wizkid by Nobody: 4:30pm On Jul 07, 2017
OlaDapxon:
ehn??!
okay...on one condition!
I don't take conditions from weak humans like you angry
Re: Mr 2Kay Has A Message For Davido & Wizkid by Nobody: 4:32pm On Jul 07, 2017
dacovajnr:
as you don tap trouble,You go tap tire grin grin



Cc:mariinee
Let him know nih angry angry
Re: Mr 2Kay Has A Message For Davido & Wizkid by OlaDapxon(m): 5:32pm On Jul 07, 2017
Mariinee:
I don't take conditions from weak humans like you angry
aunty spirit, Terms and conditions must apply o
if not, I no do again
Re: Mr 2Kay Has A Message For Davido & Wizkid by OlaDapxon(m): 5:33pm On Jul 07, 2017
dacovajnr:
Oga your own Wiggle go pass Durelo own grin grin
u are not helping matters jor
Re: Mr 2Kay Has A Message For Davido & Wizkid by Rick9(m): 8:21pm On Jul 07, 2017
Mice don't involved in an assembly if cats. Who be Mr 2Kay again, how many hits e get, dem wan tap into the controversy. Its well oh
1 2 3 Reply

Mr 2kay To Symply Tacha, Dancer: Go Nude Next TimeDavido, Wizkid, Olamide, Mayorkun Hangout At Lagos Club (Photos)Burna Boy Arrested By Police Over Mr 2Kay Robbery, To Be Charged To Court (Photo234

2face: Having Many Baby Mamas At A Young Age Almost Sent Me Into DepressionBeyonce And Usher Were FlirtingDolapo Badmus And Her Husband Celebrate Wedding Anniversary