₦airaland Forum

Welcome, Guest: RegisterLoginWith GoogleTrendingRecentNew

Stats: 3,330,140 members, 8,444,043 topics. Date: Monday, 13 July 2026 at 12:16 AM

Toggle theme

Spot The Nigerian Artist - Celebrities - Nairaland

Nairaland ForumEntertainmentCelebritiesSpot The Nigerian Artist (607 Views)

1 Reply (Go Down)

Spot The Nigerian Artist by billynoni(op): 1:25pm On Oct 05, 2017
Issa throwback thursday,money and time will surely change the look
#thunder fire poverty

Re: Spot The Nigerian Artist by delishpot: 1:32pm On Oct 05, 2017
Is that Olamide?
Re: Spot The Nigerian Artist by maklelemakukula(m): 1:42pm On Oct 05, 2017
delishpot:
Is that Olamide?
no its demilola grin
Re: Spot The Nigerian Artist by delishpot: 1:44pm On Oct 05, 2017
maklelemakukula:
no ite demilola grin
Hahahahaha, I dey ask na. Shebi Dem say person wey ask kwesion no dey loss? (Except for Lagos) grin grin
Re: Spot The Nigerian Artist by maklelemakukula(m): 1:50pm On Oct 05, 2017
delishpot:
Hahahahaha, I dey ask na. Shebi Dem say person wey ask kwesion no dey loss? (Except for Lagos) grin grin
you never see where teacher wan use cain kill pikin sote pikin forget road to im houz ? grin grin grin grin
Re: Spot The Nigerian Artist by delishpot: 1:53pm On Oct 05, 2017
maklelemakukula:
you never see where teacher wan use cain kill pikin sote pikin forget road to im houz ? grin grin grin grin
Hahaha, no be small. If the picking ask question, I sure say è go reach house.
Re: Spot The Nigerian Artist by maklelemakukula(m): 3:21pm On Oct 05, 2017
delishpot:
Hahaha, no be small. If the picking ask question, I sure say è go reach house.
na true finally grin grin grin
1 Reply

Spot The Error In This Photo Of Rihanna Teaching An African StudentOgusbaba Buys Range Rover Spot (Pictures)Tiwa Savage Slams Bizzleo For Calling Nigerian Artist Lazy234

‘tagbo Was Caroline Danjuma’s Secret Baby Daddy. ’ – Twitter User.(photos)Shakira Breaks Up With Gerard Pique - ReportsHIT Or MISSED!! Wizkid Goes On New Comeback Trendy Hairdo (photos)