Nigeria Pidgin Proverbs - Jokes Etc - Nairaland
Nairaland Forum › Entertainment › Jokes Etc › Nigeria Pidgin Proverbs (2302 Views)
| Nigeria Pidgin Proverbs by Stephentush(op): 10:12pm On Jul 28, 2017 |
https://askteekay.com/wp-content/uploads/2015/02/2015-02-18_113426.png *Craze no hard to form,na the trekking be wahala. English translation : Easier said than done. *No matter how hot your temper be,e no fit boil beans. English translation: Calm down, your temper won’t solve the problem. *Chicken wey run from Borno go Ibadan go still end up inside pot of soup. English translation: You can’t run away from your destiny *Today’s newspaper na tomorrow Suya wrap. English translation: Keep calm! Nothing lasts forever. *Cow wey dey in a hurry to go America go come back as corn beef. English translation: Just be patient. Let the game come to you. Don’t rush! *Akara and moin moin get the same parent, na wetin dem pass through make dem different. English translation: How you start doesn’t matter, what matters is how you finish. *Leave matter for Mathias and Sabi for Sabinus. English translation: Give everyone what they deserve. *The difference between kpekere and plantain chips na packaging. English translation: Don’t judge based on appearance alone. *Escort me, Escort me, na im slave trade take start. English translation: Serious things sometimes start like a joke. *The water wey dem use take make eba can never be recovered back. English translation: Don’t cry over spilled milk. |
| Re: Nigeria Pidgin Proverbs by Luizkid(m): 10:25pm On Jul 28, 2017 |
Pikin wey dem carry for back no dey know say the journey long... self explained. |
| Re: Nigeria Pidgin Proverbs by Stephentush(op): 10:39pm On Jul 28, 2017 |
Luizkid:CONFIRM |
| Re: Nigeria Pidgin Proverbs by Stephentush(op): 4:53pm On Aug 01, 2017 |
interesting jo |
| Re: Nigeria Pidgin Proverbs by pezeji(m): 9:13pm On Aug 01, 2017 |
person no dey throw stone for market.. |
| Re: Nigeria Pidgin Proverbs by Stephentush(op): 11:23pm On Aug 01, 2017 |
pezeji:nice but wetin da wan mean ![]() |
| Re: Nigeria Pidgin Proverbs by pezeji(m): 2:28pm On Aug 02, 2017 |
Stephentush:mean say ... Neva pour sand in a plate where everyone eats cos u may poison ur own |
| Re: Nigeria Pidgin Proverbs by Stephentush(op): 3:57am On Aug 04, 2017 |
Pidgin English Proverbs. Add Yours... Don't Spoil The Fun. • Some Common Nigerian Pidgin Proverbs • Funny Nigeria Pidgin Proverbs And Their Translations..... Add Yours!! • 2 • 3 • 4
Rat Association Of Nigeria Ran • What's The Most Commonly Used Abbreviation In Nigeria • Sex, Coins and other Jokes from me to you all

