Welcome, Guest: Register On Nairaland / LOGIN! / Trending / Recent / New
Stats: 3,194,433 members, 7,954,723 topics. Date: Saturday, 21 September 2024 at 07:58 AM

Official Chelsea Fan Thread: Champions Of Europe 2021 - European Football (EPL, UEFA, La Liga) (3425) - Nairaland

Nairaland Forum / Entertainment / Sports / European Football (EPL, UEFA, La Liga) / Official Chelsea Fan Thread: Champions Of Europe 2021 (11210612 Views)

Official Chelsea Fan Thread: Pride Of London / Offical Bayern Munich Fan Thread: 6x Champions Of Europe / Manchester United Fan thread: Forever Reds (2) (3) (4)

(1) (2) (3) ... (3422) (3423) (3424) (3425) (3426) (3427) (3428) ... (19946) (Reply) (Go Down)

Re: Official Chelsea Fan Thread: Champions Of Europe 2021 by diggz: 8:00pm On Aug 23, 2017
Chelseafan1:


To dey licki licki anus dey sweet o, try it boss. grin

Toooh.....sey na my kids Iya I wan go meet say oya Iya k come mk I lick yah yansh ni.,.....? dat boat don sail pass Bros, abi you want her to dey check my temp if I don dey kolo ni?

But those yah hawt chic's pics u dey post suppose no mind mk u dey experiment with dem na tongue
Re: Official Chelsea Fan Thread: Champions Of Europe 2021 by Chelseafan1: 8:04pm On Aug 23, 2017
diggz:


Toooh.....sey na my kids Iya I wan go meet say oya Iya k come mk I lick yah yansh ni.,.....? dat boat don sail pass Bros, abi you want her to dey check my temp if I don dey kolo ni?

But those yah hawt chic's pics u dey post suppose no mind mk u dey experiment with dem na tongue

This bolded killed me Diggz, this thread to dey funny, I swear.

Na only one yellow pawpaw I get now o, we started dating recently. Licki licki never start grin grin
Re: Official Chelsea Fan Thread: Champions Of Europe 2021 by Chelseafan1: 8:06pm On Aug 23, 2017
Vanquay:


Abeg The instructions were unclear The guy said suck in a circular Motion and flick
It straight. I NO UNDERSTAND ARE CIRCLES straight these days

Me sef no really understand, let's ask him for clearer explanation.
Re: Official Chelsea Fan Thread: Champions Of Europe 2021 by diggz: 8:06pm On Aug 23, 2017
Abeg who fit help me with Dj Jimmy jatt ft burna boy --- chase? I feel like partying for no reason and dat song get some mad vibes.....


Chelseafan1 oya perform by dropping dat song here.....
Re: Official Chelsea Fan Thread: Champions Of Europe 2021 by Ibime(m): 8:06pm On Aug 23, 2017
See as 4th placed Liverpool dey disgrace 4th place Hoffenheim. When we tell em Bundesliga is a one man league, they would start arguing with stronghead.
Re: Official Chelsea Fan Thread: Champions Of Europe 2021 by Bimffo(m): 8:06pm On Aug 23, 2017
grin grin
Re: Official Chelsea Fan Thread: Champions Of Europe 2021 by parrotibaba(m): 8:06pm On Aug 23, 2017
This is the literal definition of arselicking. cheesy



And we de say this arselicking anyhow not knowing na guilty pleasure for some people.

3 Likes 2 Shares

Re: Official Chelsea Fan Thread: Champions Of Europe 2021 by Chelseafan1: 8:06pm On Aug 23, 2017
diggz:
Abeg who fit help me with Dj Jimmy jatt ft burna boy --- chase? I feel like partying for no reason and dat song get some mad vibes.....


Chelseafan1 oya perform by dropping dat song here.....

I just chop finish, I wan rest small.
Re: Official Chelsea Fan Thread: Champions Of Europe 2021 by Bimffo(m): 8:07pm On Aug 23, 2017
Ibime:
See as 4th placed Liverpool dey disgrace 4th place Hoffenheim. When we tell em Bundesliga is a one man league, they would start arguing with stronghead.

Uncle Dayo will come now and say it is UEFA that spoilt everything by not using coefficient again. undecided undecided

I tire for Dayo, mehn. undecided

5 Likes 1 Share

Re: Official Chelsea Fan Thread: Champions Of Europe 2021 by diggz: 8:08pm On Aug 23, 2017
Chelseafan1:


This bolded killed me Diggz, this thread to dey funny, I swear.

Na only one yellow pawpaw I get now o, we started dating recently. Licki licki never start grin grin

Omo....you gats lick that yansh asap make you come back here with the results of ur conquest grin

1 Like

Re: Official Chelsea Fan Thread: Champions Of Europe 2021 by Bimffo(m): 8:08pm On Aug 23, 2017
3- grin
Re: Official Chelsea Fan Thread: Champions Of Europe 2021 by diggz: 8:09pm On Aug 23, 2017
parrotibaba:
This is the literal definition of arselicking. cheesy



And we de say this arselicking anyhow not knowing na guilty pleasure for some people.



Wehdonsir cheesy cheesy cheesy
Re: Official Chelsea Fan Thread: Champions Of Europe 2021 by diggz: 8:10pm On Aug 23, 2017
Chelseafan1:


I just chop yansh finish, I wan rest small.

So you too Na confirmed arsslicker?
Re: Official Chelsea Fan Thread: Champions Of Europe 2021 by Ibime(m): 8:11pm On Aug 23, 2017
Chelseafan1:



U ehn, no fight again today, we don close shop tongue tongue grin

U sef see d kind low-life wey dey advise Men to dey suck anus, no be toto now o, anus. And u still want make I dey waste my time.

Lady wey get the toto sef taya grin

O boy, make I rest today grin grin grin

Chai! I haff die!

19 Likes 4 Shares

Re: Official Chelsea Fan Thread: Champions Of Europe 2021 by Ibime(m): 8:14pm On Aug 23, 2017
nateevs:
What an interesting last 8 pages. All sorts being revealed. Just now, it seems yet another revelation is bestowed upon us. Someone is saying we have ass lickers (I mean literally) in the building. Can anyone confirm?

Chai. This one dey bust my head grin grin
Re: Official Chelsea Fan Thread: Champions Of Europe 2021 by 100naira(m): 8:14pm On Aug 23, 2017
.
Re: Official Chelsea Fan Thread: Champions Of Europe 2021 by Chelseafan1: 8:14pm On Aug 23, 2017
diggz:


So you too Na confirmed arsslicker?

Lol, Diggz, mind urself o.
Re: Official Chelsea Fan Thread: Champions Of Europe 2021 by Chelseafan1: 8:16pm On Aug 23, 2017
Chai, see as una wan deliberately set me up.

I don die ds night o. grin grin grin

Na play I dey play o. Dt post is not true. cheesy cheesy cheesy
Re: Official Chelsea Fan Thread: Champions Of Europe 2021 by Bimffo(m): 8:16pm On Aug 23, 2017
Ibime:


Chai! I haff die!



grin grin grin

That picture killed me.
Re: Official Chelsea Fan Thread: Champions Of Europe 2021 by Chelseafan1: 8:17pm On Aug 23, 2017
diggz:


Omo....you gats lick that yansh asap make you come back here with the results of ur conquest grin

I go dey update una as e dey go. grin
Re: Official Chelsea Fan Thread: Champions Of Europe 2021 by Chelseafan1: 8:18pm On Aug 23, 2017
Ibime:


Chai! I haff die!


Bwahaahahahahaha, Ibime, which kind picture be ds na, nitori olorun.
Re: Official Chelsea Fan Thread: Champions Of Europe 2021 by Bimffo(m): 8:20pm On Aug 23, 2017
Make fun.lord dey thread on soft waters o.

Boys ready to compose rap for rimming o. grin


Just thinking out loud.

Rimming?

Maybe because the azz..hole looks like the rim of a car tyre. grin lipsrsealed
Re: Official Chelsea Fan Thread: Champions Of Europe 2021 by parrotibaba(m): 8:23pm On Aug 23, 2017
Na so folks here go de yarn with funlord de imagine his tongue inside girl nyash while replying their posts.
grin grin

11 Likes 2 Shares

Re: Official Chelsea Fan Thread: Champions Of Europe 2021 by Bimffo(m): 8:24pm On Aug 23, 2017
parrotibaba:
Na so folks here go de yarn with funlord de imagine his tongue inside girl nyash while replying their posts.
grin grin

grin grin grin

3 Likes

Re: Official Chelsea Fan Thread: Champions Of Europe 2021 by Nobody: 8:25pm On Aug 23, 2017
lordfalcao:
cc mariga grin grin

Chelseafan1 spitting the truth since time immemorial grin
Re: Official Chelsea Fan Thread: Champions Of Europe 2021 by diggz: 8:26pm On Aug 23, 2017
parrotibaba:
Na so folks here go de yarn with funlord de imagine his tongue inside girl nyash while replying their posts.
grin grin

Na Ur own worse pass o!! cheesy cheesy cheesy
Re: Official Chelsea Fan Thread: Champions Of Europe 2021 by dopeJemi: 8:26pm On Aug 23, 2017
diggz:
Abeg who fit help me with Dj Jimmy jatt ft burna boy --- chase? I feel like partying for no reason and dat song get some mad vibes.....


Chelseafan1 oya perform by dropping dat song here.....

you know song, that jam mad die

wetin happen, wetin happen, wetin happen, there must be something about my face or something about my waist wey dey make all the girls dem crase

my favorite part
do you believe in monsters, make me wanna unleash the monster, sisqo when I unleash the dragon

2 Likes 1 Share

Re: Official Chelsea Fan Thread: Champions Of Europe 2021 by lalaboi(m): 8:27pm On Aug 23, 2017
Chelseafan1 .. . you meano. . . . .why you gon do like that? grin

"Awon omo t'ika bo'di. . . .Wo!"
Re: Official Chelsea Fan Thread: Champions Of Europe 2021 by Griffon: 8:28pm On Aug 23, 2017
nateevs:
What an interesting last 8 pages. All sorts being revealed. Just now, it seems yet another revelation is bestowed upon us. Someone is saying we have ass lickers (I mean literally) in the building. Can anyone confirm?

Lmao! Damn you nateevs.

3 Likes

Re: Official Chelsea Fan Thread: Champions Of Europe 2021 by Chelseafan1: 8:30pm On Aug 23, 2017
mariga:


Chelseafan1 spitting the truth since time immemorial grin

Boss Mariga, I salute you bro. grin

1 Like

Re: Official Chelsea Fan Thread: Champions Of Europe 2021 by diggz: 8:31pm On Aug 23, 2017
dopeJemi:


you know song, that jam mad die

wetin happen, wetin happen, wetin happen, there must be something about my face or something about my waist wey dey make all the girls dem crase

my favorite part
do you believe in monsters, make me wanna unleash the monster, sisqo when I unleash the dragon


Drop the song here..... grin
Re: Official Chelsea Fan Thread: Champions Of Europe 2021 by Chelseafan1: 8:32pm On Aug 23, 2017
lalaboi:
Chelseafan1 .. . you meano. . . . .why you gon do like that? grin

"Awon omo t'ika bo'di. . . .Wo!"

Be like say I no go reply una again, una wan put me for trouble.

I no get power to fight grin grin grin

(1) (2) (3) ... (3422) (3423) (3424) (3425) (3426) (3427) (3428) ... (19946) (Reply)

Viewing this topic: Colson(m), delkuf(m) and 1 guest(s)

(Go Up)

Sections: politics (1) business autos (1) jobs (1) career education (1) romance computers phones travel sports fashion health
religion celebs tv-movies music-radio literature webmasters programming techmarket

Links: (1) (2) (3) (4) (5) (6) (7) (8) (9) (10)

Nairaland - Copyright © 2005 - 2024 Oluwaseun Osewa. All rights reserved. See How To Advertise. 26
Disclaimer: Every Nairaland member is solely responsible for anything that he/she posts or uploads on Nairaland.